Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 2:56pm On Oct 31, 2015 |
GideonG: You this boy ehnn, u no go kill person. See ehn those private jets no be offering money oo. Pastors wey be general overseers, 1 of their books or cds or other materials dey sell worldwide no be shere shere. abi o.sum get big primary,seconday skuls and universities.some get filling stations sef. |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 2:50pm On Oct 31, 2015 |
MzLarem: Guys,pls..Are u students allowed to bring in private cars into d school? abi private maruwa  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 2:37pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 2:07pm On Oct 31, 2015 |
duke59: u wan to come and spoil our church boi abi Jerryspan I cover ur eyes and ears with d blood of jesus lols.thank u jarey.nor mind am.na so potiphar's wife wan curropt Josehp..e fit can't corrupt me o  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 9:44am On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 6:01am On Oct 31, 2015 |
Akjwyzepal: lol. I nid am 2ruly. 2moro nah weekend how va Alabi? Alabi?? |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 9:56pm On Oct 30, 2015 |
horlabode: ţђįŋķįŋg įţş ţђę jęŗŗy į ķŋow... plş wђįçђ çђųŗçђ do ų āţţęŋd įŋ įloŗįŋ? me I'm in sango ota o,Ogun state |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 9:47pm On Oct 30, 2015 |
MzLarem: Its a lie..u can fit 2 scare sum1..senoritacristo has said it all nd I believe her..I no even trust u @ all..I no even trust 2 leave my tv remote with u 4d fear of u changing d station. lolsss wetin na...I no go pay ur full bride price o |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 9:45pm On Oct 30, 2015 |
itsmero: I gree oo... SenoritaCristo has been soo helpful... I agree too |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 9:41pm On Oct 30, 2015 |
MzLarem: Lolzz..Back 2 sender..say wetin apen? lolsssssssssss.dts d only tin u can wear except u wan face tanke  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 9:18pm On Oct 30, 2015 |
MzLarem: Abeg..peepz, wats wit dis rumour of 'no trouser 4 gals' in unilorin..I can't shout oo except is Ambali go buy me skirt. only carribean gowns r allowed.dose ones wey dey sweep ground o  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 9:13pm On Oct 30, 2015 |
GideonG: Where is the crazy Olamide cousin, Bariga boiz... omo u 2 raw abeg no come kurrupt us 4 hia oo Akjwyzepal omo I don cram ur moniker Akj wyze pal lolsss.dt guy needs JESUS! |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 8:34pm On Oct 30, 2015 |
MzLarem: I smoke more than that one sef..Na pawpaw I smoke lolsss. |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 8:14pm On Oct 30, 2015 |
MzLarem: Why is dis place nw dry like dis..Let's scatter it nw.. lolss.I tnk sey u wan dey low key..abi u af smoke NaCl ni  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 7:00pm On Oct 30, 2015 |
khassy: Y u never call
I go soon change sim ooo  lolss |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 6:53pm On Oct 30, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 6:30pm On Oct 30, 2015 |
khassy: U see d number copy or make i drop another one  lols.I no see am,I sense am copy  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 6:23pm On Oct 30, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 6:22pm On Oct 30, 2015 |
khassy: ***********
Would soon delete it so copy am fast lols.na only God fit change u |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 5:43pm On Oct 30, 2015 |
khassy: That was d year I killed the Vc of Copenhagen University when he denied my clearance  lolssssss.dis bros  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 5:41pm On Oct 30, 2015 |
khassy: Call me ASAP ok boss.but I no get ur number |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:55am On Oct 30, 2015 |
duke59: u dey look for ban abi No worry I go dey report all ur comment maybe u will get ur hrt desire I'll like it.abeg help,make I feel am |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:50am On Oct 30, 2015 |
duke59: u think say nah evrybody like kiwi polish? lols.na me go still break ur head |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:48am On Oct 30, 2015 |
Ridwan1821: Yea.. U will not be able to post any msg or quote anybody..U can only see what people are posting.. I've benn banned twice now and it was so painful. hmmmm.ok |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:41am On Oct 30, 2015 |
haywhy911: don't mind Duke. Galz love the tall, dark and handsome. The darker you are,the better! lols.na to go bath with charcoal remain now  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:40am On Oct 30, 2015 |
haywhy911: don't mind Duke. Galz love the tall, dark and handsome. The darker you are,the better! lols.na to go bath with charcoal remain now |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:38am On Oct 30, 2015 |
Make dis mods even ban me,make I see aw d tin dey be.lols.duke say, e be like glass,u go jst dey look d tins wey dey inside,u no go fit touch.lols. |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:32am On Oct 30, 2015 |
SenoritaCristo: okay. No problem. Yep, I think he is right. He must have a reason for what he said since he is in school already. I think once you fill your bio-data, you will knw the next step. A big congrats once again.....the newest chemist in town. lol.#blushn#...thank u,ma |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:28am On Oct 30, 2015 |
Ridwan1821: Ur level adviser will tell u d courses to register, then u are going to pay ur fees and register ur courses. After that, u are going to print ur course form, payment receipt, and some other documents and u are going to take it to ur Level adviser, So U can wait for the registration to start before u go to Ilorin. alryt sir.thank u very much |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:27am On Oct 30, 2015 |
duke59: lol see dis small boi dey call me BOI
Make I first catch u for unilorin
Btw dis u new dp ehn
U are as dark as night
Face of black .because u be yellow pawpaw abi |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:19am On Oct 30, 2015 |
SenoritaCristo: oww...ok. But for the sake of those for the second list....i do hope they won't follow it. Not everyone is good with this rush-rush of a thing. abi o.I tnk der wud be a new closing date of acceptance fee for d 2nd list. |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by Jerryspan(m): 10:15am On Oct 30, 2015 |
Duke BOI,and Khassy MAN,thou both art sited..sir khassy,aw ilorin naw? I go soon land o |