Keltho's Posts
Nairaland Forum › Keltho's Profile › Keltho's Posts
[quote author=honeymix77 post=48786498]@keltho from your comment I can tell how old you are, I can't be exchanging words with you.@honeymix77...I Laff @ u in spanish...I can't exchange words wif u nah...u no reach I swear |
So people still dey bleach for this Buhari regime ![]() |
CrazyQuinn:kudoz 2 u jare#u get sense small |
After december 31 2016.....blackberry no go do whatsapp again...abi u wan use d money buy infinix ....make I give u 6K for dhat shit |
ileogbenfidel: ileogbenfidel: TrapQueen77: ileogbenfidel: TrapQueen77:....wetin be kwesshun sef.....I hope say no be wetin I dey think sha |
Guy please post all nah....don't kill my vibe nah...abeg |
Osinachi.... |

with time you would find a girls that accept your flaws and stay with you through your ups and downs

....make I give u 6K for dhat shit