Kayodewizzy's Posts
Nairaland Forum › Kayodewizzy's Profile › Kayodewizzy's Posts
abeg av dey said anything abt matric.... |
IT HAS CHANGED BACK AGAIN TO BSC SOCIOLOGY...DIS UNILORIN PORTAL GAN SEF GET PROBLEM |
tohirah: :owhat?i swear check 4 ur self |
pls if u were given admission yestaday,check again oooooooooooooo |
bakare hamad aka lovren 25812339CD ur admission status has changed to not yet admitted for bsc sociology |
Abeg,make all of u no vex 4 unilorin...jst cul down,am also a victim of dis admission stuff |
abeg shey we wey neva gain admission still get hope |
harjibohii: wetin concine you with upload stuff since you've nt been admitted!!! U can't see it unlike before cos its part of the site upgrading!!!!iono datz y am asking |
i av not been admitted and i cant find the upload icons [color=#006600][/color] |
pls is there stil hope 4 we dat have nt bin offered admission?i heard dey re stil uploadin names bt am nt sure datz true |
is the list still uploading or that is all?God na ur hand i dey oooooo.upon my 68%,no admission |
Wen wil d second list of unilorin b out ooo,cus i cant stay @ home ooo |
God help me,i scored 228 in jamb nd 68 in post ume,yet no admission given to ict |