Josywhyte's Posts
Nairaland Forum › Josywhyte's Profile › Josywhyte's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 96 pages)
Bahamas95:Hahahahaha......o boy you just make me burst laff for work place. Everybody just dey look me weda I don mad. If them ban nacking domestic animals go hear am for konji-hungry niggas their hands |
It was Mazi Nnamdi Kanu that recommended them. He's the cause. Stupid bunch of politicians. Hand go soon una family members one by one |
Very useless friends. That's why most times I dey always dey my dey because of some kind rubbish friends wey no go fit add any meaningful thing to my life |
Person wey know say e get BP dey go club even when the sign been dey show for road as e dey waka. Oga Daddy Billy you never talk truth. Una see say him get BP una still allow am make e follow una go club. Wetin do hospital? Because the sign slow down him go flex for club forget say e get medical condition then still,may be cari banny go house go knack am wotowoto from there meet him ancestors. We dey wait for autopsy wey go two years to come out |
Pootle:Add 'grave' to it as well |
It's nothing new na. They've been doing it for ages. That's why I don't buy zobo/kunu outside, except home made |
Chucks13:We are watching and waiting |
Chucks13:Neither will this order stand. Are they not the owners of Nigeria? You can't stop them from their 'birthright' |
ebukal67x:He's not like your oga who stole another's mandate. He won his election free and fair. Them no appoint or select am like other governors. So he's not afraid of anybody,not even your piss-piss-for-bed president. If them born your president well make try am na |
Noise making politicians |
Ogurube:You just misquoted him. The governor is short but has long and achievable dreams for his state. Make una dey try understand person comment before una quote na |
Believe him at your own peril. Same thing was said during PMB time and it didn't end. |
They have paid ransoms as usual. Which coordinated rescue be that....tah |
All of them dey fight for their pocket and to secure their second term. Them no send anybody whether dead or alive |
NgeneUkwenu:Make I answer am for am. He will join HIV party which will be his final football team before he finally hangs his boots |
I lost the respect I had for him a long time ago. His brother is in power and all of a sudden he lost his voice to the killings of innocents. Him forget say social media no dey forget something |
Peter Obi don't waste your strength asking these questions. Our president is just a headless chicken roaming round the world looking for where to borrow more money for himself and his cohorts. He doesn't value the lives of the citizens of this country. |
PBAT shey this one no be treasonable offense abi? The terrorist is saying what they are capable of because they know our president is a dullard and has no voice. Even army don turn wash-hand basin for these people hands. E even film himself to show you say him no dey look uche face. What a useless CORNTREE |
This one wey no fit do anything for Etche people dey tear mouth anyhow. Na just money e dey enjoy that's all |
Na this same wey happen wey them use jazz kpai one banny like that. Tomorrow if something do her now she go begin run from pillar to post for spiritual help. You borrow now you no wan pay back |
You fall maga and the banny chop you wotowoto,you come here come dey complain. E be like you small kolos. If your sister or mama or brother or tight nigga been beg you for small change you for say you no get. Bullshit |
To slap this man just dey hungry me |
And the poster has done all these things before getting married(if at all he's married). You don enjoy your life finish you wan deny another person own. And you think because you don't fornicate or sleep with another man/woman's spouse you'll make heaven? E go shock you say your pastor go get 6-bedroom flat for hell. Hypocrisy everywhere |
How does she know her daughter still graduated as a virgin? You dey whine Jesus ni |
Ransom was paid as usual..... |
How does this concern us as Nigerians? Oga join your follow dark-heart people and leave us alone |
Ghanaians will start complaining again that it's only they always nominate |
Nigeria,what on earth will make you think your prayers will stop these guys from carrying it out their action even more? What we need is action and not senseless prayers. Since you people started praying has it have any effect on Boko Haram? No. The yeye governor wey tell una to pray and fast dey smag better tuwo shinkafa diluted with one fine Italian wine for him house,una dey dia dey waste una saliva. Mtcheww... misplace priority |
If you guys like you fast and pray for 1000 days it will never solve the problem of Nigeria. What we need is action and not prayers. You people should stop all this hypocrisy |
Cajal:Na people like una dey always support nonsense and talk senselessly. That Falz asked is a very important one. How come the abductees were in the kidnappers' then and no single arrest was made or none killed. My brother keep quiet if you don't important issues |
It's very funny when I read Tinubu cancelled his G20 trip to coordinate the rescue of the abducted worshippers. Your presence doesn't matter in that meeting. How can worshippers be kidnapped, later rescued but no arrest or none of the abductors was killed. Una just dey use our lives play politics for this country |
And how many have died because of Boko Haram? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 96 pages)
