Josywhyte's Posts
Nairaland Forum › Josywhyte's Profile › Josywhyte's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 96 pages)
pleasureosondu:I owe u a bottle of wine for this comment. You've given the perfect answer to all arguments about political or party candidates |
Looks more a police cell |
Pierocash:How do u know it's marketing, promotion and disguise. U been dey dia when Dem disguise the person or to talk just dey hungry u? |
Food don land for Righteousness....e go condemn this woman tire |
That is a flimsy excuse abeg. Na only get baby mama? Tubaba wey get them like text books no run down na u come run down. Bros songs been don finish for ur tank. No go drag timaya and ronke put for the matter. As u separate from Ronke,u don sing any song again? U carry money go America go dey draw tattoo worth of over N5m just to impress fans for social media,u no invest ur money when ur maga been pay. Now wey maga no pay again u come call Timaya and Ronke name put for ur problem.... Thunder go fire anybody wey go quote me |
Hahahah....this rule don fvck some politicians styles up. Anyway,transfer window is still open as political parties are busy signing politicians,while some are now free agents. Labour Party does not sign anyhow. We wait and observe and study the market before we delve into it. Even politicians that still have contracts with their parties are begging LP and PO to sign them,that will be OBIDIENT,but our transfer guru,PO,will not sign them. Labour Party is forming a formidable team to challenge the other parties for the championship league(presidential seat) glory next season 2023 #IAMOBIDIENT |
Sit ur wife down and tell her to also support u in some bills. U can't be footing all the bills in the house while she uses her salary to buy clothes and jewelries. It doesn't speak well of her. Sooner or later this will start weighing u down if u don't put a stop to it. There are bills she's supposed to handle without being told. Except this was how u guys started(u footing all bills) before u lost ur job. But not withstanding,let her know it's really aftectinc you so badly. |
Na so e be na. If ur money reach u buy an,if e no reach u leave am. Bread wey cost past that one dey sef |
Transfer market no dey everly finish for naija politics.... |
People get mind sha |
The deceased was unconscious and u people nearby could not do anything for dear of being implicated,even after knowing the culprit. Una no try sha |
This looks enticing and tempting as well |
On Peter Obi,Labour Party I stand. I'm always OBIdient to the core....2023 |
Mumu he-she.... |
Oga I hope say u no go carry Peter obi votes give Tinubu for 2023 election |
I love them because they are OBIdient.....we must vote those vampires out by force |
Hisbah21:Dem go share am among themselves,then sell am collect money. U no go ever see dem burn those drugs and keep them as evidence |
Buga all the way...wetin Rema dey sing....mtcheww |
She's done well....get ur pvc ASAP |
Too much sand and few bags of cement were used to build it. The engineer should be held responsible |
Las las dem go still collect 5k sell their votes. That's naija for u |
Even him been know say e no go far for him former party....bullshit |
Still doesn't affect the primaries going on in eagle square |
That one concern am dia |
No dey tear mouth. U already know say u go lose the primaries. Las las u don give another person your votes and delegates' vote |
Annie just dey mumu herself anyhow. Did she expect 2face to leave his other kids and concentrate only on hers? That's total greed and jealousy. U knew tubaba had kids with other women and u still went ahead to marry him. Why pulling on these stunts online. Well...I like 2face Sha. Him no even send u. Highest u(Annie) fit do na to pack ur things comot from him house....simple! |
Opt for PGD,leave B.sc. You don't need the latter when u have HND |
Op I disagree on ur no.1 of arriving too early before an interview. What of the reasons I got my former job was because I arrived the venue two hours before the time for interview. The interview asked if I was the one he saw at the reception earlier and I told him yes. He sad that means 'you're not the African time type'. He just asked a few questions and told me to start work the next day. My interview was less than 13 mins. Finally the interviewer said.... don't forget to always come to work early. |
So far the award comes from Nigeria,no wahala. He can't get this award outside the shores of naija or Africa |
Some fools will still go and vote because of two cups of rice and 5000 |
May be she don knack pesin husband na so dem take knack am jazz wey kill her |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 96 pages)