Technology Market › Re: The Xiaomi Thread Store by joshdriod: 9:31am On Jan 28, 2020 |
pharmtasy: Come and take my Redmi K20 pro 6/128 delivered by Protein0 how much u go sell am |
Technology Market › Re: The Xiaomi Thread Store by joshdriod: 7:40am On Jan 23, 2020 |
guys I need a very neatly used mi9t pro without scratch red or blue. with cartoon and all accessories intact WhatsApp me on 08102994496 |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 10:08am On Nov 22, 2019 |
saint2ace: Bros I know say na play u dey play, but play go far u hear?  am very serious oga |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 4:37pm On Nov 21, 2019 |
saint2ace: My biggest bros, the price was a promo then and i just gambled with it and it paid off. The price has since returned to it's original price.
But keep checking on Jumia, esp Jumia Global items price slashes happen from time to time, all the best. Cheers sell your own for me na abeg |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 2:29pm On Nov 21, 2019 |
khalidx: some item have free shipping while some are paid.. hmmm na wa oh |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 1:54pm On Nov 21, 2019 |
khalidx: it will be summed up together at the check out stage so shipping price they diffrent? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 1:53pm On Nov 21, 2019 |
saint2ace: Choice . I have a Mi 9T now but I still have my ever trusted umidigi one.
So it's all about choice brother Oga abeg i need your number i wan but the mi9t i need your help to get am for that price abeg or add me for WhatsApp 08102994496 |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 1:34pm On Nov 21, 2019 |
guys if you dey oreder smtin from alieexpress u dey pay for shippin seperate or e dey join together with the amount of the thing u wan buy?? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 5:00pm On Nov 20, 2019 |
guys what about the umodigi x na nobody they talk abut am for here |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by joshdriod: 4:39pm On Nov 20, 2019 |
guys abeg who wan sell mi9t?? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 5:39pm On Nov 14, 2019 |
krozay: The best deal ryt now with follow come coupons how manage na how u take do this?? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by joshdriod: 5:32pm On Nov 14, 2019 |
saint2ace: Yes boss, got it for 82k. If na lexusgs430 him go say I be deal hunter  oga from where u buy am and how u take buy am?? |