₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,043 members, 8,515,212 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 11:43 AM

Toggle theme

Joeblaze26's Posts

Nairaland Forum › Joeblaze26's Profile › Joeblaze26's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 170 pages)

Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:39am On Mar 30
RollinTNDA:
The formula is dope.
Na they players just dey mezebu

How person go kiss pk for dying mins
Omo these South Americans na trash

As I come watch the highlight for YouTube I just dey vex. See chances these mugus they miss. Are no sure if those guys na footballers cuz even my grandma go score those goals angry
Story Story Story
So if I use 100k subscribe for Rollinmathematics na wetin you go dey tell me be this 😂

Sey your grandma go score those PK
Werey 😂
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:37am On Mar 30
Johnchrix:
grin grin stop na
. grin cheesy
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:17am On Mar 30
RollinTNDA:
I don quit betting for now

So many spiritual pattern dey follow me

Because how person go dey always get Cut 1

Today werey fo miss PK

Omo I don take break..
E come be like say them dey purposely cut my games.

How you go miss PK at 90+3 mins
Last game for that matter. This shit is spiritual
Quit ke 😳
Wetin do Rollinmathematics? 🌚
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:45am On Mar 25
erniok:
Na real madness. One day, I go become Samuel alt account.
Na wetin Mr Ebenezer dey call me be that grin cheesy
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:00pm On Mar 24
Puntingnoob2:
Just 4 points
You've switched to Betano
But why is the line so high like that? Abi na you play highline?

So close....Hard luck 🤞
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:51am On Mar 24
Ebenezer2021:
why did you abandon that your betting thread?
After you don scam people of their hard earned money with your failed prediction.
Guy go learn work.
Betting no be life
You still dey here dey make noise
Dem sey make you use the 1200 wey you win shut down Quilox 😂😂
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 10:34pm On Mar 23
Ebenezer2021:
my better odds delivered last night.
Me and you we no be mates.
I no dey make noise.
We work hard silently
So why didn't you share the code for people to play?

Na only to to dey insult and discourage people wey dey share code you sabi. Ozour.
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:07pm On Mar 23
Reggzy:
See real niggas hustling.. grin
Chai....The Struggle 🤦‍♂️
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:27am On Mar 23
Ebenezer2021:
Your father.
Jatijati
E pain am grin cheesy
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 3:11am On Mar 23
Ebenezer2021:
keep quoting your alternate moniker grin
Oponu
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:26pm On Mar 22
Drinkwater2026:
If u wanna go far in life , do away with bad negative energy m.u.g....u
Lol....You get time sha cheesy
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 4:57pm On Mar 16
BigCee0:
It's like SportyBet has stopped giving welcome back bonus.

34th day now, nothing don show
They stopped at some point but they've resumed back. People got WB bonuses recently.
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 1:54pm On Mar 10
Ebenezer2021:
ma person wey no get sense or value for money go stake your game
Na person wey no wan take responsibility for him actions go dey blame other people and be crying every morning and night like this
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:15pm On Mar 07
Ebenezer2021:
this is the alternate account of the scammer I mentioned earlier.
You're Blocked henceforth
Arindin 😒
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 1:05pm On Mar 07
Ebenezer2021:
if you have value for your money please avoid this guy's games.
Just lost 2k to his game.
Last week I also lost 1k.
I'm blocking him now
At least you sef drop game.

Make we play am with our hard-earned money and when it cut, we insult and block you too. No be only you sabi complain na
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:28pm On Mar 06
Omo....I don looseguard undecided
We meuve!✌️
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:42pm On Feb 28
gracias124:
person lose money wey he suppose do something important
How that one take concern me?
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:41pm On Feb 28
Ebenezer2021:
shut up.
Person hard earned money don waste on top your 10 naira stake
You and Putinnoob2 na scam
E be like sey you dey craze.
I put gun for your head make you play the game by force?
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 5:57pm On Feb 28
gracias124:
that your 100odd edit don cut
Person con dïe?
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 4:11pm On Feb 28
gracias124:
Guys you are wasting time oo, to predict just one game na war how you gonna predict accumulator?
This thing is illusion and addictive
Then rest na
Na by force? 🤷‍♂️
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 2:22pm On Feb 28
Puntingnoob2:
G1TWNH

4k odds

100 odds edits needed
X46C32C1
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:52pm On Feb 26
betshopagent:
5557NS2 [5+odds]
viktoria plzen win
stuggart vsceltic ov2.5
zvezda vs lille ov2.5

AI today predictions
Shop Agent indeed 😒
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 3:55pm On Feb 22
fimi:
happy sunday folks...abeg how i fit dey gt mr banks sportybet code?
i mean d code converted frm stake to sporty...thanks
Check TG
AFC_Saks created a channel solely for it.
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 7:42pm On Feb 21
PlutoPJ:
You win game last year come drop screenshot this year.

Stingy man, as the money don finish wey you no give anyone you don make am na
Lol grin grin
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:22pm On Feb 19
RealityKings1:
Poor + poor is 2 sOko😋
Ani tuini sokO😁

Abi wetin b the lyrics for that tictok song
Play the song for am abeg 😂😂
Even if I no get money, I dey mind my business. I no dey disturb anybody.
E get mind dey beg money from person wey e dey insult and ridicule for here.
Na worry na small SHEGE e just dey see so.
E go really hard for that boy. E neva see anything 😂😂
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:15pm On Feb 19
Nonsense boy.
Adojutini Omo 😂😂
Good Riddance Abeg!
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:11pm On Feb 19
RealityKings1:
This isn't right tho.
You no suppose post this sort of thing to prove a point
Dey play
I dey my own jejely ooo.
He asked for it.
Person wey poor wey dey shame another person.
Lol 😂
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:08pm On Feb 19
Samueltemi337:
What year was that?
You keep screenshot since last year to use am against me
Na wa o
I repeat, as long as my life neva spoil reach your own, then I have hope 😂😂😂
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:04pm On Feb 19
Samueltemi337:
You way never see $10 dey talk of $150k
Guess who entered my DM to beg for #200 staking power? 😂😆

As long as my life neva spoil reach your own, then I have hope 😌

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 170 pages)