IfyfastX's Posts
Nairaland Forum › IfyfastX's Profile › IfyfastX's Posts
Benwallt:Person mentioned the failure of all failures Tpain you begin dey wail dey mention mnk with their ipob fraud content creator, how does this make sense?? Are You saying anyone who says shit about the FAILURE from the pit of hell Tpain is automatically Igbo?? Or is it that there is no essence to life for you without wailing and crying Igbo?? |
AirBere:Na Buddha-Amadioha😁 |
JASONjnr:Asumptions?? To You think the people who came out to protest ebi mpka wa everywhere in the Country are AI generated😁 Na online Tpain get fan love😁 |
3ice9ce:Yes He has the higher chances of winning with incumbency Power, but if the North who chose to help him have Power choose to chop him eye, he is done for, He is absolutely of no use to himself without them. How many votes did He get in the SW, SS, SE? Carry your tribalistic sef comot from my mention, you don cast yourself already, did you see me mention any Tribe? So what is the sense in cry and wailing Igbo on my mention I no dey follow tribalist package bcus😁😁
|
FreedomfromtheT:Hyneck will need to run shit for him up North bcus na there the numbers full of uneducated niggas boku, but what if the big wits up North decides not to play Abi nor be them Hyneck go use rig for T-pain the most clueless FAILURE from the pit of hell the Country has ever known?? |
FreedomfromtheT:T-pain... The greatest curse to befall the Country since inception 😁😁. |
3ice9ce:Hahaha hahaha so how does this feel to You? The Whole Country suppose go on dry fasting and prayers be dat bcus this T-pain na full calamity and torment from the pit of hell to Nija na😁😁😁😁 You dey cap jareh. Minus the North, He is nothing, He has nothing to roll wit and negotiate, abi nor be the same big wit Northern leaders go help am run am in connection with Hyneck Take your stupid tribalist talk comot from my mention, go look for shameless tribalist like you if you dey look for who go help you do boring senseless meaningless tribal shenanigans I nor dey like engage useless worthless people wey nor fit see beyond senseless tribal bigotry and rants.
|
IbnB:They aren't scared of him, they rather paddy and pally with him for political gains. The said T-pain is a smart politician who has negotiating power, so We would expect him to gather the people who will help him rig up North, this doesn't look good for Nigeria at all oo, it looks like 8yrs of unimaginable cluelessness and Tinubulation from the pit of hell 😁😁😁. The Country suppose go on fasting and prayers make the North stand against T-pain this is the only saving Grace Nigeria has😁😁. Guy people dey owe me money for market, them get perfect excuse to drag my money, Tpain and Tinubulation 😁😁😁😁. |
Otamendi99:Whose bubu 😁😁 Na your darling bubu na😁. You just dey rap dust, minus that same bubu who T-pain epp. Who born T-pain well to win any State outside SW?? Tpain own opposition was a total dead one. If the North says he is going no where Him no get any hope at all,abi nor person wey nor fit even win for him village 😁😁😁😁. Abi nor be same Tpain wey Obi beat hands down for Aso Rock with him ruling party? Na mumu Lp oo, structureless Lp oo, wey normal normal no get business with Presidential elections Obi take beat am like small pikin for him own Lagos 😁even for him own street oo😁😁😁😁😁 Him only hope na Hyneck but hey see nor play with the big North oo, na them go still help am run the Hyneck game 😁😁. But that is likely not going to happen bcus na Nija dirty politics, paddy paddy things 😁😁. Chai na God go help Nija oo😁😁 e dey look like 24yrs of Apc disaster and Tinubulation from the pit of hell 😁😁😁😁😁. See watin him promise oo😁😁 nor be watin him cook give Us chop oo😁😁😁😁😁😁
|
helinues:Oboy shut up, you are an hypocritical shameless person, You should not be giving this sorta advice bcus You go still use your numerous accounts take do the only thing wey dey keep your soul going which is tribal hate rants and bigotry. I do not know what you guys enjoy in doing senseless tribal bigotry 😁😁 una no even know how daft dat shit dey make una sound😁
|
EmperorCaesar:Hahaha hahaha what of You wey dey celebrate the GREATEST CURSE and FAILURE to befall your own Country 😁😁😁😁😁. You wey them don swear for se na only death go fit separate you from zombie o zombism 😁😁😁😁
|
But He didn't se Thank you to UK for arresting this nigga 😁 Simon Ekpa na bastard, transfer window don open make them transfer am come Kirikiri,make him come chop half done beans with rocks as protein 😁😁😁. This bastard epkerima does not have an ordinary shade as business or investment in the blessed LAND OF THE RISING SUN, but he went about calling for self destruction on the land. If you be ipob, bow your head in shame for allowing this buffoon play and brainwash you with him content creating scam 😁. The only person who can be more hopelessly senseless than an ipob mofo is an headless mob of Apc zombie 😁😁😁 those ones case no get explanation, na only death go fit separate them with zombism 😁😁😁.
|
IbnB:Loll make God nor let Us see bad thing o😁 Minus the North He is not going to try shit😁. Those niggas fit scatter everything o, plus the said T-pain is the greatest curse and calamity to befall the Country so the South will definitely be happy to see him pack up and carry his total cluelessness and agberonomics to the hell he came from. It doesn't make any sense for the South to stick Her neck for a man who has stained our name beyond repair by being the greatest FAILURE to befall this Country 😁 if You talk about bubu to Northerners now them go tell you se make You go sit down se bubu na prof for where Tpain dey which is nothing but the truth 😁 The T-pain wey We dey talk about nor get any voltage, minus bubu and Apc who him epp? Who born him Acn well to win any State outside SW, abi nor be same T-pain wey nor even fit deliver 30% vote for Ribadu for him own Lagos State We dey talk about?? |
ChirstFireAltar:Minus Highneck He is going no where 😁. Without Bubu and the North, T-pain is nothing. Is it not same T-pain that was totally useless to his Acn?? He couldn't even deliver 30% vote for Ribadu in his own Lagos, his performance was the worse in the places Acn had structures. Minus bubu and the North all dis Jagaban noise nor pass Ore. Who born T-pain Acn well to win any State outside SW minus Bubu and the North? Pack all the votes of T-pain minus bubu and Apc, Obi give am 3mila with structureless, mumu baby Lp wey nor even get business with Presidential elections normal normal 😁. If the North says He is going nowhere, it is finished for him bcus even his Kinsmen in Osun State will not vote for him for they are educated and aware that he is a clueless FAILURE😁😁. |
ogbonti:I nor blame You. You think se life na to just dey do gragra dey jinger senselessly ?? Do you have a clue what it is to watch hundreds of irate hungry people pounce on your business you built with sweat and blood??. You nor protest when that criminal highneck dey count nonsense votes without Bvas, na now protest come dey hungry you? You nor protest when Court take the full Country head play kalo kalo, na now protest dey hungry You ba. Come out come protest make soldier put bullet for your left yansh. |
Treasure17:Ofcus they need him to snatch and run wit it in 2027 😁😁. Chai Nija sorry for You oo😁😁😁😁. When T-pain is done with Nija, all of Us go dey owe like 2m wey Tpain and him Apc cronies with their families chop for mouth 😁😁. E nor fair oo😁😁😁😁 |
Angelfrost:It does not make any sense to think someone like Tpain and him Apc have any such plans for the average Nigerian. T-pain is a clueless FAILURE and complete disaster sent from the pit of hell 😁😁. |
ogbonti:Gee rest with that protest talk oo. Abi you want make Tpain jobless, hopless, worthless, futureless Apc urchins launch attacks on our businesses like the endsars fracas again?? ![]() Shut down the Country on Strike actions instead, We say No to Protest. I kept telling all who had ears to listen, Jona is not living up to expectations but as long as T-pain dey tag with Buhari, flee. Them nor gree hear. Complain, complain, complain na im put Us for Apc disaster, We must continue to package like dis, no to protest. After Tpain the FAILURE from the pit of hell finish him 8yrs, We go count ourselves to know how many wey remain 😁😁😁. |
DMerciful:It might actually span 2015-2039 bcus if T-pain finish continuing from where bubu stopped, shetti bobo go come for him own Emilokan 😁. Nigeria go smell him yansh for that costly 2015 mistake 😁😁. |
madridguy:Congratulations to Gandollar? 😁😁😁😁. Se you nor think se you don dey take dis zombism to the extreme 😁 E be like se na only death go fit separate you and zombie o zombism oo😁😁. |
LegendHero:Ogbeni no play with God oo😁😁😁. Na devil Packaging be T-PAIN 😁😁😁😁. E nor possible for God to give the Country T-pain wey be the greatest FAILURE and complete disaster to befall this Country unless him wan put the Country under sefia punishment 😁. |
JASONjnr:😁😁😁 Did You just se Liar?? 😁😁😁. In Real life Yorubas and other Tribes call tpain a demon sent from hell to show Nigeria the true color, shape and taste of hardship 😁😁. Even his Kinsmen and family members in Osun State will choose to die than vote for such an unrepentantly evil FAILURE from the pit of hell 😁😁😁😁🤣🤣. Apc supporters no dey show for Real life, them dey always shut up dey on the low😁 Na agberos, touts, and jobless under bridge criminals We know as Apc supporters for real life oo😁😁😁. |
pharmagba:Hahaha hahaha ride on to destroy the Country beyond recognition and repair? 😁😁😁😁 You don dey owe 650k already, before Tpain go finish with you enh, na 3m you go dey owe in igbese wey T-pain and him crew borrow chop put for mouth with their family 😁😁. Una dey take this zombism too far oo😁😁 |
givedemwotowoto:Voted out where? For Nija?? 😁😁😁 Gee comot body for that matter, o ti lo 😁😁. Nigeria no really understand the kind of problem wey e enter for Apc hand, we go pay for 24yrs for that costly silly 2015 mistake. Jona dis, Jona dat, complain, complain complain don carry the Country enter demonic shege bcus this T-pain own na Shege banzia from the pit of hell 😁😁. You think se Tpain na Jona wey you go fit comot as incumbent President? 😁 Person grab and run wit it without Power now Power don dey Him hand, how You go take run am to pursue this demonic evil called Tpain wey befall the Country?. Make everybody prepare him sef, tori ojo repkete nbe lona, Tpain neva enter Banzia mode oo na Shege we still dey see so😁😁 |
Mumu govt na im dey negotiate with terrorists. |
We just dey package carelessly for this Country, reason why T-pain no even take una seriously, him just dey carry the Country go from disaster to calamity to unimaginable Shege. The Country is not an Islamic State. Was this not how We all stood by and watch a promising young lady burnt to death in sokoto just because se them accuse Her of insulting one prophet wey don die teytey ![]() Make una continue, when this beans finally don We go gather chop am together. |
[quote author=BloomingDale post=133858052][/quote]You were wishing death sentence for this fine mama wey them panel beat ![]() Is that how a normal sense operates?
|
BloomingDale:Are You sure? From your comments e be like se you bleach your sense oo ![]()
|
We are playing wit fire in this Country ![]() |
😁😁😁 Make them drop account make I pay my own now oo😁😁😁 ![]() T-pain came to show Nigerians the real deal😁 Nigerians don complain, complain enter T-pain hand, una mind go dey by fire by force 😁😁. PDP this, PDP that, Jona this, Jona that, how market now na😁😁 Make una better carry placard beg T-pain make him bring back Pdthief suffering and smiling oo😁😁😁 |
helinues:Truthness ![]() Gee no be must se you go use English communicate na ![]() |
Abi nor be them Hyneck go use rig for T-pain the most clueless FAILURE from the pit of hell the Country has ever known??


