Kekule11's Posts
Nairaland Forum › Kekule11's Profile › Kekule11's Posts
Pds admisn list is out,go check urz at www.futa.edu.ng |
joscotea: Shey dif batch go close reg 4 dif tym ni or na same tym all batches go end reg? Me no sabi obros all is closin mid october and no entrance exam |
Iaz93: Scores are too low. Law should've been - 70.4 ur mind c u. |
The site is opening o.www.futa.edu.ng |
Meritbaba: PDS Applicant too...no idea about your question but you can add me on 2go- Sheriph30p.d applicnt too,kekule11 on 2go,d site is going nw www.futa.edu.ng |
Draw close 2 GOD and HE'l draw near 2 u,so believe in HIM 4 dis exam and u'l c hm perfect ur works,@papa c,torilo,mr sunday,blessy swt and odas my GOD wil help u in JESUS NAME.Amen |
4 dat p.d bros,the skul site is opening nw. |
Cn't wait 4 d 2nd batch o.LORD hav mercy. |
ritababe: tnks alotu welcme |
I wish all the d.e aspirant the best and admisn at last.. |
Suxes to all d.e applicants,pls o make una kip praying for us d 2nd choice candidates o... |
kayliee b: abeg oga laz93 abi wetin u dey bear u tink say una pume na beanstel am o,weda as people dy faint,e gud lyk,after collecting money for the exam they did nt organise it well,treating human beings like animals..seriously speaking they conduct the worst postume in nigeria...kip sme1 standing 4 12hours. |
Na wa o,2nd choice no get mouth for this thread again o.. |
ritababe: Can combined waec and nabteb result be accepted @ futa plisvery well,it works...my broda did it last year and it was acceptd.,go ahead jare. |
Wizflexzy: so wen do u think we shld be xpectin list 4 2nd choicei tink after d.e exams. |
Wizflexzy: Its lyk the list is jst 4 1st choice candidate, abeg mak dem ansa we 2nd choice candidate nau, nawa ooooooohy.. |
lilshevy: even if am in second choice... I don't really case... But, you ought to have understood the hell am saying.... Am not able to view my post jamb result as we are told to do cos my pin is exhausted but am trying to ask that why is it that we must view it... In order to know whether it will not be implicating if i should check my status without having viewed it..... Simple as that....u wil ave 2 buy anoda card,same here |
Any idea of wen second choice list will be out,,cnt wait 4 it to be released@lilshevy i'm pretty sure you re a second choice candidate...so chill. |
make sense,tanx |
Mr/mrs moderator,there r oda sites looking 4 memberz o,so b careful wit d way u ban people,if nt u'l just end up loosing members.. |
Ths new month,favour shal locate you by force in Jesus name..those of us stil waiting 4 d list,dnt stop reminding GOD,coz HE alone cn do it.stay blessd,meet u al @futmx |
Guys pay ur acceptance fee on tym,it's closing on 6th of september. |
Make una dy pray 4 me o,my name neva show o. |
To all ksu post jambite,u'r 2 reprint ur slip frm nw and the exams starts frm the 5th to 7th of september.visit www.ksuportal.edu.ng 2 do dat. |
Lolz.......,okay o. Dj hack: blessyswit sorry kekule |
Dj hack: let me nt disrupt d flow.. .lolz,@djhack i tank God 4 my putme o,it was just GOD & GOD alone,,my neighbour just calld a prof. In d skul nd he was told dat they r compilying d list already,any moment 4rm next week d list should be out. |
Dj hack: shld I cal diz lowkey or shld I call it underground.......I reserve my comment 4 him ( leebliss ) to complete it***lolz.....anytin u call it |
Blessy swt: tanx alot dearu welcme.... |
Blessy swt: Gd mrn, dnt mind me am jst tryin 2 c if i cud touch sumtins 4 my de.lng tme, hw r u doing?doing wel,wish u all d best in ur d.e exam. |
ksu new post ume date nw sept 5th,6th and7th,nt realy sure bt i saw it on myschool website dis mrning,lets nt take it for granted o. |
Blessy swt: we dy fine n u?i'm fine o oo,where do u run to dat u nt always online?? |
Gud mrning my people,hw una dy? |

?u beta stp yarnin rubbish......d org of d pume na complete wash..if uno get beta contribution to pipuz opinion bout d pume jux STFU biko
......everybody mind dy d list o....buh na afta all the postume....dem go release...dats y my parameter is still loading ....45%