Politics › Re: Abducted British Girl by isokoh(m): 6:11pm On Jul 10, 2007 |
that kidnap is to show nigerians are angry with prsidence, why fuel price rise and those that have the oil surfer, no road, water, eletricity and so on,  lord have mercy with nija leaders for they no not what they do, |
Family › Why Is It That Shot People Always Like To Show Themselve Any Where They Find The by isokoh(op): 5:46pm On Jul 10, 2007 |
|
|
Business › The State Of Nigerian First Bank: by isokoh(op): 11:56am On Jul 10, 2007 |
 CAN YOU IMAGING, IWENT 2 FIRST TO COLLECT MY OWN MONEY OOO, THEY JUST DE TELL ME SAY NETWORK NO DEY FOR ABOUT 7 DAYS NOW, THEN I SAY MAKE I USE ATM CARD GO COLLECT AM THE THING NO GO, RAHTHER THE MACHIN SIZE MY CARD COME TELL SAY MONEY NO DEY, CAN YOU IMAGIN, ANY FIRST BANK YOU ENTER 4 NAIJA NA SO SO BIG OROBO WOMAN WERE DON BORN PIKIN, WERE DON DEY LIKE 50 YRS, DE DE 4 COUNTER, TELL ME THIS KIND THING NA HIM DE CAUSE NET WORK CONGESTION, THIER BRAIN DON TIRE, THEY SUPOS GO RETAIRMENT LEAVE ROOM 4 YOUNG NAIJA BABES WERE GO DE ARRTRATE GUYS TO BANK WITH THEM. WE NEED FRESSH BRAIN IN OUR ENOMIC SECTOR TO TAKE NAIJA TO THE PROMISE LAND. WERE WHEN THE BRAIN OF LEADER IN NAIJA DON RUN DOWN I BLAM ANY ONE.[/font] |
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Nigerian Dating Sites by isokoh(m): 11:40am On Jul 07, 2007 |
|
|