Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,495 members, 7,823,158 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 04:56 AM |
Nairaland Forum / Ikhibones's Profile / Ikhibones's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
Jobs/Vacancies / Re: Nigeria Police 2016 Recruitment Of 10,000 Personnel by ikhibones(m): 8:00am On Feb 23, 2017 |
donwalexy4148:pls o,sombdy shud answ dis question o..i nid answers too 1 Like |
Phones / Re: Phone Engineers On Nairaland Willing To Assist You - Part II by ikhibones(m): 5:12pm On Jan 26, 2017 |
simiolu1:abeg make i giv u 10k na |
Phones / Re: Phone Engineers On Nairaland Willing To Assist You - Part II by ikhibones(m): 12:07am On Jan 25, 2017 |
simiolu1:baba,i hail o..abeg ow much u go like sel am last,i nid am |
Jobs/Vacancies / Re: Is Nigeria Customs Service Recruiting? by ikhibones(m): 3:11pm On Jan 22, 2017 |
na big scam o..i no wan hear say any of una fall for am o.dem no even sabi spell well for the form them create. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 12:55am On Jan 15, 2017 |
flair47:baba na wa u o..i say mak dem text somtn 2 me u say mak i text am 2 u,,,u no even ask if i receive am..i hail o |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 3:30pm On Jan 14, 2017 |
lexylexy:make notin happen o abeg..@least if na only once we fit chop dem..e go shake dem smal,since smal crowd go play d game |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 11:02am On Jan 14, 2017 |
Wat of d guys wey dey dat new whatsapp group 2 collect 2odds frm each league,shey dem no go drop game dis wkend ni..abi dem neva cook am finish.. Anyway,make i drop dis one 3CS8YJC. gudluck 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 1:02am On Jan 14, 2017 |
bemagnify:Abeg jus text am 2 me 07067167178.. tanx bro in anticipation |
Jobs/Vacancies / Re: Nigeria Police 2016 Recruitment Of 10,000 Personnel by ikhibones(m): 8:00am On Dec 27, 2016 |
Abeg which newspaper person fit find the names |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 9:10pm On Dec 20, 2016 |
TheSpecial0ne:lolz..d mata ehn.. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 11:34am On Dec 17, 2016 |
38TTCPZ. Hoping 4 green land according 2 ty bello |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 9:40pm On Dec 09, 2016 |
Buh wetin i do na, afta roma don send me come villa, dis dynamo dresden wan com send me go hell....their plan wont work.. Chai, na wa o |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 7:10am On Nov 30, 2016 |
DrWise:baba u sure say dis coupon code correct so..e no dey gree open o |
Crime / Re: Female Corper And Would-Be Hypnotists In Akure by ikhibones(m): 5:27pm On Nov 29, 2016 |
U b fine o,tank God say d jax no catch u.. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 10:43am On Nov 25, 2016 |
select from these games for the weekend for those wey don pack go village..na my own way of helping 35YPML6 |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 11:24am On Nov 24, 2016 |
try this game B926ZZQQWAECZ-2724489 |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ikhibones(m): 10:50am On Nov 24, 2016 |
B948ZZQTCPPSW-2724489 |
Phones / Re: Phone Engineers On Nairaland Willing To Assist You - Part II by ikhibones(m): 6:28am On Nov 17, 2016 |
Pls o i want 2 knw if anyone hav a samsung galaxy s4 scrab dat stil has a screen..mine z badly broken.. |
Foreign Affairs / Re: Donald Trump Wins US Presidential Election- 2016 US election results by ikhibones(m): 8:44am On Nov 09, 2016 |
Buh TB Joshua say na woman go win am na.. Ahhhh..americans hav do ojoro o |
Romance / Re: I Need Love, Any Lady Should Contact Me For A Serious Relationship by ikhibones(m): 8:13pm On Sep 25, 2016 |
Make una free d guy na..if u r nt interestd or ready 2 contribute positively, jus stay off his thread nd stop floodin it 4 him 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Nigerian Railway Corporation Is Recruiting For 2016 by ikhibones(m): 11:08pm On Sep 22, 2016 |
its delivering now,sent yesterday & it delivered |
Crime / Electricity Supply In Nigeria by ikhibones(m): 9:15pm On Sep 12, 2016 |
Electricity in Nigeria is gradually becoming like eclipse of the sun.. Very soon, children will start going on excursion to NEPA office just to see light.. |
Sports / Re: 50-year Old Sets Paralympic Record At Rio by ikhibones(m): 5:46pm On Sep 10, 2016 |
She get mouth |
Politics / Re: INEC Postpones Edo Election By Two Weeks by ikhibones(m): 7:10pm On Sep 08, 2016 |
Stupid xcuses dem dey giv us..youths dem wey don mature reach 2 marry na e parents want dey cal bak home like dey r kids? Apc/inec abeg luk 4 beta xcuse giv us..mtcheew.. Y dem dey fear sef if i may ask 9 Likes |
Politics / Re: Flood Covers Juji Bridge In Kaduna (Photos) by ikhibones(m): 7:27pm On Sep 06, 2016 |
Wit d way its raining nowadays, i tink its high time someone contacted noah oh.. |
Properties / This Constant Rainfall; A Cause For Concern. by ikhibones(m): 4:53pm On Sep 06, 2016 |
With the way its raining heavily on daily basis ehn, me i think its high time someone contacted Noah oh..you never can tell.. |
Politics / Re: Edo Gets New Commissioner Of Police, 5 Days To Election by ikhibones(m): 4:12pm On Sep 06, 2016 |
bashydemy:so my guy u cal dis their impromtu act a normal procedure..why wait until this die-minute b4 bringing in anoda commissioner if dem no get their own evil plan.. Guy al dis tin na politics abeg,i no xpect u 2 dey defend their act..they al r dsame |
Properties / Re: Block Moulders Embark On Strike Action Over Increasing Rate Of Building Material by ikhibones(m): 1:44pm On Sep 06, 2016 |
E b like say dem no wan chop again b dat..mak dem beta go bak 2 work |
Politics / Re: Edo Gets New Commissioner Of Police, 5 Days To Election by ikhibones(m): 1:36pm On Sep 06, 2016 |
bashydemy:its common nd u being decieved follown al dis stories..my guy, abeg recieve sense |
Politics / Re: Edo Gets New Commissioner Of Police, 5 Days To Election by ikhibones(m): 8:13am On Sep 06, 2016 |
Jus few days 2 election nd u r bringing in a new comissioner..hmmmn.. Apc,i hail una o 13 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Kindly Rate This CV (from 1 To 10) And Give Possible Suggestion For Improvement by ikhibones(m): 7:11am On Aug 21, 2016 |
Baba make e no b like say i com carry last, abeg send me 2.. goddy4good2002@yahoo.ca |
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |