Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 9:40pm On Aug 26, 2019 |
Lexusgs430: Beauty of the UK....... No school fees, till University level...........  nah naija we still dey |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 8:37pm On Aug 26, 2019 |
Jidibia: 65 kpokon minus shipping fee. abeg....till next yr....man don buy a5pro. school fees for children is around the corner....we are not trying to impress anybody |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 8:11pm On Aug 26, 2019 |
Jidibia: Na so jur. Sera Queen just messaged me from aliexpress umidigi store say make I come order for umidigi x. I tell am say the phone cost and whereas I still dey use my A5 pro. how much are dey even selling it.... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 7:23pm On Aug 26, 2019 |
Jidibia: This one wey umidigi A3 pro 3gb ram 32gb ROM dey sell for 24k so, hope that mad discount go shop up for exmas period? I go need am as back up phone. THE THING GO SOAR AGAIN....CASH IN NOW. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 7:22pm On Aug 26, 2019 |
WE AWAIT A5pro finally...... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 12:05am On Aug 26, 2019 |
Gimli: someone should place the link here of the umidigi upod from AliExpress. enter aliepress site....n serch for it |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 10:47pm On Aug 25, 2019 |
Lexusgs430: Sgtponzihater1... Soup don land o......... original soup |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 8:33pm On Aug 25, 2019 |
Mizik: UMIDIGI UWATCH ₦9300
Umidigi A3₦26900
Umidigi A3 pro 3Gb 16gb ₦28900
Umidigi A3 pro 3GB/32GB -₦31900
UMIDIGI ONE -₦42900
UMIDIGI F1 -₦66900
UMIDIGI A5 PR0 Now available with 24-48 hrs delivery for ₦36990
CALL OR WHATSAPP me on 07016854740 to order oga...nah me follow u talk moment ago from enugu |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 8:24pm On Aug 25, 2019 |
ityP: Spec sheet doesn't really translate to better o i have not handled any of these devices, so spec gave the direction except u wanna tell me otherwise |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 6:59pm On Aug 25, 2019 |
Beln: If u have dt money. Order Redmi 7. how much beside A5pro beat redmi 7 nah |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 6:17pm On Aug 25, 2019 |
Beln: Leave d up comment. D one is launching tomo.
worst a month. U Wil get ur order im nt the patience type.... i wud rather buy a5pro 44pro jumia dan 35 aliexpress n wait forever dre after |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 5:52pm On Aug 25, 2019 |
Jidibia: U know wetin dem dey call presale? That's what they are doing. i pass |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 5:30pm On Aug 25, 2019 |
isaacosas01: it also got OIS, plus better battery and camera �.
This phone is the A5 pro Slayer is the phone out already... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 4:27pm On Aug 25, 2019 |
Jidibia: For where Nothing for now o. a friend want to buy...... dats you |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 4:17pm On Aug 25, 2019 |
Jidibia: U wey know. E just dey shout wayo wayo wayo..... any regret in the tango still yet? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 2:24pm On Aug 25, 2019*. Modified: 2:42pm On Aug 25, 2019 |
Jidibia: I never straf my kudi komot from the bride nah. i hope the device dey moan well for u so far..? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 2:13pm On Aug 25, 2019 |
Jidibia: Na A5 pro mutumi na. lol.....DO U WANNA SELL it anytime soon? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 1:56pm On Aug 25, 2019 |
|
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 1:08pm On Aug 25, 2019 |
holluikon: Bro e no fit stand my X beauty jare and it even cost pass X self how much is X |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 1:05pm On Aug 25, 2019 |
Jidibia: Hmmm my brother... No even talk again. If you see Infinix S4 wey dey sell for 50k eh? E no even reach A5 pro for anything. Na so 2nd hand infinix S4 wey never reach 1month wey them launch am just full market like say tomorrow no dey. People wey buy am just dey sell am anyhow cus e no meet dia expectations. Lwkmd.... ABOKI...wch umidigi brand are u straffing with...  |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 12:58pm On Aug 25, 2019 |
CharlesJok3r: UMIDIGI A5 PRO @ ₦43,900 EXPRESS DELIVERY 
UMIDIGI A3 2/16GB @ ₦26,900
UMIDIGI A3 PRO 3/16GB @₦-----
UMIDIGI A3 PRO 3/32GB @₦31,900
UMIDIGI ONE 4/32G @ ₦42,990
UMIDIGI F1 4/128GB @ ₦66,900
UMIDIGI Uwatch Smart Watch @₦ 9,300
PAY ON DELIVERY ALSO AVAILABLE IN MAJOR LOCATIONS NEXT DAY DELIVERY WITHIN LAGOS AND 3-5 DAYS DELIVERY OUTSIDE LAGOS
KINDLY CLICK OR CALL https:///+2348088971196 TO START PLACING YOUR ORDERS 
XIAOMI, SAMSUNG, LENOVO, HUAWEI, NOKIA AND GIONEE ARE ALSO AVAILABLE... JUST HIT ME UP ; 25/AUG/2019  how fast can u get A5 pro to ENUGU....NEEDED ASAP |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 12:53pm On Aug 25, 2019 |
Lexusgs430: No be wetin pipu buy, den go talk about ......... 
Oya buy, let's then talk about it...........  BUY fire......no be only buy. u wey be our ambassador no buy....who i be? i no get any role here sef.damn |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 10:40am On Aug 25, 2019 |
and nobody is talking about S3pro....... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 6:46am On Aug 24, 2019 |
Chinesegirl: You must sha see me.... e get one tracker wey he don put for ur body..... lol |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 2:37pm On Aug 23, 2019 |
Lexusgs430: Remember, I have no role here ...........  continue.......we know. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 1:53pm On Aug 23, 2019 |
Lexusgs430: Den know say pipu like you dey find awoof..........  i know its ur handwork |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 12:10pm On Aug 23, 2019 |
WHY UMIDIGI F1 price no dey gree come down....nawwa ooo |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 12:07pm On Aug 23, 2019 |
Mizik: Redmi Go 1GB/8GB ₦19000 Redmi 6A 2GB/32GB ₦29k REDMI 7a 2/16gb ₦35300 Redmi 7A 2Gb)32gb ₦36500 REDMI S2 3GB 32GB ₦44899 Xiaomi Mi A2 Lite 3GB/32GB ₦49k Redmi Note 7 3GB/32GB ₦57990 Redmi note 7 4gb/64gb ₦67500 REDMI NOTE 7 4gb/128gb ₦76000 Xiaomi Mi 9t 6gb 128gb 121k MI COMPACT BLUETOOTH SPEAKER 2 ₦4020
Umidigi uwatch smartwatch ₦9800 Umidigi A3 ₦26990 Umidigi A3 pro ₦31990 Umidigi A5 PRO ₦44000 Umidigi one -₦42900 Umidigi F1 - ₦66900
Nokia 2.2 ₦31500 NOkia 3.2 ₦39990 NOKIA 4.2 ₦46500 Nokia 3.1 3GB 32Gb ₦29990 NOKIA 3.1 PLUS ₦42000 Nokia X6 6gb 64gb 52k
Galaxy A10 -37000 Galaxy A20 ₦50200 Galaxy A30 -₦64500 Galaxy A50 -88k Galaxy A70 117k
Huawei Y5 lite 27k Huawei Honor 7s 30k Huawei Y5 2019 35k Huawei Y6 prime 2019 ₦43900 Huawei Y7 prime 2019 ₦51900 Huawei Y9 prime 2019 ₦83900 Huawei mate 20 pro ₦270000
Get 50% off the shipping fee too
CALL OR WHATSAPP 07016854740 click to chat me up on WhatsApp https:///2347016854740 Pay on delivery Fast delivery! what variant is dt nokia 4.2.... in ram wise  |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 9:48am On Jul 19, 2019 |
we are getting there |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 6:17am On Jul 16, 2019 |
UMIDIGI DOMINATING...... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 12:25am On Jul 16, 2019 |
WE ARE WATCHING STILL.....UMIDIGI TO THE WORLD. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jicles(m): 10:04pm On Jul 11, 2019 |
Lexusgs430: May the power locate u..... expecially immesurable financial power to acquire....umidigi x....amen |