Kennyvikky's Posts
Nairaland Forum › Kennyvikky's Profile › Kennyvikky's Posts
scampy: comgrats, really really happy for u.tanks,where are u postd too |
Na delta sure pass now. |
scampy: Kenny pls wetin we go use collect d letter frm skul?i tink id card nd statement of result |
scampy: Thnx very much! Dis waiting game is too much for my system. Make dem paste am sharp sharp jare, mak pesin knw wotzup.se u still dey come skool tomorrow sha cos na tomorrow sure pass |
scampy: Gud af2nun peeps! Kenny, watzup wit Tasued?na skool i dey now, dey said d list is on it way,but i tink everything will b ready tomorrow,d posting list nd d collection of callup leta |
scampy: News ke? i dey expect dat frm u nah. Or ar u nt trvling again 2day?i dey skool already, no news yet o |
Kenny_vikky: i dey here ooooany news |
scampy: Gud mornin houz, Kenny whr @ thou?i dey here oooo |
scampy: k, wish u save journey. I wont be dere til thurs evening or friday af2nun buh pls dnt forget to giv me updates. thnx.ok |
scampy: u are welcome. btw wen wil u be travlin to ijb?will b in ijb on Tuesday |
scampy: Nothn go hapn abt ur SOR buh dnt laminate anytin again especially concernin NYSC.alriit tanks |
folariiin: No don't laminate any of ur documents.it is frowned upon. U just need to look after it carefully.wetin go appen to does dat ave laminated dere statement of result cos ave laminated mine since march, wen i knew i wasn't goin wit d first batch.pls i nid a reply |
Gud morin ouse, 17days to gooooooooooo |
scampy: Congrats ooooooo.ave u seen urs |
scampy: Frm Tasued, call up numbers is out and pasted.ave u seen ur name |
coolestboy: Ao far, is name there?yea 20131859** |
Mobilizatn list out in tasued |
coolestboy: Ur face looks familiar and anonymous at dsame time,but i discovered u snapped d pics inside auditorium on our last paper wit d logout shirt.ok, u dnt ave ur pic here so i cnt figure u out |
coolestboy: cant bliv dt, kenny watz ur nickname?me no get nickname, na kenny dem dey call me for skool |
coolestboy: cant bliv dt, kenny watz ur nickname?me no get nickname for skool, na kenny dem dey call me for class |
scampy: Gudmornin house, hw was ur nyt @all? I pray dat all our expectations nd prayers 2day shall be met and answered IJN. Amen.amen. gud morin ouse @scampy i might knw him |
scampy: Yeah, was 2012 set.... Bus Admin. Wot abt u?am also 2012 se (accounting) |
doushyie: sayhi2bammy i see udoushyie i see u too |
scampy: Yeah, he was also a student of tasued but he is already in service at Rivers State.was he 2012 set?nd wat dept |
coolestboy: which kenny b diz? Na majolagbe or who?i knw b majolagbe o,are u also a student of tasued ? |
scampy: Gudmornin @Kenny i sight u ooo, wen wil u be goin to IJB?will b goin on thur |
Charles Shaw: Na so dear,yea gud to go |
Charles Shaw: Amen!!!amen |
Make 23rd come joor, cant wait |
Charles Shaw: U r Good 2 Go!yea gud 2 go |
Charles Shaw: Kenny vikky how u dey?no news yet, stil waitin for d call up num... 14 more days to goooooooo |
CrazyMan: I believe the earlier they get to identity with each other the better it would be for them...let's just allow it run.@crazyman u dey here to |
