₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,139 members, 8,439,040 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 12:26 PM

Toggle theme

Holumiedey's Posts

Nairaland ForumHolumiedey's ProfileHolumiedey's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:38pm On Oct 15, 2015
We don almost reach o

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:28pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Baba I bin jes say mk I sleep small cheesy


So that I fit wake when e reach 2990 grin


Na small thing I for miss o cheesy
If you see as I dey refresh the page like say I wan check if CUL don arrive o.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:26pm On Oct 15, 2015
Elmisti abeg I need that weed wey go make me slap soldier for face cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:22pm On Oct 15, 2015
The kain house I go build for 3k estate, the spamb^t go kon collect my phone for my house kon ask me why? grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:18pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Bet see me na grin
Now my mind don dey rest, I think say you don forget ni.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:12pm On Oct 15, 2015
Shouting in calaba DonPsymon, where u dey we don almost reach promise land o, make una help me wake am. Waaaaakkkkeeee uuuuuppppp. No b like moses ooooooo.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:06pm On Oct 15, 2015
20 grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:05pm On Oct 15, 2015
22more, I think say we go don reach promise land. C as I dey happy like say we wan enter new year grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 7:49pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Make I rest small allow una run am down...


Before I come back by 11 come buy my land for 3k undecided


If at all una don reach by then cheesy
Na 29remain o no go dey too far from the promise land o cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 7:10pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
See ehn... Dem no fit cover 10 pages na.
grin na now my mind don dey rest grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 6:57pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Lol grin


I sure say e go be tomoro sha cheesy


So no fear grin
If men of night watch go dey duty nko grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 6:50pm On Oct 15, 2015
Na now I know say" humans can ACHIEVE anything when they put their mind to it"
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 6:47pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
As you like countdown grin


You d do am for everything... Na wao... Wey you for d pray make you no sleep wen we reach 3k undecided
I don dey drink coffee now sef, I even dey download dark knight rises I gas cancel the stuff, I no wan hear say mb go finish, I must reach this promise land o grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 6:32pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
grin


That moment when you nor get network for ya phone angry
U wan kill me b that ooo cry. Haàa shocked Na that time I go know say this pple real wey we always dey talk real. Abeg o, 34 more
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 6:27pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Na land purchase sweet you pas anything grin
Baba I just dey wait make we reach the land o. I go just dey buy dey go,. I go turn omo onileee sef grin grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 6:23pm On Oct 15, 2015
35 more to go. Looking at the promise land grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 1:48pm On Oct 15, 2015
Capital247:
Guys I learnt that the call up letters are already delivered to institutions, How true is that? please just need confirmation
.

I heard it has been delivered to UNilorIN. Na them say ooo. I no know whether e valid o. Make unilorin student confirm for us o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 1:47pm On Oct 15, 2015
elmisti:
So u still dey shout up nepa 4 dis erahuh
No b my fault na. The light spoil ni jare.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 1:46pm On Oct 15, 2015
Zeeenas:
no shout am too much b4 dem carry deir tyn bk. How will it sound if d shout na up phcn
Up phcn no jell na, up IKJDisco no jell sef. Na up NEPA
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 1:29pm On Oct 15, 2015
Up NEPA abi Shey na disco, running tho my room to charge my phone like kilode
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 11:10am On Oct 14, 2015
haywire1:
Sorri bro, U need to buy N345 scratch card cos pcm b15 list has closed

#
grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 9:06am On Oct 14, 2015
haywire1:
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]

[b]

LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Doublelady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 105***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***
Mobi18 176***
Eclipserhemmy 116***
Sharethemoney 148***
Hazelle 109***
Playbooygang 117***
Debris 132***
Adakoleagbenu 133***
Christay 127***
Zaynab9876 108***
Lawlardee 146***
Jibriljunior 113***
Gallery0519 111***
Favour89 141 ***
Ubah1 123***

CROSS RIVER
bolakale30 140***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***
Mekstaniac 113***
Viktaslim 121***
Folabimi 136***
Easysam14 119***
Jayesq 140***
Neduzze5 106***
Laxlondon 104***
Goodyboo 109***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***
Harinholar 116***
Donpsymon 110***
Mcdonald59 117***
Sugahylz 119***
Emphasizer 138***
Solomonodimegwu 158***
Mcdonald59 117***
Chemss 108***
Iamauxin 121***
Heybel 129***
Bharkarh 130***
Majidyusuf 120***
Jatau7 112***

OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***
Whizqueen 173***
Blessedgurl 108***
Mistabiola 117***
Rmfunky 105***
Haykayjay 119***
Biggie023 172***
unikdamzel 131***
Encrypt 114***
Itoski 126***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hilsocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***
SirMalik 120***
Yubbie86 128***
Ahmed4luv 121***
Kogistan 107***
Nigpatriot 114***
Odjirigho 105***
Ifetoyosi 112***
Kenkwoe 105***
Walexy04eva 106***
Kunlesufyan 112***
Shegofams 146***
Lollitapop 106***

OYO
Wunmi590 109***
Bjay5585 105***
Seun305 170***
Sambest2 201***

RIVERS
Akeema14 108***
Ajistai2003 107***
Danpaul1 107***
kaysteelz 209***
Aare2050 137***

BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***
Analystsheriff 191***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***
Shawwal1 121***

EDO
Susskid 124***
Humblega 110***

KADUNA
dossylvanus 160***

NASSARAWA
Tk4life 134***

OSUN
BecaciaBarbie 163***
Zeeenas 166***

DELTA
Sayid 114***
Dejiadisa 150***
Klasiknonie 107***

ONDO
Ademasta 114***
Atospet 112***
balerinagold 167***

BENUE
Starlight10 105***

NASSARAWA
Abdrazak 128***

#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN. Use this format, moniker,first 3digits of ur CUN,State.
[/b]
Holumiedey Oyo 127***
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 8:52am On Oct 14, 2015
Good morning to you all. Have a wonderful day
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 12:27am On Oct 13, 2015
elmisti:
May our watch not end untimely!
Na prayamus b this o. May your days b long baba agba elmisti
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 12:19am On Oct 13, 2015
C this thread moving like bullet, pple no gree o. Men of night watch how una dey.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 7:50am On Oct 11, 2015
Good morning e-family. Have a great day
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 11:07pm On Oct 08, 2015
Make una help me judge this matter o

Conversation BTW two friends(boy&girl)
Girl; every guy is a goat. angry
Boy: if every guy is a goat, so have you fed your father grass this morning shocked
Girl: (blocks guy on facebook)

Abeg wetin the guy talk bad ni grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 1:23pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:
Trust Nigerians na


That's how I heard 1 babe said she won't wear trousers in camp...


Omg cheesy


They had to de camp her asap grin
Run away from religious folks*running man whatsapp smiley*
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 1:08pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:
They won't ask for ny blood during service o...


All those thngs na jes for formality grin


Some religious folks be like "I won't give my blood... They want to use it for blood moni"
Laughing with my kidney and smiling with my liver. You burst my brain grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 11:56am On Oct 08, 2015
goldenone:
kikikikiki laughing in chinese...
Chichun chhin can hu wan ya grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 6:18pm On Oct 07, 2015
mistabiola:
★★★Then we will get to know the Beauty and the Beasts tongue tongue #Ipray4MoreRainfall tongue ★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed
Laughing
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 1:03pm On Oct 07, 2015
DonPsymon:
Lol holumiedey cheesy


Y'all need to hit the gym asap...


Or at least make una do road work.
Baba me don dey try,but it ain't easy, e go pay for camp sha. Make man fit comot shirt when e like sef grin

1 2 3 4 5 (of 5 pages)