Ibehchizzy's Posts
Nairaland Forum › Ibehchizzy's Profile › Ibehchizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 129 pages)
Una really stingy with money for ogun state account officer 80k Have some shame na |
lordm:i know when Yoruba were boasting he will crash the price of pms |
PlutoPJ:green luck |
Richtaiwo:obi is your Nightmare Boy dont get high blood pressure for person wey no send ya Papa |
Imindmybusiness:im suspecting helinues |
Powerbandooo:he didn’t lose any money He just cooked up a stpd story So as to not feel guilty for not sharing the money he promised |
Third world sithole still flexing building roads |
DomPerignon:your maleh dn cast… hey Wu |
Richtaiwo:inconsequential but still talked about🤣🤣 |
Richtaiwo:thunda go pie your maleh |
What a scandal look at the disgrace of a government tinubu is leaving behind Failure incompetence corruption Richtaiwo will call it legacy
|
Lack of emergency medical attention even within a medical institution I’m probably sure there weren’t defribillator and co to resuscitate him before moving him to the ER |
You’re not even serious with yourself Asking for only serious people lol |
Hotondo still dey write Bible epistles by 5am in the morning Obi Has truly finished him mentally and psychologically 😭😭😭🤣🤣🤣🤣 |
5k u go sell abi u no go sell |
God go punish rat 🐀 |
This Charles brother just dey cry for nairaland like hotondo since morning |
Illegal migrant is okay to leave And not legal migrants going about their business |
GanagiBitrus:lightning doesn’t strike twice at a spot |
Na Tínubu arrest you na Peter Obi you dey talk about 😂 clown 🤡 |
Salary is how muchhhhhh |
Nigerians una no dey ever learn They dn fry una brains |
Airlord2030:na online you fit cry na Wetin u fit do as I talk am? |
Is it kicking off in the next call up stream? |
Revenue collection keh No be bandits and bokoharam Dey impose levies for that state lol |
