Igit270's Posts
Nairaland Forum › Igit270's Profile › Igit270's Posts
u v done a good job.mrs johnson d pikin wey u kidnap d time she dey belle wey she scap thru,na him u plan to kidnap now ahhhh u just start oo.na ur final u dey |
i must confess aside the main story,people here are so funny, just as if dey together in a place,i wish the love kwantinue |
seriously mere reading ur work just look lik am watching a season movie, thou i didnt get to read al d end of alll d story but kai u tryed i must confess.dre some movie writer in some country dat cant even compose a beter captvatng story lik u did,for dis may God continue to raise your head n may u never lose ur meomory,n may ur source of inspiratn never dry. Pls i will lik to read more of your story,.good job |
you realy doin a great work here,more inspiration,as for mrs johnson,elders say dog wey go lost wont hear the hunter whilstle |
God bless your brain,100 thumbsup for u alone |
queenitee:i hope she wont lose all her memory now |