Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:50pm On Jan 21, 2025 |
Butmight15: Dey ur day This is totally wrong and uncalled for 😒 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:49pm On Jan 21, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:37pm On Jan 21, 2025 |
Samueltemi337: The people who mock me today will Thank me tomorrow Remember this post Baba life no be Nollywood. Dem fit still mock you tomorrow 😁😒 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:23pm On Jan 21, 2025 |
Joeblaze26: 7A625C4B Longshot Don't fade this game guys 😁😒 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:16pm On Jan 21, 2025 |
Peterzoom20: For the one wey I post here I put gala two goals, I been wan put before but I no want make e plenty, didn't even play it sef. Their defense no good rara. See just play them 2UP or make dem score two goals and lock up. Dem dey always mumu later later 😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:15pm On Jan 21, 2025 |
Seen akwesenana You do well 😊🤟 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:10pm On Jan 21, 2025 |
akwesenana: Egbon Joeblaze26 and pjtech too. With samitemi. Ehenhen. The joy reach me? 😊😁 9061138565 Opay
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:09pm On Jan 21, 2025 |
Everyday247: sooo.......... is that a "no"? 🥺
Isoright 😞🚶🚶🚶 Now I see sey you just dey catch cruise. Kontinue 😁🤟 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:03pm On Jan 21, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:00pm On Jan 21, 2025 |
[quote author=AlphaNugget post=133813472][/quote] Bet sporty |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:00pm On Jan 21, 2025 |
Everyday247: Joeblaze26, I fit still drop 4 the 2h? 🥺🤲 You still dey ask? I no sure sey you be certified BAN member at all. You dey fall my hand 😁😒 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:58pm On Jan 21, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:53pm On Jan 21, 2025 |
AlphaNugget: The same shit over and over again 😂 I knew that's why you ignored him. Some people just slow for this life 😂 I was actually waiting for him to drop his number ooo. Shebi it's just 1h abi 2h 🤦♂️ |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:50pm On Jan 21, 2025 |
7A625C4B Longshot |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:49pm On Jan 21, 2025 |
Everyday247: ALPHANUGGET!!! 😳
PLEASE!!! 🙏😭 And up till now you neva still drop number 😒 You expect the giver to just be begging you to drop your number? Na wa ooo |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:28pm On Jan 21, 2025 |
Gala don do over 2 already I dey like am if game no stress person 😊 9pm go knack now we go start to dey beg ☹️ |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:02pm On Jan 21, 2025 |
PJtech: Omo na wa o
Everybody just dey tell me next time Lol no be their fault jare. Things really hard bro ☹️ |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:56am On Jan 21, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:04pm On Jan 20, 2025 |
AlphaNugget: Lol, when I talk useless people wey never win bet for 7 months go dey yarn say I be hater.......I no blame them sha 😂 Tor dem go dey alright. All these things na simple courtesy people take for granted. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:00pm On Jan 20, 2025 |
AlphaNugget: That bastard should see what utilising bonus is......you wan use person bonus take buy car, when no be JuJu you dey use....fool If person talk dem go sey person dey hate. Person wey dey sacrifice him bonus for people no be fool. Just look for 5-10 odds max. That's enough. The winning go still reach like 60-100k+ But No, dem wan use another person bonus buy Benz 🤦♂️ |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:57pm On Jan 20, 2025 |
akwesenana: 3850D60 Good morning boss. Thanks. Congratulations akwesenana 🎉🥳 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:48am On Jan 20, 2025 |
akwesenana: 3850D60 Good morning boss. Thanks. This is better. Greenway 🍏🙏 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:23pm On Jan 19, 2025 |
960E1FF
NBA 🌚🫣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:10pm On Jan 19, 2025 |
At least I got my stake back and more 😮💨
Today no really bad 😊 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:41pm On Jan 19, 2025 |
Samueltemi337: So as Atletico Madrid lose yesterday he mean say Atletico Madrid players go clubbing go drink But when them be win 15 matches straight them nor go clubbing He be like say them go the club go celebrate their 15 matches unbeaten run No wonder Griezmann miss penalty The drink still dey him eye On the other hand Leganes players nor fit go clubbing or drink because them nor dey pay them Na only Atletico Madrid players fit go
Now you see how dumb that sounds 😒 Don't be a scared little baby. Quote him directly! 😁😒 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:20pm On Jan 19, 2025 |
Samueltemi337: When I said this you were nowhere to be found But as today own nor come you rush dey quote Well what do I expect from a bitter person They are always hoping you fail so they will mock you Better change your ways My life doesn't revolve around NL so you don't expect me to be online 24/7 🤷 And then there's nothing to be bitter about your life jare You're not that important Bye 👋 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:46pm On Jan 19, 2025 |
AlphaNugget: I go too use his dead body do game......he is alt of Záckmann I hate it when someone doesn't know when to stop. Shit is getting boring but the nigga decided to be consistently pathetic 🤦♂️ |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:33pm On Jan 19, 2025 |
koldrun: As usual, Alphanugget's arse licker... Spits Gaybriel please stop quoting me unnecessarily 😞 I don't do men 😢🙏 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:27pm On Jan 19, 2025 |
Samueltemi337: Common sense should tell you man city match won't have much goals And that match is even likely to end in a draw base on my permutation Your permutations are always trash as expected ☹️ Take your L in peace 😒 Samueltemi337: Mr Joe you have my analysis today before the match Use it wisely |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 2:04pm On Jan 19, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:53pm On Jan 18, 2025 |
Reggzy: God bless you bro!
some people dont just get this thing,their are no rules in this betting of a thing Which one be dont play bet on weekend's
game wey wan enter go enter Simple! I'm tired of hearing people say these things I swear 🤦♂️ I'll just keep quiet and let them wallow in their delusions |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:23pm On Jan 18, 2025 |
After-match analyst
Why you no talk am before dem start 😒 |