Junniekinstin's Posts
Nairaland Forum › Junniekinstin's Profile › Junniekinstin's Posts
Racoon:And nah the same Dangote dey tell us not to buy luxury cars and jets and he owned one radarada |
[sup][/sup] God1000:Why are you so pained,I'm sure if nah you dey Hun position you will do worse than him |
thisisit:Dem dey mad I remember when they were protesting against trump and burning of tire let them feel the heat, person wan intervene but all you do is protest burn the United States flag |
nairalandankrah:He don't want to be blames say a whole defence minister that can't even defend soldier 🪖🪖 ant🐜🐜🐜🐜 |
Maxymilliano:They're fine kwa how Una take know say they are fine if you don't have hand in it just imagine they are fine I don't know why Natanyahu is not involved in this for intervention Una go just wake up and see say Aso Rock and the useless bandit hideout is already wiped out |
Goo0dHardDick:You no do well ooo ancestors ke in this beautiful 😍❤️ Nigeria a whole sovereign state with men with Timber 🪵🪵 and calibers abi na deity and their gods they rule us 😭😭😭😭😂😂😂😂 |
SeverusSnape:Normally the bean go reach them shebi we still see person wey wan help us dem never we can help ourselves but them don kidnap ikubaba yeye a whole deity has been kidnap😭😭😂😂 |
It's better you remain where you are or else them go kidnap you collect random still kpai you but if you be Israeli if them kpai you Oga Natanyahu fit avenge you |
madridguy:I won't blame him soon sanwo olu will soon demolishing houses claiming it's an illegal building and he will be left with nothing but he should have tried Canada instead so let's not blame him for his choice nah him friend wey carry the matter come social media |
Agadinaagwuofe:Seriously our president needs lecture |
bolaayenimo:He dey tell Una say wetin Una dey talk no concern me na 2027 dey my mind if I like make Una kpai Una sef |
Abeg PBAT call on Natanyahu for intervention Ur own nah to sit and he will take the actions for, but the idiots under Ur cabinet might not be safe even u and Ur useless son bragging the other day that not even God can remove his father from being a president |
Princeton92:So nah why you don't know him |
Princeton92:Why you go know him when you be GenZ |
Rip to the great movie icon |
Mazi deserve death penalty see his tribal marks like wetin I no know, what did you do to Turji and the bandits that killed numerous Nigerians out of mercy all you do is give him 20 years in prison may God and god of thunder fire you people supporting bad governance |
Just look at him like an AI stupid feel just cross Ur boundaries with Minaj Ur entire generation is doomed |
If them like make two of them die, so the killing no concern dem be like Ned and Regina abi wetin be her God wan punish Una carry Ur palava go Ur house and stop the disturbance |
Nigeria don turn cruise, can you imagine all crime for Nigeria dem fit sentence you to death or life imprisonment, but a heavy crime you get pardon hmmmmmmmmmmm[font=Lucida Sans Unicode][/font][color=#000099][/color] |
Normally Regina like preeq 🍆🍆🍆 you no wan marry am and you dey shine teeth like person receiving a BJ 17 or 19 he no meet you as a v**g** |
No worry just do as you like Trump is coming just wish Natanyahu of Israel comes then Una body go touch ground |
Let's see who can answer all these questions without cyber help. 1. A group of Governors is called........money looters 2. A group of Judges is called............. judicial zombies 3. A group of Magistrates is called.......Bandit encouragers 4. A group of Diplomats is called......... kidnappers 5. A group of Civil Servants is called....Na dem be the prey to all the above listed |
[/color[color=#990000] Alaye shut up shey all this nah talk for Ur face brother in-law indeed if the mother misbehave she too should be arrested because she knew her kids are into hard drugs 🚬💊💉🧫⚗️ |
Abeg make she just shut up 😡😡😡😡😡 when she was enjoying and cruising in a first class plane she never knew not all that glitters is gold, now you come dey disturb us with Ur crocodile 🐊🐊 tear make she no stress us abeg |
Why this police come look like AI |
I don't think this one knows the way to battle field, he looks fresh like a well fed broiler 🐔 🐔 he come get pink lips 👄 join naija and cruise |