Ishola288's Posts
Nairaland Forum › Ishola288's Profile › Ishola288's Posts
shimasparkle i wil advice u do changing of course because 7,648 chose medicine and surgery dis year wich is competetive dan last year self |
Wel Rexsul if na tru say u be Biochem student hw i wish if u can see me dis week bfor i go home for holiday...and also wich level re u self because e be lyk say u neva knw ABU...u dat want to give dem a vital informatn and u're talkin lyk dis and also wich informatn do u knw pass me in dis skul u beta go and ask of me well in my Dept. Useles baabum boy meet me for A8/34 Sulaiman hostel or Call 07033739772 |
ABU aspirant dnt let dis guy wey dey cal him self Rexsul decieve u make e no be lyk last year own wey one guy dey dupe everybdy after den dn trust am he talk say na MBBS student him be last year...wel my own be say Rexsul wealther u gree or not all i knw is dat I knw ABU hw den dey do admission pass u if na true shey u be ABUsite make u cum to Maths Dept ask for Statistics class rep 200L and I knw say u Rexsul na jambito u be...here u av to give aspirant authentic informatn d one u dnt knw u av to keep quite...Cum see my CGP for Dept. Na den u go say I be confirm ABUsite...I no dey dis thread to mislead or collect anytin frm anybdy just to lead tru succex ur admission...Call me on 07033739772 or add me on 2go Ishola288 |
Great ABU aspirant! Anybdy dat have any question shuld ask me concernin ABU admission and by God grace I will answer u...Forget about catchment are or no catchment area ABU get there system to admit student wealther ur course are competetive or not...Add me on 2go Ishola288 Wishing u all jambite students succex in ur upcumin jamb exam...Stil ur boy Statistics class rep. |
Great ABU aspirant! Another dat have any question shuld ask me concernin ABU admission and by God grace I will answer u...Forget about catchment are or no catchment area ABU get there system to admit student wealther ur course are competetive or not...Add me on 2go Ishola288 Wishing u all jambite students succex in ur upcumin jamb exam...Stil ur boy Statistics class rep. |
Am Statistics student of A.B.U Zaria...So great So unique....Any jambite dat apply for A.B.U 2013/14 shud add me up on 2go Ishola288 or Call 07033739772 for more information hw jamb preparatn for jamb @Nifemi, Lateef and Co. |
Am Statistics student of A.B.U Zaria...So great So unique....Any jambite dat apply for A.B.U 2013/14 shud add me up on 2go Ishola288 or Call 07033739772 |
Pls are d collecting NABTEB result for Faculty of Science |
help me check dis wit name and course abeg |
Aboki for Allah sake help me check dis 26034026JB |
Salam alaekum Aboki pls help me check dis for Allah sake 26034026JB |
Nawa oo for dis NL aspirant no body fit help me check dis 26034026JB |
Anybdy pls help me check dis abeg 26034026JB |
Anybdy pls help me check dis 26034026JB i dnt mind Sodiq anymor |
Sodiq my sure guy pls help me check dis 26034026JB |
Sodiq my sure guy pls help me check dis 26034026JB caryourday15: TnxSodiq my sure guy pls help me check dis 26034026JB |
Aboki i dey beg u since to help me check dis abeg for Allah sake 26034026JB |
Aboki don Allah pls help me check dis abeg 26034026JB |
Aboki sure guy pls help me checkd dis 26034026JB and post my name and course abeg my body dey hot |
yes is accepted |
Alhamdulillahi....A.B.U Zaria here I come to study B.Sc Statistics...Greeting to all my course mate Statistics students...we are just 54 students in d dept....any kwara student shud me on 2go Ishola288...stil ur boy Ishola |
Babatunde am also frm Irepodun local Govt wich course did u apply for....and Aisha u r frm kwara state u can add me on 2go Ishola288 |
wen ABU is going to release d list because I hrd say dey are tru wit d portal dat is given dem problem... |
[quote author=Ishola288 I hrd dat dey are tru wit ABU portal dat is given dem problem so be expectn d list any moment frm nw...Stil ur boy Ishola Statistics aspirant can reach me on 2go Ishola288[/quote] |
@sodiq how u cum take knw say d registrn for new student go start on 19th to 3rd december and wen re dey goin to release d list...and mor so does abu use to collect Nabteb for science courses |
Mawny ladies and gentle men i wanna ask u wats goin abt d ABU list because is getin baffle me n am tired of stayin at home. Guys tel me d latest concerning d list any Statistics aspirant can reach me on 2go Ishola288 |
[quote author=ishola288]i apply 4 statistics @a.b.u my average is 217 frm kwara state, wil i be admitted urgent reply pls |
i apply 4 statistics @a.b.u my average is 217 frm kwara state, wil i be admitted |