Jaydi1's Posts
Nairaland Forum › Jaydi1's Profile › Jaydi1's Posts
1 2 (of 2 pages)
the committee president......if oly d committee can really work out things to prosecute dose indicted....bt unfortunately no 1 we be held responsible....gej ur govt is too full of committe dis nd commttee dat yet notin is happening...just waste of publi funds... |
useless people...which oda evidence dem dey find again...until lawan nd otedola replay d scence again invite dem to come look real b dem go get evidence..rubbish |
jonsing magazine.. |
na govt u wab sue...u just wasting ur time...baba suwe tell u say ndlea don pay am 25mil...na lawmakers u wan sue..people wey get govt na u wan carry go court....oga u gave bribe stop foolin ur self |
wat a pastor...so what message his he tryin to pass on to his memebers....wat was he tinkin wen he made a marriage vow..for better for worst for richer nd poorer till death do us part....we are just too blame to see the truth...2nd wife for dat matter..i just wonder wat he use to preach to his members in church... |
dat money shuld be enough to put phcn in place to increase power supply...or better still use the money to creat employment...we need good topics here not bribe dis nd dat.....its notin new at the end of d day no 1 goes to jail |
u cant call dis a mistake..he his simply a womaniser.....wat will make a man sleep wit his wife sister nd cousin if he his nott cursed...or he his a sex addict....abeg notin like advice here....make him marry all of dem nd take care of d kids |
1 2 (of 2 pages)