Jadollee's Posts
Nairaland Forum › Jadollee's Profile › Jadollee's Posts
Pls wen will b d ultimatum to pay skul fees? And d calender wil d newly admitted direct entry student follow d staylite in resuming or d freshers ![]() |
chidexxy007: |
chidexxy007:I heard of registration wen will dat b ? |
demilove:Wait 4? |
I beg brodas and sista wat is d next step after payment of acceptance and hv printed d acceptance clearance form? Urgently plsssss |
Rummies, hv suceesfully paid d acceptance and print out d acceptance clearance form... Pls wat is d next tin to doooooooo ooo |
I hv bin admmited on d skul site toooo......I tank God ooo bt dat 27th deadline for payment of acceptance fees dem no try ooooo money wey I no keep 4 sumwia b4 |
Plss wetin de happen? Dem admit me 4 jambsite bt 4 skul website na no admission offered yet he de write ooooooo d.e aspirant |
Wen and how can we print awa admision letter on jambsite ?? |
Vakinmuyiwa:. Hmmmmmm... Am a newly admitted direct entry aspirant pls wat is d next step... And lik ow much can we get an apartment ova deir? |
Plss is deir any microbiology staylites in dz thread? Am newly admitted I nid sum info |
I beg I wan rent auz ooooooo... 4 oshogbo |
OkekeOnyi:Tanks man |
I just check mine nowww I hv bin admitted into bsc microbiologyyyyyy..... Am so happpppy 2nd direct entry aspirant to share testimony |
Plsss ow many list uniosun de drop 4 direct entry? |
just2odd:Lolzzz I no fit put #10 sef d 1 wey dem don de send na redd |
Brodas, wetin una c abt d 8444 wey de drop bets picks? Cos dem send me msg 10/ day bt deir 5 free days trial wey I folo na trash I tank God sey I no play dem sef.. Wat ur view |
good188: Bet9ja always add nigeria league to their market always carry home win. Wagbayi my broda bt na nairabet I de use |
Pls wc betting site can I see nigeria premier league cos na d league I wan de patronise nau ooooo..... And wc prediction or punting website can I c d prediction for nigeria premier league? |
Direct entry oooooooo........ Wc tym list wan show face sef? |
Pls any info on direct entry list........... |
17/9/2014 barcelona o2.5, nottm forest 1:0, blackburn o1.5, bayern munich 2nd half o1.5, chelsea o1.5, porto o1.5....... Green all d way |
I will always drop my daily picks here..... U can also add urs |
Oju zobo ni mo wa afta I don lose 2k to akin alabi |
Misspampy: U kidding right??cos its quite understandable!!!Jamb do bring out their own admission lists (as sent by the school)b4 the school posts there own!!!So its the jamb list we have seen and its the school thah sent it to them!!buh its nt yet on the portal!!!!. Do u know if direct entry own already on jamb site too? |
Pls der's sumtin I don't undastand.. Sum said der are admitted and sum said d uniosun list hv nt bin posted on d skul website.. Pls explain wu de admit dem or is d list out |
Alfreton o 1.5, port vale o 1.5, rochadle u 3.5, doncaster u 3.5, macclefield u3.5, northampton u 4.5, whitehawk u3.5, chalton o1.5, eastleigh o1.5, halifax 1, shrewbury 1, cambridge 1:0, galatasary 1:0, bristol 2:0, cardiff o1.5, yeovil o1.5, atletico madrid u3.5, bayerleker 0:2, welling o1.5, brendford o1.5....... Select ur choice I let's hope a GREENISH DAY |
fineyemi: D next list is 4 DE and few jambite.. Wen wil dat b out?? |
It's Monday...... Mak una drop picks 4 d day mak we use green start dz week |
I beg mak una update direct entry aspirant nau...... Dz thread no b only 4 jambiteeeee |
Horlarmy22: Plz any news on Direct entry.. I can't even undastand tooo oo na so jambite dem de update |
IdeaCashKid: , where champions play. High odds than nairabet, better platform and FASTEST withdrawer.Ow will I deposit into it? |
