Ifeyz's Posts
Nairaland Forum › Ifeyz's Profile › Ifeyz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Javanian: am good bro!...java u sound lik a guy.re u? |
mmmh..so hungry,mtchew! Abeg hu get food,i get mouth |
blocx03: AV CLAMD ALL UNA NAMES 4 HEAD SHUD INCASE ON DAT MATRIC DAY,DNT B SURPRISE WEN U C SUM1 ON D HIGH STAGE GRABN D MICROPHONE CALLING OUT UNA NAME,AND I WIT D TRAILER DRIVER GT ANODA SPECIAL PACKAGE 4 ALL OF UNA,POOL PARTY,WIT ENUF GARDEN EGGS,CHICKEN,INFACT CHOW GO DEY YANFU YANFU,ABI TRAILER DRIVER NO B SO?C U GUYS WEN I C Upls ur *caps* is on:ure shoutin |
Ifeyz: baba wif ur diploma in drivin ati motorboy u still dey use 60ft 120ton trailer de deliver admission list.abi na u b d aboki wen wan deliver boomb to benin..guy abeg use bmw tk deliver dis stuff na,trailer no de pass maingate o |
Ifeyz: baba wif ur diploma in drivin ati motorboy u still dey use 60ft 120ton trailer de deliver admission list.abi na u b d aboki wen wan deliver boomb to benin.. |
y'all iz it possible d@ b4 d 100th page,d result wud b awt? |
diamondwriter wad*up |
pls oo! How many engine guyz nd if* gals, do we ve on dis thread... |
Akhigbode01: I promise U all my next trip shall B to BENIN 2 deliver D admission parcel with D Trailer.baba wif ur diploma in drivin ati motorboy u still dey use 60ft 120ton trailer de deliver admission list.abi na u b d aboki wen wan deliver boomb to benin.. |
Ayo 47: Good morning to all.praying they release the list this wk. I heard from a reliable source that it will be out on the 20th day of july, trust me on this.ogas 20th is too far o...dnt de knw wer suppose 2 strt buyin our hotplate,abi we no go cook Beans..? |
gud mornin y'all(=_=).10Q Lord God,we're drawin nearr to d release date. |
Mexyz: Abeg benkings hpe no be wetn i dey think u wan start wit chocofalls, abeg o,dats ma swthrt we re talkn abt here o.ve bn watchn ur posts al ds while,no try am o...lol. Ehen...chocofalls gve me ur fb username or 2go.w@ sef?is it only chocofell dat's in dis forum.or is it only friuts u guyz eat,dnt u eat meat ? lik.. Lol |
sarahlnx: [color=#770077][/color].i guess ure 1 of d regular nd consitnt viewers |
mtcheew...Y MTN de do lik dis na.wen pple don go sleep,na wen dem go release ma ntwrk...strike ma *arse*nal |
benkings: Admission list hav bin collated,bt nt yet uploaded online......any moment frm nw it wil b awt.....patience!!i pray o ! |
hu get food,i get mouth o!(?_?) |
Nuel01: U guys shld stil hv alot of patient na, una blood 2 dy hot slf. See i stil repeat, uniben do nt hv a specific cut off mark and dey wil NEVER paste cut off anywhere. Its d inner cacuss dat knw d cut off 4 each faculty and dept. If u can get a reliable source, u can knw d cut off mark. To b frank wit u NL folks, if u score 50 n above in ur screening score u can get ur main course nt ur aggr8, bt if u score 50 n above as aggr8, u stand a chance of getting a anoda course. Wish u guys success. Nuel01: U guys shld stil hv alot of patient na, una blood 2 dy hot slf. See i stil repeat, uniben do nt hv a specific cut off mark and dey wil NEVER paste cut off anywhere. Its d inner cacuss dat knw d cut off 4 each faculty and dept. If u can get a reliable source, u can knw d cut off mark. To b frank wit u NL folks, if u score 50 n above in ur screening score u can get ur main course nt ur aggr8, bt if u score 50 n above as aggr8, u stand a chance of getting a anoda course. Wish u guys success.(@_@) |
Viewing this topic: Ifeyz and 4 guest(s) |
im awt |
naxo |
u guyz shud leave ma thread 4 me o.ima cum lata 2 use it up.k! |
hmm...*dreamin*(=_=) |
hmm...sleepin(*_*) |
hmmm....oh Lord God grant our heart desires...Amen |
hmm...nd d list goes on |
hmm...GIG,GEM.ohonba,big joe |
hmmm...newbenin,ringroad,ramat,uselu etc |
hmm...jsq,ssq,ekosodin,bdpa etc |
hmm...st Albert cat. Chrch,All saint ang. Chrch |
hmm...hu hv soup,ive eba |
hmm....hu hv food,i hv mouth |
hmm...hide ur potter, hotplate is cumin |