IKJ66's Posts
Nairaland Forum › IKJ66's Profile › IKJ66's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 39 pages)
Mickey7: . Hw cn some1 nt. B Facebookcant decipher diz |
Sylvalord1: ehn.. Dnt talk it oo.. Aunty mehlena were my auntie oo.. Shey u wanted her to beat me ni.. Abeg oook o.... |
Mehlena: y shud i be d one to change y cant u?me no xabi 2colour my post o..... 11th times page opening swag |
Sylvalord1: [size=3pt]aunty mehlena, i av told u times without number that this color has been picked so pls choose another.. Tenkaunty bawo.....she snr yhu ? Na ur mate jor |
#jogging 4rm page 636 and soliloquizing# diz thread sef....... |
Thank God,My gal frd just admission o, Nkechi .M. Nnaji buh u all know her as NICKI MINAJ i c all of una,new facez am sowi 4d long abscence |
[quote author=Riley_Freeman] lol...na so e dey be bro, if you quit..then return after a long long while, dem fit no remember you again. If no be our chat on FB one time, I no sure I for remember you sef ![]() anyway, welcome back Sir [/quote]sizwe banzi thankz,use ur logic stuff and calculate wen diz ASUU stryk wud end,biko |
Latnok95: Anyone seen iKJ66?me i no lost walaitalai, u knw now End Time Things |
Latnok95: Anyone seen iKJ66?me i no lost malaitalai, u knw now End Time Things |
Chai...No 1 asked of me, |
sylvalord: congrats bwo.. I'm hapi 4 ur sisna tru |
Am kinda curious here,dnt tell me i go i will av 2photocopy evry document!!! 4what...30 clearance officerz means 30copiez of each document,,,it better not b o........am i d only 1 4ecostat edu #making necessary arrangement 2sell iz SUV# |
#tries 2call traford and adex on phone# |
#searching 4 traford and adex #Congratulation at u all where are my fellow 3 in 1 coursemate ECOSTATEDU |
Like seriously,me need lucre like we all need jesus...... |
ditrix: no b u na man utd abi u no dey watch ball? which course dem gv u?economics +statistic+education#dazall# |
Obeni precious: They said Jesus christ is coming today ooo. So how prepared are u?no comparism at all,j bro z gonna cum wen we dnt xpect buh d list z sure 2b out 1st wk of diz mnth#dazal# |
ditrix: naso i.g man u dey do any how i shame yestmind me not jawe,just basking in d euphoria of my 3 in 1 course given 2me by uniben nhi |
Asakel: Uniben Update and Admission Guidedem dy write am u dy delete am abi ?na 2day we dy xpect list oo,yhu hear mtcheew |
ditrix: eyin fans mi,no welcome?i was in nl prison if u care to knw,d situation was bad,no food, chai, i even think say una go rush me sef wit welcome. anyway my boys dere dey hail una,dem say mk i tell una say admission don sure 4 una,i was d don and i was kinda catching d fun dere,until i was vindicated by my lawyer. hmmmmmmm gud to b bk,whr r ma fellow derailers, forgt d list joor,my name don dey dre so anytym wen dem call me i go go sch,& did i tell u dat am nw a born again,praise GOD.happy new monthme dey ur back jawe,letz derail a little to ooze away tension and deprecate anxiety thereby activating happiness at iz apex |
Faith93 i c yha..... |
Top of the morning 2 y'all,d much anticipated and long awaited day SEPT 2 z here..., |
Oluwatola5: Oh, das great. Am happi 4 u ooo.....i hope u are gonna wash it 4 me ooo, but 1st com and take me on a ride uniben, lemme say hello 2 Prof Omole's counterpart over der.i will my dear |
#speeding all d way 4rm uniben thread in z SUV[latest model] # chai.... #searches 4iz gal frd OLUWATOLA5 buh met her abscence# sum1 shud help tell tola dat i av been admitted in 2study ecostatistic#team uniben# |
Gud a.m bro,i wana seize diz opotunity 2tel u guyz dat av'nt seen anytin yet 2chilax coz all d admision given was 2nd choice,meaning u guyz are sure 2get ur main course IF U ARE DESTINED 2,my 51agg got me ecosta edu,faith93 i c yhu and by d may where iz trafford ? |
Romanticboy1: ur course?ecostat ni o |
Adex097: Congrats bro....at last , my able IG don get admission.....we shall all rejoice at last 4sure |
Mastino: **Smiles** You See wetin Cuban Coffee + Alomo Bitters dey causedrop ur no make i hama u recharge |
Mastino:o boy no b small tin #happy mood activated#i checked diz morning and i was given ecostat education mehn am xo happy |
Mastino:not yet admitted #dazall#drop ur 2go username |
Adex097: Our IG too na eco-stats aspirant (IKJ-666)#thumbs up# |
Mastino: No P my Guy,.. Na to jst chilax nd see wats in store 4 us.am here o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 39 pages)
??
[/size]

