TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:44pm On Jul 08, 2019 |
camera abeg go back to better talk jare |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:43pm On Jul 08, 2019 |
I swear omashola na bomb, very entertaining |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 10:57pm On Jul 08, 2019 |
d way Mike dey eat eba ehn, but seyi fit finish dat Kilimanjaro Wey dey him front |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 10:54pm On Jul 08, 2019 |
d Mike dey eat eba ehn, but seyi wan battle dis Kilimanjaro Wey dey in front |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 8:11pm On Jul 08, 2019 |
samplanner: More votes for our G - Sir Dee. we keep voting... yeah man |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 8:01pm On Jul 08, 2019 |
Threebear: Are we really going to lose another sexy girl after Avala?
Team Ike vote your wife o . yeah |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 8:01pm On Jul 08, 2019 |
JoeWendell: You have sense which sense she make na, abeg leave sir Dee #Teamsirdee |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 7:58pm On Jul 08, 2019 |
JoeWendell: The Fûck he would Sir dee is heading home
Bîtch-made nîggas are not allowed in bîg brothers house thunder fire u abeg leave sir dee |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 7:50pm On Jul 08, 2019 |
nelson says tutto snores and it irritates d HMs |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 7:45pm On Jul 08, 2019 |
nelson in diary room |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 12:29am On Jul 08, 2019 |
maklelemakukula: they're allergic to rain that's why but rain never fall abeokuta na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 12:19am On Jul 08, 2019 |
Biggie2206: Tacha said her coin are always with her and Ike said if he wants to get it, he would get it. 
No mannaz. dat guy na fire o, no follow am play with money o na die him be, but I dey like him parole |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 12:06am On Jul 08, 2019 |
Eeghe: Seeing them together would make me want to break my screen
I like SirDee both of dem are lovely together... lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 12:02am On Jul 08, 2019 |
NEPA Una fada |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:59pm On Jul 07, 2019 |
Why is like asking tacha where her coin dey... I swear dis guy na terrorist... trust him at ur peril |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:56pm On Jul 07, 2019 |
aroundnaija: Chai no wonder the n*gga wasnt feelin the party at first lastnite then all of a sudden n*gga started vibing/dancing gbe body e lol , guess after he broke the record of 30seconds instead of 60 lol...
Even Tupac is Amazed... d guy own pass Osama bin Laden despirado |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:55pm On Jul 07, 2019 |
Eeghe: No please
Diane must not be left for SirDee
Thanks I think I love seeing Diane and sir Dee together |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:52pm On Jul 07, 2019 |
if u b president before Mugabe den u na ancestor Sir Dee |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:48pm On Jul 07, 2019 |
Why nelson dey fall my hand na ave leave Diane for sir Dee na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:46pm On Jul 07, 2019 |
jackey understand Jeff na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:45pm On Jul 07, 2019 |
Esther abeg na allow ma guy Frodd do his thing na Abi u wan make he COZA u |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:42pm On Jul 07, 2019 |
I just dey hope as all of dem dey sleep dem COZA tonight... if you know you know |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:40pm On Jul 07, 2019 |
MizzD: And to think frood was showing a thief how to count rosary this morning . Omo It weak my right kidney |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:33pm On Jul 07, 2019 |
this ave give Frodo chance na... ABEG |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:29pm On Jul 07, 2019 |
which b helicopter style again nw ehn nelson |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:27pm On Jul 07, 2019 |
ike and Kim na die o, see as dem silent as person enter... badt guys |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:23pm On Jul 07, 2019 |
ike said he didn't have time he will ave (stole) over 1000 coins, dis guy na die oooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:19pm On Jul 07, 2019 |
this omashola is mad with his OYON KONYO slang... man is truly mad |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hoctre20(m): 11:17pm On Jul 07, 2019 |
I swear this imagine omashola is truly MAD with his OYON KONYO... man u r mad |
Crime › Re: Bbnaija 2019: Thelma And Tasha In War Of Words As They Argue About Food by hoctre20(m): 5:19pm On Jul 02, 2019 |
Nepa no let me see this part, ooo really missed it... Nepa abeg |
Crime › Re: Policeman Shoots Boy Dead In Umuahia For Asking Who Flashed The Light (Graphic) by hoctre20(m): 10:09am On Jun 04, 2019 |
na deir way, mtchewww |