JuicyStar's Posts
Nairaland Forum › JuicyStar's Profile › JuicyStar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 61 pages)
All the ladies are looking very beautiful tonight. |
How much be a whole club for championship wey person go drop this amount for one player that’s aging? Abeg how much last? U guys are stuck with him. |
Uniquepre:I don’t think the statement was aimed at placing himself over Erica. The young man understands his weakness and don’t want to put himself in such funny situation again. Same way she has the right to choose to be with “someone” is the same way Laycon has the right to want to be “alone”. |
I no dey understand Erica sha. U use ur hands collect two strikes, come dey expect Laycon to come console u, as per who u be na? U have a sweet boyfriend whose words should be enough to console u. |
This madam can complain sha. |
Awww...see as body dey sweet Wathoni |
tonididdy:Certainly other HMs would not admit that Erica said shut up cos they don’t want to be joined in such conversation m. But Lucy suppose to dey allow past matter slide. |
Nice one Kid. Apology accepted. Just hope Lucy would let it go. |
Laycon abeg this conversation is pointless. This one just want to feed her ego and not settlement. |
Tonto ke? Abeg Kokun is better jare. |
Erica why u dey laugh na? Kid trying to improvise to cover up for her laughter. Nice one. |
E don dey too long oooh... really love when Erica smiled and danced when Laycon called her name. I really wish these can just be good friends. |
Na advert dem call am ooh...Laycon dem don dey wax album. |
What is this? So funny � ���. If na so airtel advert be, dem no go sell. Dora try sha |
Forget, this guy get good heart and leadership qualities. I support Laycon but I need to appreciate better thing when I see it. |
This Kid na sure guy. Love his unpredictable nature. |
ethicallyright:Nothing at all. Na wetin I see and feel I dey talk...is there an issue with that? |
This Lucy don dey do too much. E be like say for her mind na she dey top chart. |
Laycon talking sense. |
Abeg where Una dey watch am? |
Nathan2016:Certainly cos he has sold his nice guy vibe to all the housemates. Just imagine Lucy being in bottom four, na vex housemates go evict am. So “being yourself” according to Ebuka would be subject to how the housemates feel about u. |
But how reasonable is it for u to say housemates should be themselves, and at the same time leave their fate in the hands of their fellow housemates to decide whether they stay or get evicted. Certainly they would have to play safe. Pls this pattern needs to change abeg |
Naaah this is so unfair. Kaisha didn’t deserve to go Abeg. |
What nonsense...u nominate me u come dey hug me. Even Judas no do like that. Sad to see Kaisha leave |
Tricky tee and Kaisha likely to go. But I really still want to see Kaisha in the house for another week. Neo dey go no where. |
Fake apologies everywhere. U talk ur mind with small jabs and end with “we are good now” |
See as Ozo wan waste this sharp looking outfit. Bros u aren’t leaving today. |
Wetin dey do this one? Babes go dey use this one head for real life ooh |
Strike Loading |
Nengi ma pa mi na. Auditioning for a show rated 18+ since u were 16, how na? It is well |
Amoeba � and shapeless na complement? My dear, both of u gave each other gbas gbos. |
Women like shakara sha... but the guy don apologize na. After all she was happy with the letter, now she is forming serious. Na this their love dey sweet me. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 61 pages)