IamSylva's Posts
Nairaland Forum › IamSylva's Profile › IamSylva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
oluwaugo: Lets seewow i-am-winner na witch oo.. But na me and u get am sha.. Na m same tym we post ![]() |
Wetin i go type na |
Make nobody type rubbish o |
[quote author=Sir-Tunechi]one of dose bolded na im get page 1200[/quote]if any of them win am, i go chop my head |
@odizeey.. U go cwaze tey oo ![]() <<<<<<<- oya c road.. Go back to yaba left |
Kolade9: Dis exPLicit funny dieu dey mind dem @tsealzy.. Na u go dey update hall of fame dat tym oo.. Shey u no knw say na me be hall of fame anchor ni?.. No try am again oo ![]() |
tsleazy: ASAKEL this guy needs to taste ur sledgehammer...pls borrow it to meu go cwy oo ![]() |
Kolade9: Boss no vexah no vex o ![]() |
[quote author=Sir-Tunechi]na $tupid i cal u nt stup.id[/quote]wetin be d difference |
tsleazy: So readyyyy!!!BACKOFF!!! |
[quote author=I-am-Winner]eloooooo??.. Free mi!![/quote] Loveoyanx: vewi funny,ASAKEL,lend me ur SLEDGE HAMMER2 of una go cry ![]() |
Dericinh: *******GUD P.M...PALZ.......GUD P.M....LADIEZZ.........N SPECIAL GREETINGZ 2..OWR DAMSELS....@ SYLVIA**JENNY***POKEMON***SAMSANTOS***DOC-MISS******AFFREY***GHIFT.........L** U AL.....whch kind guy be dis wey lyk girl pass himself ![]() No wonder him dey tell them make dem wear bikini come party |
Kolade9: Ah swearabi o wetin be my ---- take ur tym oo |
[quote author=I-am-Winner]Full battery ni.. Ready to get 1200[/quote]BACKOFF!!! |
Kolade9:dem dey waste their tym ![]() u c as i open dis page so?? |
[quote author=Sir-Tunechi]me dy joke o. I nor sabi wetin dem dy cal fight self[/quote]na joke make u kal me stup.id ehn ![]() |
odizeey: dey form o,shey u see hw loveoyanx dey stretch hand,no b beta hnd olive me.. Make loveoyanx take am.. I no want #TeamGirlfriendlessTillGraduation |
odizeey: Can u just see d love n chemistry btw sylva n jennybean iLLiE: In 7Dtwo of una wan bomb ni? ![]() |
odizeey: u don see ur typ of woman,oo,no more affrey,at dis moment i join sylvalord n jenny bean togeda as husband n wifewho send u message? I no want oo |
Loveoyanx: I am victorious in Jesus name,i wil make in Jesus name.i so much used those words back in thos day when i felt the road to getting admisn was rough and narrow.with dos same words i wanna open page 1200 nw that the copetition is rough and narow.just watch out...I am victorious in Jesus name,i wil make in Jesus name.i so much used those words back in thos day when i felt the road to getting admisn was rough and narrow.with dos same words i wanna open page 1200 nw that the copetition is rough and narow.just watch out...story story |
[quote author=Sir-Tunechi]no o. If we dy fight u nor 4 c eye view diz thread[/quote]shey u cum dey form fighter abi na wetin ![]() |
[quote author=Sir-Tunechi]dat $tupid boi 2 lyk trouble...shey d gurl put im name. E wan jst form xay na im talk pass[/quote]tunechi it's not dat i lyk trouble.. Dat pic is so lewd.. And pls dnt kal me $tupid ![]() |
Latnok95: Easy on her bro..dat pic is so not cool bro |
IamTitanium: Affrey is Karenkinkyand u are lamar |
[quote author=Sir-Tunechi]if d gurl don frustrate u abeg nor put am 4 my head[/quote]oga tunechi.. We no dey fyt na ![]() |
Latnok95: Boredom at its Apex my bloodalol.. U are not alone my blooda |
Jennybeely: Who are this emmmmmu signature describes u perfectly.. But u 4got to add "i am a perv" ![]() |
Affrey: OMG am not ignoring u,am not a mean person and am the one who shud be sorry for giving a reason to think that,ur my brother we are one family.te amok |
Latnok95: 2030hrs.. July 15th..is it "FLASHBACK" day? ![]() |
exPLIcit7: I Kn0w br0...chai...n0w y0u've revealed d secret br0ther...there ar g0nna l0ts of opp0siti0ns.oga u dey waste ur tym.. Dat won't help u ![]() |
odizeey: i no even wan turn dem on,na nepa turn on sure pass,gals turn on,no fit charge my fone wen wan die nw,dis boy nah well ![]() |
MrRomantic1: dats ma field! Bite me na!go away jor ![]() |








