Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:17am On Jun 22, 2024 |
LoverOfEvil: Go and ask Omihanifa and fatherChristmas what I did to them  Omo Samuel you sef no try ooo....Wetin you dey use all these numerous monikers for na....And why the incessant need for airtime? 🤷😂😒 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:03pm On Jun 21, 2024 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:00pm On Jun 21, 2024 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:30pm On Jun 20, 2024 |
Stephenmouka4: you still dey wait abi you don grow white hair? Onye a bu akagum You don return the money wey you steal? Unrepentant Criminal 😒😂😏 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:49am On Jun 20, 2024 |
tojahh: You no try, na me you for put for front naaa, why you come out my name last na? I need to up my stingy wokeness. Meanwhile use this one guide. Congrats 🎉🎉....Drop something for me bro...Na the first time wey I go ask you be this 😂🥲🫵 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 12:12am On Jun 20, 2024 |
tojahh: What are you're bro(ing) me for? You sell for 4k? If not make we no dey stress ourselves. When you said "okay" the last time I'm sure he thought you've agreed to buy at 4700 😂
Something wey e go don forget sey e sell since morning sef 😒 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:55am On Jun 19, 2024 |
Mr Oil and Gas you no go see as your friend dey post tickets now ooo 🙄😒
If dem born you well mention me again...Nonsense 😈 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:20pm On Jun 18, 2024 |
AlphaNugget: Why not use NIN or International Passport?
I used my international passport and it took less than 30 minutes for it to be verified.
You can as well show us the snapped voter's card, but blur out your details.....maybe that will help to profer a solution for you NIN works perfectly....Just the front and back page is enough....Bet9ja no really get issue like that |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:19am On Jun 17, 2024 |
OilandGasMarket: Who you tag to the footy wey almost cost you two tickets yesterday? Baba leave me alone na...Shey na you I dey follow talk ni 🤷😏
If people do not post games, can't you book games by yourself if you're so much interested in winning? Must you wait for people to post game? When it's not that you're brain-dead or a newbie 😔
I'm tired of your complaints. Please just dey your dey abeg 😩🙏 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 3:23am On Jun 17, 2024 |
Reloadedisraelp: Bb game are really good... 4games don give u 5 odd... Want to start a rollover with dis... Just 2times =25 odd ... Please tag me to anything BB please 🙏 Footy almost cost me two tickets yesterday, but sha I later win am....Thanks to Flamengo's late equalizer and Ecuador's late winning goal 😁😌 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 3:21am On Jun 17, 2024 |
stacyadams:
I guess I got my mojo back
Fooock abbba Lol...Nice one bro 😁😍 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 1:24pm On Jun 16, 2024 |
AbokiWam: Worst is how he loves to drop lengthy posts most of which are not articulate at all..
Anytime he comments on front page, lots of people complain
Running around dishing out migraine. You need to have panadol by your side to finish reading five posts of his Lmfao 😅😆😹😹 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:04pm On Jun 15, 2024 |
Reloadedisraelp: 1 goal or 3+ goals? ...this one na new addition  E be like Sporty just introduce the option...E make sense sha |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:34pm On Jun 15, 2024 |
JamesReacher: Been good bro, you?. Appreciate the reaching out. This group got dull that's all. Anticipating the next PFP tho. I'm good bro...Omo no be small thing... Sure, we try our luck again this year✌️🙏 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:57pm On Jun 15, 2024 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:20am On Jun 15, 2024 |
Aussie BB games 🏀 D62FDBD6 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:29pm On Jun 14, 2024 |
oyewale0001: You appreciated me for doing the giveaway Boss. Everything is fine bro. Lol....Oya naw....You be boss 🙌💰 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:26pm On Jun 14, 2024 |
oyewale0001: Seriously I would have help you but the last time my giveaway was shared and you partake from it, you used it to play zoom and still come on the thread to mention it. Since that day, I have said to myself that my money will not touch your hands again. Wo....Leave Abba alone jare....
I'm curious 🤔...What did I say to you in that picture? 😳😁 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:29am On Jun 14, 2024 |
PJtech: Na samuel 😹 No mind am....I sabi na 😂 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:49am On Jun 14, 2024 |
faithtemisan93: So you took those things serious
All those were just for laughs No wahala....#2h sent🤞 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:26am On Jun 14, 2024 |
faithtemisan93: joeboy please help me with ₦100 airtime
080...22190242 Airtel If you're Samueltemi or you're in anyway related to him....I'm not gonna send you shit |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:25am On Jun 14, 2024 |
Reloadedisraelp: the guy na real warriors... Kungfu master  Walahi 😂💔...Make e dey calm down 😩🤍 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:05am On Jun 14, 2024 |
DiskJokeyManic: How i edit mega odds like dis☝️☝️☝️
I will first put de game and play it 500naira directly as u booked it (Sometimes 1k depending on how i view de game),,,,,,and den i will put de game again nd remove de last 3 dat will play on de ticket (I can neva forget to do dis one)
I will put de game again,,, de way he specified on Home Over dis,,,away over dis in dis ticket,,,,, I will change it to Total Over frm both teams dat will give me de exact odd de Home over/Away Over he played is (Sometimes i go for lower odds sef)
Put de game again and reduce de options u played,,, if u played Over 150.5 i go reduce my own to Over 144.5 i will do dis in all de options u selected (Dis one ofcourse comes out lesser money most of de time but it is targeted at getting back ur stake wit extra small tin ontop)
Put de game for de last time... For instance dis one up here is 16games,,, i will remove de first 1 game to start,,,,, Remove 4 in de middle and remove de last game to play... and stake like dat
Note; all dis edits does not pass 1k most times....I can stake 50naira sef on diff edits...depending on how big de odd still is afta my own edit...........but most de time,,, de odds dat remain afta my own edit will determine de amount i will stake it👍👍👍👍👍👍👍👍👍
I hope dis helps some1🤜🤛 Na now you just dey get sense 😅😅....You try for this one....Keep it up 👏👏
No be everything be fight....Let love lead 🤍🕊️ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:39pm On Jun 13, 2024 |
DiskJokeyManic: Greedy guy,,,,,😐😐...always wanting to eat alone...... U no fit tell am to share de money wey him wan give u among odas wey fit no benefit??..... black man with black mentality...... Spits Guy, if you continue like this, you fit no last long ooo 😂😂🤷
Guy dey calm down ooo...No be everything you go dey shout on top na....Life no hard 😩🙏 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:36pm On Jun 13, 2024 |
[quote author=AlphaNugget post=130460587][/quote]Seen Boss....You be correct OG 🥰👊
More wins bro 💰🍏 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:35pm On Jun 13, 2024 |
Reloadedisraelp: LMAO 🤣 ...u slash the odd? ...nawa oo... Weda true or not na ur winning enjoy  Why I go dey lie na....See am....I be big-time mumu 😩😂
The village people wey dey follow me dey do night vigil for my matter....Na only God fit save me 🙏🥲
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:06pm On Jun 13, 2024 |
AlphaNugget: make you and Joeblaze26 drop......no other person abeg Omo you get mouth bro 🙌🥰
9061138565 Opay |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:04pm On Jun 13, 2024 |
Reloadedisraelp: congrats.... U don get staking power lidis .... 30k suppose drop I staked #25 and still edited the game....Won 4k...Omo my journey still long bro 😩🥲 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:02pm On Jun 13, 2024 |
AlphaNugget: Your 5k
While - Reloadedisraelp, Mceze, Pjtech, Oyewale0001 and Whitelverson drop aza for 2k each.
I wanted to gift my boss Joeblaze26 but he also won Ahhhh! Na 4k I win ooo with #25....You fit still bless me from your heart ooo....I no proud ooo 😂🥲😩🤲 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:52pm On Jun 13, 2024 |
AlphaNugget: Ahhh 😭😭😭
Meanwhile, I see all of Una wey dey wish me well......make the game click, I go do small something
On God 🙏 FUCKING BOOOOM 🍏🥲🥰 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 12:49pm On Jun 13, 2024 |
AlphaNugget: Ahhh 😭😭😭
Meanwhile, I see all of Una wey dey wish me well......make the game click, I go do small something
On God 🙏 The game don come already....Nothing's stopping this one 🙏💯 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 12:25pm On Jun 13, 2024 |
|