Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 6:09pm On Nov 27, 2014 |
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 5:52pm On Nov 27, 2014 |
hey pals longest tym ooooooooooooo n congratulation 2 all of una. lost ma phone dats y u guyz didnt c me oo. Worisj i sight una, bleshh, seyirock, divsy, id, coprakay, jdrake n d rest congrats oooo. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 1:39pm On Nov 07, 2014 |
[font=Lucida Sans Unicode][/font]hehehehehehehehehehehehehe..... Lyk criously i no fit laugh oooo, c wat futa has caused..... Abeg dec don dey knock n d angels wey dey stamp any curse or prayer dey veri active naw ooo..... Abeg no make dem locate una for dis thread oooo.... Plzzz i take God beg una, lets be in harmony.... ONE LOVEhehehehehehehehehehehehehe..... Lyk criously i no fit laugh oooo, c wat futa has caused..... Abeg dec don dey knock n d angels wey dey stamp any curse or prayer dey veri active naw ooo..... Abeg no make dem locate una for dis thread oooo.... Plzzz i take God beg una, lets be in harmony.... ONE LOVEhehehehehehehehehehehehehe..... Lyk criously i no fit laugh oooo, c wat futa has caused..... Abeg dec don dey knock n d angels wey dey stamp any curse or prayer dey veri active naw ooo..... Abeg no make dem locate una for dis thread oooo.... Plzzz i take God beg una, lets be in harmony.... ONE LOVE |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 1:27pm On Nov 06, 2014 |
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 9:09pm On Nov 04, 2014 |
Y z dis thread boring lyk dis naw, all of una just dey ghost read dey go ni.... Futa wats goin on naw, we ex cocites don vex ooo big tym dat we no even send u again cos we don gain d admission automatically already, if u release d list na den we go give u money wey u dey call acceptance fee... Abeg countdown to resumption day....69days 2 go   |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 5:57am On Nov 01, 2014 |
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 5:55am On Nov 01, 2014 |
HAPPY NEW MONTH MA PPLE |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 7:41pm On Oct 31, 2014 |
Jdrake: al dese fake fake news wey una dey bring cum here..abeg ooh e don do oooh...make una no dey bring fake fake news dey cum here abeg news ke biko, am just sayin wat i think z gonna happen n nat any news frm sum source. Just thinking out loud ni ooo |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 7:38pm On Oct 31, 2014 |
Crystalsemerald: @holareh, kindly don't mind me, i was just joking oooo (being jovial). All naa jhoke ooooo, don't worry that addm list is a done deal, a done deal i say. And by the way, what happened in the year 1966 ? *drops pen* boss mi no string attached jawe, wen i saw d first comment i couldnt stop laufin....#admitted |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 7:36pm On Oct 31, 2014 |
Crystalsemerald: Hear me !!! If you don't want what happened in the year 1966 to repeat itself don't say next week again, in fact don't think it, don't dream it, say today !!! And lest i forgot don't ask me what happened in the year 1966 cos i don't bloody remember . lol 1966 indeed |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 12:41pm On Oct 31, 2014 |
D list will b out next wk officially buh we can still check d jamb site later in d day 2 c if dey don upload am.... Greatest futarians i hail thee #admitted |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 9:40am On Oct 31, 2014 |
Bigsamx i sight u wella, anytin 4 us  |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 9:38am On Oct 31, 2014 |
Abeg lets start d countdown 2 resumption day oo...... 72days 2go #admitted, ma people go n start ur shopping naw ooo... |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 9:13am On Oct 31, 2014 |
Futa 2day na d deadline jamb giv una, abeg obey am for once naw.... Gud morn ma fellow futarians #admitted |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 1:57pm On Oct 30, 2014 |
Bigsamx wea una dey naw, no info 4 us  |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 5:29am On Oct 30, 2014 |
Bleshh: YOUR I.D IS NIT FEELN FINE ? u guys should welldone ooo.  hmmmm u n dis ur corrupt mind... |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 5:13am On Oct 30, 2014 |
Horluwahighdee: aw u jawe sista.?! Ur id z nt filin fyn j0 .. Wats wrung  dont let futa frustration get 2 u ooo, all z well brotherhood mi just kip calm kk |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 5:09am On Oct 30, 2014 |
Jdrake: choOooiii dem do u badt oooh..wat was ur initial course nd which course u put 4 coc form? no mind dem jawe, choosed comp sci intially buh later change 2 stat, mne n mme |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 5:07am On Oct 30, 2014 |
lanrexlan: You guys should chill and eat some bananas.People scored 76% in post utme just like you last year and their names were still listed for COC.Habiz and Josphet1 scored 76% and listed for COC and guess what? They are now futarians,200l Elect/elect and mining Engineering respectively.
You COC guys should be patient,Futa will admit you.That's what I am sure of. .... Amen n tanx |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 3:36pm On Oct 29, 2014 |
Id i sight una |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 3:32pm On Oct 29, 2014 |
pelucruzy: huh,,,,,i don hear ooo wit all d pari i dey use read 4 exams dis na wattin futa won use pay am abi?,,wen i don score 60% 4 post utme i tink say na automatic entry i no know say na wash lol ur own still beta naw, me wey read lyk say tomao no dey nko n even get 76% 4 d putme.... I no fit cry wen i c ma name 4 coc buh i knw all z well cos we ar all goin 2 testify |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 1:39pm On Oct 29, 2014 |
Bleshh: I dey mistype oo.. C futa now #lol, u sure say na futa cause am sha, just asking ooo #winks |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 1:28pm On Oct 29, 2014 |
Cocites wea una dey naw, dis thread z gettin boring ooo, mk una no worry it remain sume days 2 remove dat tag(cocites) n change to futarian..... #shey u hear na small kikini remain |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 1:24pm On Oct 29, 2014 |
We must bliv dat we ar gifted 4 sumtinsm nd dose tins @ watever cost must be attained......... Our admission dis yr z a must nd no mata aw futa prolong d list, we ar already admitted @ watever cost cos baba loke av stamped it..... So kip kul ma pple(cocites), all z well.... #status #admitted #bliv...... Gbam futa here i cum, jan loading.......... |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 9:24pm On Oct 27, 2014 |
I hope so @bleshh |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 8:57pm On Oct 27, 2014*. Modified: 9:20pm On Oct 27, 2014 |
Abeg any idea wen d coc list will b out.... Am just tired of gallivating around d whole area.... Futa nawa 4 una |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 6:01pm On Oct 27, 2014 |
Hmmmm futa!!! Let all ma day dreaming come 2 reality cos anytym i sleep na admission letter we(cocites) dey print.... Futa abeg release dis list naw mk we print d letter for real... #status #admitted..... Congrats 2 all ma cocites in advance |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 11:56am On Oct 27, 2014 |
philipstweets: hmmmmmmmmm i percive the coc list, its very close. N i see alot ov names in it....LIKE THIS POST to claim it...n if u SCROLL pass, u will still be a jamb candidate in 2017. am veri sowi 4 u, were u sleepin n typin or masqurade dey beat u for ur slip abi d people wey dey follow u neva leave u ni.... Or wat ar goin 2 call dis useless post wey u write.... If na typin error mk u edit am n apologize buh if u mean am ehn i reserve ma blessingsss 4 u till futher notice.... Mtcheeeew...... Abeg gud morn ma fellow futarians to be(cocites), its just a matter of tym all will b well soon....xoxo |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 8:29pm On Oct 26, 2014 |
AMEN! AMEN!! AMEN!!! IJN.... Hmmmm i can feel d favours flowing... Ma God z @ work.... Congrats in advance 2 all cocites in d house.... Hapi nw week |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 12:48pm On Oct 25, 2014 |
I don kul down oo @id |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 10:39pm On Oct 24, 2014 |
Oluwa na ur hand we cocites dey oo, mk futa release our list fast naw |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by holareh(f): 10:00pm On Oct 24, 2014 |
BigSamX: Hello friends,another 1st hand info just got 2 me nw which is:All students dat opted 4 d coc form ll b admited.d management is doing all within it capability 2 create spaces 4 them...Infact if u pass well, u might still retain ur initial course.it 4rm a trusted source hmmmm @least dey shuld release d list naw |