Iamjdee's Posts
Nairaland Forum › Iamjdee's Profile › Iamjdee's Posts
1 2 (of 2 pages)
Lwkmd...9ja no go kill me 4 here o! That 200naira na for Recharge card abi wetin ?? Person wey lost house and property u dey giv am 200 to tak buy pure water abi bread...i don die! Choi!!! |
VanTee20: Two of you no dey comment since all these while eh? God catch you today.Lolz Actually i jus registered 2 NL today jus 2 comment and tell you how good you are..i've never bin a member of NL till today,so KUDOS 2 you bro. |
@Van nice story bro! Lmfao very funny tho. I've bin followin' de story frm page1 to dis page secretly,tho i kept quiet since. You must be very creative coz de way u mix de words amaze me and also maks it funny too.! #Kudos kip it comin'. #Thanks |
u saw them abi Thank ur God say dem no see you too...otherwise dat ur name for carry RIP tag now. |
1 2 (of 2 pages)
?? Person wey lost house and property u dey giv am 200 to tak buy pure water abi bread...i don die! Choi!!!