Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 9:30pm On Aug 27, 2017 |
awomike4u: Broda, u wan kill me with laughter...... E go better! which day e go better? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 9:28pm On Aug 27, 2017 |
overdrive: hope u are not a ritualist y u wan collect d 2 at d same time .dont u know he is desperate enough to sell d 2.e no go better for oga alabi. e concern you? Is it your kidney? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 9:27pm On Aug 27, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 9:16pm On Aug 27, 2017 |
profitablebet: if u are serious about d kidney send me a pm you serious? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 9:06pm On Aug 27, 2017 |
profitablebet: jeau . The 2? That na suicide na... This ur moniker self wetin dey wrong with my moniker? Bross show me dey way make I sell 1 with my balls |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 8:57pm On Aug 27, 2017 |
profitablebet: this ur name "iamdull" really dey affect u ooo..
Instead of suicide y u no sell one of ur kidney.. At leat u will still be alive ,pay ur debt and flex d remaining money.. Abi u dey sell one already take play bet? I take God beg you where i fit sell my kidney? The 2 kidney |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 8:54pm On Aug 27, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 8:45pm On Aug 27, 2017 |
profitablebet: @ ur moniker.. That may have contributed greatly to alabi finishing u e be like so Anyway e go end today Alabi no go see my money chop again All dey money wey i dey save alabi pack am God pass am Me wey sabi save money for Africa alabi olorun ko ni dafun e ati kc gaming |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 8:36pm On Aug 27, 2017 |
GambaOsaka: Hahahaha... you don make the meat wey I reserve for last fall for ground ......
People no go kill me here o. na true ah talk o Alabi don finish me |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 8:23pm On Aug 27, 2017 |
rbernaldo2: remember quitters don't win
Kip trying....u might win ur million very soon money wey i win for live bet yesterday him clear am. Both my bet9ja and bank account empty. Dey worst thing be say i use person money play game today. Dey guy call me dis evening say make i bring dey money tomorrow incase una no see me online 2moro ah don commit suicide |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 7:59pm On Aug 27, 2017 |
Ah don tired alabi don empty my account ah need to quit betting |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 7:44am On Aug 27, 2017*. Modified: 8:02am On Aug 27, 2017 |
Abeg make una help me check did coupon B913EEARRQPAAZ-4039831 |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 6:44pm On Aug 26, 2017 |
Jagaban880: wait u mean say de first 5mins must be0:0 ......or else cutlass? yes E fit be 1 1 2 2 make dem just draw |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 6:24pm On Aug 26, 2017 |
Jagaban880: abeg make sumbodi explain wetin fit cut X-5min option geneo cut my X-5min |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 10:11pm On Aug 25, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 10:08pm On Aug 25, 2017 |
King4Roller: You can book your game and give me. I will play it for you. hahahahahahahaha |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 8:15pm On Aug 25, 2017 |
Lucremoy: No be this same ticket wey person talk say na person wey win 42m play am.. I don see am like 5 times now. na so dem dey do here o Every body dey claim dey ticket |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 8:06pm On Aug 25, 2017 |
Drummerboy15: i will advice You to withdraw the 8k and continue with 5k to avoid stories ok o |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 7:45pm On Aug 25, 2017 |
Drummerboy15: inplay nah bastard My nairabet account drained from 23000 to 600 just this evening. Abeg make i go buy codeine i wan sleep. lol my own change from 5k to 13k this evening |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 8:19am On Aug 24, 2017 |
Abeg I need sure 1500odd wey ah go maxbet
Una good morning |
Education › Re: JAMB Fixes Cut Off Marks For Universities, Polytechnics, Colleges Of Education by iamdull(m): 10:55pm On Aug 23, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 5:11pm On Aug 23, 2017 |
Idirabata: Why? Give me your reasons please ah no get reasons |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 4:41pm On Aug 23, 2017 |
Idirabata: 5BZL38W
Was able to come up with this. Looks promising but anything can happen guy no waste ur money play dis game |
Education › Re: JAMB Fixes Cut Off Marks For Universities, Polytechnics, Colleges Of Education by iamdull(m): 4:36pm On Aug 23, 2017 |
NLProblemChild: thanks.. I hope it favours me.. For any course in LASU lol any course abi |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 4:35pm On Aug 23, 2017 |
My elders abeg make una check dis game 5BYKCLV |
Islam › Re: Eid-el-kabir: Sultan Of Sokoto Declares September 1st Sallah Day by iamdull(m): 2:41pm On Aug 23, 2017 |
Ok me i declare monday and tuesday public holiday |
Romance › Re: Who Is The Prettiest Female Nairalander? by iamdull(m): 9:17am On Aug 23, 2017 |
Cynthia morgan |
Education › Re: JAMB Fixes Cut Off Marks For Universities, Polytechnics, Colleges Of Education by iamdull(m): 7:09am On Aug 23, 2017 |
NLProblemChild come and see o |
Celebrities › Re: E-money And Son Look Cute In New Photo by iamdull(m): 6:01pm On Aug 22, 2017 |
Baba show us dey way
I must get money o even though na to use my dick or my......
Abeg somebody should connect me with any baba that will do ritual for me
Ah don tired for wahala
Load too much for my head God know gree pick my call |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 11:13am On Aug 22, 2017 |
youngster12: See how many games just to get two odd SMH
Check this coupon code
B949EEZRPQWPRT-3984100
And see how it's done guy na which market be this? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 9:17am On Aug 21, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamdull(m): 9:12am On Aug 21, 2017 |
Emzyme: Hmmmm what could possibly go wrong here everything |