Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:32pm On Sep 25, 2024 |
Larryfest: With what I have been seeing on Facebook since yesterday, e be like ssy na confirm dust but then those are still pre- listing price. Thanks a lot bro.. Yeah...Let's see how it goes jare....Las las dem go sha gimme back my data money ☹️ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:26pm On Sep 25, 2024*. Modified: 6:23pm On Sep 25, 2024 |
PinkNature: Nothing yet bro 0705...209 Glo. Why you dey drop another number? The 1GB wey I send to this number nko? 0913....54 mtn 😂
Shey you wan dey whine me ni? 🙄😒 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:23pm On Sep 25, 2024 |
Larryfest: Bro abeg no pass me. Make I use am follow up my hamster token.. na my last hope be that for now. 07032...66 1GB Done ✅
But e be like sey that Hamster na dust jare....But let's see what happens tomorrow sha 😌 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:13pm On Sep 25, 2024 |
Larryfest: Boss pls I need data too. Can I drop? Drop |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:12pm On Sep 25, 2024 |
PJtech: Joe ah go need the data abeg🙏 1GB Done ✅ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 4:51pm On Sep 25, 2024 |
PinkNature: Joe.. please any differences aside... Can u help me with 500mb??
Urgent.. I want use am to send messages to get money to take chop. Pls 😔 Just seeing this....I hope you've received help
Drop number if you haven't. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 2:20pm On Sep 25, 2024 |
WhiteIverson: When you win enough to buy a house, a car, open a thriving business, travel round the world, buy a private jet, a yacht, an island and uplift your family from poverty, I'd gladly join your channel. Omo...Dem think sey dem get sense 😂😂😅😅
Na so e easy naw 😒 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 2:40am On Sep 23, 2024 |
eseka12: Won one ticket dis weekend..... smiling to 360k💪 NGS11406YLX0WGJWV Yeah....Just one outta five ☹️ Na big staking power be my problem walahi....I for dey chop big too 🥺....But no yawa ✌️
I still mount with you. Big boom soonest🤞 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 4:34pm On Sep 22, 2024 |
Reloadedisraelp: dat part is quietly real .. dude is a brilliant observer  Swears  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 3:14pm On Sep 22, 2024 |
Everyday247: Chai! 🙆  Alabi is too strong. Local man is going bankrupt.  But sha, village life is not so bad when you think about it. It's quiet and you're closer to nature. 😩😪 Omo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 12:16pm On Sep 22, 2024 |
DiskJockeManiac: Ladies and gentlemen this is what we call talking from both sides of the month
You are a lily livered slow brain fool Masquerading under color of texts
Gtfo It's fine bro....I don't even expect you to understand what I wrote there 🤦
You go dey alright 🕊️ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:49am On Sep 22, 2024 |
Reloadedisraelp: Lol una Dy make me laugh 🤣, especially dj with him write-up ... If u nor get fund/energy to edit games than stop playing random games u just see online... If I drop Longshot here,e go surly cut but I go win the game, so it's better to just negotiate with a person to send u all his ticket code each day for a token or if he choose to give u free... You have a point....Na why I no want chook mouth for the matter...Even though I no like the guy cos of his attitude, he's kinda right this time sha. The only problem is the fact that he keeps displaying won tickets and showing-off his other games that's going well when he knows quite well that people already lost from the games he dropped here....That doesn't make sense to me. Other than that, he's done nothing wrong. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:35am On Sep 21, 2024 |
Redbottles where are you at? Why did you stop posting games? 🤦
Kindly drop your weekend game 🙏 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 1:21pm On Sep 18, 2024 |
Atasko: I for shut down sporty yesterday. Just cut one. Make we dey try some kind risky games atimes coz nothing sure for betting Sharp 🤞....I love this 🥰
Well, the most satisfying thing is that Fulham eventually lost on pen. They got what they deserved 😔 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 3:14pm On Sep 17, 2024 |
Everyday247: Wetin happen?  Dem go use am do rituals?  Lol...Why you dey fear for am 😂🤷 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 3:07pm On Sep 17, 2024 |
Agwadi: You are welcome boss 🤞🙏 Fvcking violation man! 😂😩 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:33am On Sep 16, 2024 |
eseka12: I done give up....make I just dey hope say dem go release am someday 🙏 Omo....Sorry bro 🤦 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:17pm On Sep 15, 2024 |
eseka12: For those that embarked on dis journey with me, we won a total of 5 tickets in 8 weekends and my total profit was 350k💪.... so d third 4 weekend would start again by next week 👍 You no even update us whether you don recover your account back abi that onlinestaff guy just dey make mouth....Any small thing "It'll cost you". I no trust that guy 🌚 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:08pm On Sep 15, 2024 |
Agwadi: 😅 Our efforts no go ever be in vain 🙏 Amin 🥺🙏 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:44pm On Sep 15, 2024 |
eseka12: Won one ticket dis weekend, smiling to 350k NGS113ZS45X08AXMJ Omo me no win anything ooo 🥺☹️ Sha I'll keep playing your games sha We hope for the best soon 🙏 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:42pm On Sep 15, 2024 |
Agwadi: Those guys dey annoy me....since YESTERDAY!! Lol....Dem like you ni....Dem no want make your efforts go in vain 😂🥺 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:00pm On Sep 15, 2024 |
Agwadi: You are a fo0l if you believe that Hamster really wrote that crap!
That was poorly written by one chewstick old grandpa.
Follow their X and telegram page and see the truth......now stop arguing like some dumb fellow, it is sickly Guy dey calm down na 😂😩☹️ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:12pm On Sep 15, 2024 |
PJtech: Yellow card 5 points Red card 10 points
2 yellow= 1 red which is 15 points Wrong ❌ In SportyBet and most bookmakers: Yellow Card is 10 points Red Card is 25 points Red Card as a result of two Yellow Cards is 35 points. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:17am On Sep 15, 2024 |
Let's try 🌚 240721 Sporty
1st Half Corners |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 4:34am On Sep 15, 2024 |
akwesenana: I dey on 6, 2 and 2. Pph wise. Una too dey do ooo 😩🤦 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:50pm On Sep 14, 2024 |
ispreloaded: I doubt if any coin still get potential to lite like btc...cos I Dy consider coming back to the hood Lol you wey get better stable job wey you dey do....Na to just observe meme coins with good market value and invest in them na
I no sure sey you get time to dey farm airdrops again. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:38pm On Sep 14, 2024 |
ispreloaded: not at all... The worst happen,phone later lost .. Till today e still Dy pain me,I doñ blow Ehya....That was tough....Sha you be big man now, lol 😅....Na big bags you dey chase now 💰😉 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:37pm On Sep 14, 2024 |
Agwadi: I focused on 1, and this is what that one have given me.......I am still updating cards tho, hopefully I will each 7m before drop date akwesenana come and see ooo 😂🥲....People dey craze ooo 😩😂😂 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:33pm On Sep 14, 2024 |
Agwadi: That one small na......ppl get more pph than me. Wey me I still dey struggle raise my PPH go 3M....Just lol
Make I kukuma give up now 😂😂....Cos e be like sey na dust I go collect ooo😩☹️ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:30pm On Sep 14, 2024 |
ispreloaded: dat shit is exhausting ,.. still remember wen I buy btc for 780naira,was mining Satoshi with one slow bot... until the unthinkable happened  Omo....Those days of Satoshi....You cash out small na 😂 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:28pm On Sep 14, 2024 |
Agwadi: I focused on 1, and this is what that one have given me.......I am still updating cards tho, hopefully I will each 7m before drop date I don die 😳😳😳....Wetin be this 🙆🙆🙆😩😩....Omo....Hamster suppose do you well ooo....Cos no be small work be this ooo.....Ahhhh! 😂😂😂 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:48pm On Sep 14, 2024 |
cohnsoor36: I get 6 bro all 1M+ PPH main account is 3M Use telegraph, nicegram , telegram X , if you want dual accounts
Even if them pay $10 per account, while others are crying shouting dust I go dey ok Dogs teach me better lesson  Wow....That's quite impressive 🙌👏
Even with my one account, I'm yet to meet most of the airdrop requirements. Other things dey wey man dey run jare so time no really dey like that....Airdrop wahala too much ☹️ |