Infourmer's Posts
Nairaland Forum › Infourmer's Profile › Infourmer's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 49 pages)
duh who doesnt. druggie you again? |
previous testament na ![]() |
No mind them,dey no know say person fit wound. ![]() |
word. |
efrebo,somebody go wound O. ![]() |
thinking naira is wacky today,or what do you think? |
hen go meet am na or make you call am now,abi. |
yes and no whats difference wud it make? why am I the only wan on land ![]() |
Na only mii dey this land? |
just shio the person jo ![]() |
nothing at all ![]() |
we were not expecting you though ![]() |
wetin dey happen my people,me don land on land O,make all monkeys make way. Eyago lona ![]() |
Omo My mind wan blow when I see this babe whine for bussybody O. Omo naija get babe,I dey go house go marry Jo. Han han she wan kill person ni? Abeg watch am make you tell me wetin una think O. Watch am to the end,e be like say na the end sweet pass. I know before say ladies no go comment,because dem no fit whine like am. Jealousy jealousy,na only naira dem get mouth. Wowostrophies without pix to justify. Who fit beat this wan, Abi you fit? http://youtube.com/watch?v=8vzdXzk3G6E |
una wan turn chinese? why una no cook food chop? |
No be you cause am ![]() |
lauryn:Wow I need to be prepared O,so how many e-condoms do you think I should get? ![]() |
dooooooooooooyyyyyyyyyyyyyyyyiiiiiiiiiiiiinnnnnnnnnnnnnnn |
her papa na God na ![]() |
lauryn:See,guity conscience. I mention you? I no even call your name. Your mind don announce you,so you wan e-rape me. Omo I dey go sleep O b4 this gurl go e-touch my pinpin ![]() |
I no toast anybody O,na this gurl wey dey toast me con turn the table,wo just forget I no wan enter palava like pen jo. ![]() |
penfold:you def know her then,If you chose to switch off your phone. She even claims you droped a voicemail,you guys are into each other na,why you con dey deny am,abi na your ex? tell us now O,because na only we wey dey here fit help you out. Abi wetin you talk my fellow naira people? lauryn:You wish I cant only when am bored,you dont know me so dont think you do. |
penfold:Hey pal wasnt picking on you O,wo lets just forget it and play along jo,its all getting boring now. |
school is fine school is ugly Na wrd and opposite jARE ![]() |
Hey bud am not french and am proud to write it sefi ni,cos I do things my own way and quit palying smart cos you aint,word. |
because they can't walk mad why do sounds travel? |
penfold:Thanks I just did and its been corrected but lets just leave it because I didnt plan for this at all. Just forget it,because its not worth it ![]() I can be crazy too bud but don't think you can finish what you think you are good in,sefi ni. |
rubbish |
You never know say iya wosila gurl for shop don get belle and she claim se na you do am there. |
gns 101 |
school is ugly ![]() |
your drift is an illusion of the inner sense which i believe you don't possess. Sowie sha ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 49 pages)




