European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Norwich (1 - 0) On 14th July 2020 by Kelblaq(m): 9:15pm On Jul 14, 2020 |
If you played Atlanta ov3.5. Gather here let's celebrate  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Norwich (1 - 0) On 14th July 2020 by Kelblaq(m): 9:00pm On Jul 14, 2020 |
Organicist95: what did you play??
For Chelsea to win or what? I didn't play Chelsea to win.. But i played me to win  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Norwich (1 - 0) On 14th July 2020 by Kelblaq(m): 8:57pm On Jul 14, 2020 |
DMPaulSr: LMAO..
SORRY, i want chelsea to lose... If to say we win yesterday, i for support una..
For now. Make una try lose abeg.. Una lose de give me orgasms.. E go be I'm not a Chelsea fan oh.. Infact I'm fanless.. Na my pocket i dey after.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Norwich (1 - 0) On 14th July 2020 by Kelblaq(m): 8:54pm On Jul 14, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Norwich (1 - 0) On 14th July 2020 by Kelblaq(m): 8:53pm On Jul 14, 2020 |
Atlanta nor dey ever disappoint... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Norwich (1 - 0) On 14th July 2020 by Kelblaq(m): 8:52pm On Jul 14, 2020 |
DMPaulSr: Goal!!!!!!
Chelsea 1. Their father
Willian With a long range strike from Mars Make una stop na.. I invest for this match ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Norwich (1 - 0) On 14th July 2020 by Kelblaq(m): 8:42pm On Jul 14, 2020 |
HZNjnr: Gooooooooooooooooooooaaaaaaaaaaaaaaaaaal
Thank God Who score bros  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:56pm On Jul 14, 2020 |
gift01: keep it simple. A straight win is more advisable But the odd is too small.. Something tells me that the match will end in 2:0 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:40pm On Jul 14, 2020 |
Can Chelsea Match play ov2.5?
I for like invest on it o...
Advice Pls |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 11:41am On Jun 27, 2020 |
Vector360: for there app? Same as their mobile site |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 10:37am On Jun 27, 2020 |
zedegit: Yeah but it's not cool betting against records. Yeah you're right though |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 10:21am On Jun 27, 2020 |
zedegit: Can Barca win Celta from away? They don't have a good history with them. Hmm. History can be broken |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 10:06am On Jun 27, 2020 |
Vector360: I nor Sabi dere transfer o Go to "MY Account" then click on "Cashier" you'll see transfer there |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 9:34am On Jun 27, 2020 |
Vector360: Mak person drop 10odd for 1xbet...I lk play am with 1k ZQZKB8K Pls fund me 100 so i can play also.. Thanks |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:58pm On Jun 19, 2020 |
ayanbaba2: you no fit risk am? I nor get money for my betting acct |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:26pm On Jun 19, 2020 |
Please stake single...
Win and share me crumbs biko
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:36pm On Jun 14, 2020 |
Ewuhausa1: Crumbs alert
All units be on alert....Do you copy??
Over We are ready Sir |
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 9:50pm On Jun 10, 2020 |
Porto match will also end in 2-2 draw |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 9:41pm On Jun 10, 2020 |
jerrythafinisher: I dey find crumbs since nobody dey look my side .. uhm, d day wey I go win big ehn ... chai Bro pls don't forget me once you win the millions oo. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 9:18pm On Jun 10, 2020 |
Someone should pls help me with 500 naira.. I'm hungry  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 8:02pm On May 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 8:00pm On May 30, 2020 |
RealJohnny: I don remove your number.. no too take my words serious sha..with time u go understand why!! I understand brodaly,.. Thanks jare |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:53pm On May 30, 2020 |
RealJohnny: fuvk off my mention. Haba bros, na so you harsh? ... abeg remove the number plzzz |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:51pm On May 30, 2020 |
RealJohnny: Continue..no go hustle, dey der dey look for rejected crumb...I wonder how many advice ur elders don give u for ur house but u tell them say na crumb hunting be ur calling for life..continue,one day you go beg my pikin for crumb.
Ewu Uganda Lol, sorry Sir. I will start hustling since you don advice me.. I loyal baba |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:48pm On May 30, 2020 |
RealJohnny: shame no dey your face at all..na ur type dey make dah old man use una catch fun..
Hustle, make you no dey beg person wey no send u ohhhhh Baba abeg unquote my number from your post.. you fit still put airtime ooo, if atal  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:39pm On May 30, 2020 |
RealJohnny: shame no dey your face at all..na ur type dey make dah old man use una catch fun..
Hustle, make you no dey beg person wey no send u ohhhhh Keep your advice man, i don't need it. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:21pm On May 30, 2020*. Modified: 7:45pm On May 30, 2020 |
austino677: Another lucky day.. Beginning of 2nd half was 3 odds Congrats Big man... E don tey i bet on my sporty acct.. ... Biko sir. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 3:08pm On May 30, 2020 |
locust: Funded. Manage abeg Seen! thanks bros |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 2:47pm On May 30, 2020 |
locust: It's not just alabi, bro. Life in general. Struggles. I saw your earlier post. If you can manage 100naira funding, please quote me with your bet ID. Before uba go collect am Yeah, the way Life con take hard ehn... e just be like say the world wan end now. I don drop ID tnx |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 2:43pm On May 30, 2020*. Modified: 3:09pm On May 30, 2020 |
locust: Drop your bet I.D Oh hope I'm not late.. |