Kay177's Posts
Nairaland Forum › Kay177's Profile › Kay177's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 53 pages)
Mygoldie:@ Goldie I think you now remind me of that thing that can make dem cry like a baby UP NEPA== Battery charger oya talk again ![]() |
Osama10:Good man== You be correct man== you no be DIAMONd DIGGER as some people say== even if the ashi dey offer you £5000 per hour ![]() |
Evil spirit you are on every tread== wetin you even want self talk am ![]() |
Battery.:@ BATTERY CHARGER Ohhhh=== Am very sorry for defending you from being crushed by Dyt=== I have forgotten my age== thanks for reminding me Mygoldie:Goldie I dont know for him oo ![]() |
Osama10:no way to wetin OGA ![]() |
ok ooo=== accept my apology ma ![]() |
Mygoldie:Yes am the son of my father ![]() |
You have bad words in your mouth== Afterall he hasnt said or pass any insult to you, commot for road jare |
belamour:Nope!! everything is under control and nothing of such==Guy dont get me tempted ![]() |
Who come be maga now wey dey pay== who's on day day here ![]() |
NA Your papa go forgive you==you this spirit== ![]() |
I dont know why him dey cry ooo== You want us to help you crucify the ladies=== I beg go for you level ladies dey in levels and sizes== Dont cry here==jare |
x666x e bi like say you wan kill this girl oooo=== wetin she do for you naww ![]() |
This boy no dey tire and him no dey give up oo ,
|
The original poster needs not contest in any english oriented show=== bad English thats all Ican say |
@ OP=Idio t=== na only you dey stay abroad== Na by force to date sophisticated 9ja babe== why you no go busstop go toast lady wey dey fry yam sell== If your level no carry high class 9ja babe== commot for road joorr |
Dont worry cocoa no be jealous type naww, |
rokiatu:When he don dey count me among the people wey e don win== na so i give am OBJ LAUGH ![]() |
EFCC1:Blackberry wahaLa ![]() |
rokiatu:Me self fear that boy incantation=== Lie no good ![]() |
Rukky how you take rum from the evilx666x== I thank God for you oo ![]() |
Wetin we go use curb the disease now ![]() |
Wetin shock you for body naw. |
I for curse the moderator for free=== God save am== either Jaybees or Jay termite( |
wetin happen to the tread naww |





I heard it several occasion from you, Was that a vocabulary you inherit from Kay, No allow cocoa know say una dey use scope play love
