₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,051 members, 8,515,255 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 01:40 PM

Toggle theme

KeriBaby's Posts

Nairaland Forum › KeriBaby's Profile › KeriBaby's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 106 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:14pm On Oct 13, 2015
There are people like that in every public University I wonder why dey would not let dem jst go
Walspring:
That reminds me of a guy called Femi struggle in FUTA, I learnt that the guy spent over 10 yeas before graduating
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:13pm On Oct 13, 2015
Itoski wetin i love about uniport pass ehn na just the fact say many bad things dey happen codedly no noise
U go feel say nothing dey happen for the school

And those hostels for Aluu na die
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:09pm On Oct 13, 2015
grin

Keep watching u hear

We went to school and saw all there is to see

Nothing is new to me gan
No kind of person I no meet

hilsocial:
mobi18 and keribaby don finish me with laughter, mobi18 u said u met sbd studying pol dia for 8 yrs and leave am dia hahaha . keribaby cm say make dem gv am msc join hahaha FUTO still get dos whey dem suppose gv phd and prof self .
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:00pm On Oct 13, 2015
Amen dear
Walspring:
Yes it's call up letter that must come up on our dash board and it must indicate our first preferred choice as well
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:58pm On Oct 13, 2015
Lol its a sign of respect grin
wailing:
why calling my full name in public? angry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:57pm On Oct 13, 2015
Yea but nothing else should come up on mine except call up letter grin
Walspring:
Okay..

Anything can come up in our dash board because they need to start uploading on the site..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:54pm On Oct 13, 2015
grin
Abi na
Walspring:
That should be jazz so that the guy can score.. grin grin cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:52pm On Oct 13, 2015
Exactly my sister

It is good to apply wisdom o
Know when is enough.. Ya dig?

mobi18:
d truth is its so difficult to attend such schools nd nt get lost... truly,na God;s grace call me back oo,i know where i don reach even wid dis my innocent face grin grin grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:51pm On Oct 13, 2015
grin
Lol
IsiAbuncha:
Somebody is playing with fire, cheesy
Hmmmm, ok oh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:50pm On Oct 13, 2015
She wanted to quote wailing

Wailing wailer asked us to check our dashboard
Walspring:
I don't grab your post
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:49pm On Oct 13, 2015
Lol yea
sod09:
is dat a string or wat grin grin...
Is shd be Photoshop
Becos I dnt believe in coincidence angry angry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:47pm On Oct 13, 2015
grin
Lol junkies wey dey uniport dey uncountable o
No jokes both male and female nothing dem no dey take

Some of them look sick because of alcohol and drugs

U no fit set party as a student for Up for open lounge or place

Because of highness na hotel suites we dey run party

Hehehehe I miss school o
But dat one no be like abeg

mobi18:
lol,all dose coda shii na old something,na crack we dey do,,i dnt fink any uni has ever produced d numba of junkies we have produced,ask nybody.. plus u dey hear of coda lords bah,,,na dere dem dey plenty... even ref,roach,tram sef,we get wholesale shop for am..even we get 2 abortion centres wey dey known to evrybody
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:42pm On Oct 13, 2015
Amen boo
Sammie2310:
I pray dey post u to lag boo....

maybe u nd I wil leave ph togeda..

Cuz I know I wil be posted to lag too...

#smiles#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:40pm On Oct 13, 2015
See this chick
Whr u feel say militants dey camp before no be for Aluu?
Militants wey spoil male students finish
Rape girls wella
One been dey live for my Lodge the day Sars come pick d nigga ehn all of us cry
Very fun loving boy
E dey give us groove steady


mobi18:
yimu,u cn only say that because u av nt lived okada life..lol,shey una dey mix wif millitants for school? i min dose millitants govt gave amnesty,dey were sent to my school for education..kai,i love dose people
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:36pm On Oct 13, 2015
I no fit live with five boys for hostel but people dey do am...Nelson Mandela hostel and d girls hostel at d back been running things since day1

Weed joint dey everywhere o
No play
Infact if u no get mind no go emmatex to chill for uniport
And yeah Some lecturers dey follow go chill there, CSO and sheriff's
Abi na do coda wey girls dey put for coke bottle dey sip for class as lecture dey go on? Choi

My cosmate wey dem expel follow us write all our exams



But ur school try sha based on say na private uni

But nothing wey no dey my school

Runs girls o
Cultists

And more importantly brilliant people

mobi18:
lol,ok mk i ask.. u as a babe fit live wid boi for boys hostel as per roomate oo,no be outside school ooo... una get weed joint for una school wey be say dts d legalised weed joint,dt even u nd ur lecturers will meet dere? una get ndlea office inside school? dem fit expel u today,u come bck tomao? una get club and hotel inside school?nt outside oo, grin grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:30pm On Oct 13, 2015
grin
E concern u? Lol

Lagos it is
IsiAbuncha:
Today akwa-ibom tomorrow Lagos, nne pick one and hold ur peace biko.
Make I no see u for lagos sha, undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:28pm On Oct 13, 2015
grin grin

Thank you sister girl


Lagos seem more promising what was I thinking sef

mobi18:
im grinning from ear to ears right naw.. roll out the drums* we re celebrating*keri is coming to lagos*** dancing india style while singing fuji song
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:27pm On Oct 13, 2015
Hehehe
Wow
That's cool I think
kunlesufyan:
I think the man should be minister of agric ,when introducing himself he mentioned he is a farmer
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:26pm On Oct 13, 2015
grin
I like dem tho
goldenone:
His gayness is out of this world!!! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:25pm On Oct 13, 2015
Don't even go there o


Every Nigerian student know say na Uniport carry first
mobi18:
i attended okada oo,igbinedion university okada,edo state.. nd d place free pass any federal uni for dis nigeria.. i cn bet my life on dat,no uni n nigeria cn challenge d freedom nd way of life grin grin grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:24pm On Oct 13, 2015
grin

Words of encouragement cool

Lagos it is then
mobi18:
u'll get used to it trust me,it took me a while to adjust to okada life wen i got into d uni.. infact,one pidgin,i no sabi speak,even to hustle for things,i no sabi.. buh after spending 5 years dere,i cnt speak a sentence wiout putting pidgin plus i now like to hustle,infct i like backdoor nd shortcut things
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:18pm On Oct 13, 2015
cool
It's alright
elmisti:
Well, cnt blv m saying this buh Audu ogbeh have great ideas
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:17pm On Oct 13, 2015
I dey tell u

Aks bye bye now grin
Hehehe

But gidi lifestyle sha
Stress does not look good on me at all

mobi18:
cme jare... dt aks no go get dope chicks..na chicky chick dem dey get grin grin grin grin grin,,,
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:13pm On Oct 13, 2015
Lol E dey happen for Nigeria too

itoski:
but person no fit hide from camera o...kai c FCK up
...just imagine say na Nigerian and e pikin classmates see Di's stuff grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:12pm On Oct 13, 2015
grin
U see why I decided to stick to my movie



What's new
elmisti:
I don't know which is more painful, the youths bn allienated or this old men making a issue and rub it in my face.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:09pm On Oct 13, 2015
grin
Very dope
Real people I like grin

Infact I am coming to lagos
mobi18:
lol,this is dope.. this gat me excited.. u wanna cme to lag? i pray i c u dere... lol at the re-incarnation,,got me finking,...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:06pm On Oct 13, 2015
Lol
Wahala dey
itoski:
e clear say e mistakely wear e babe catapult pantislipsrsealed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:06pm On Oct 13, 2015
Ah na only him be gay for world?
Why is he wearing g-string na grin

goldenone:
Lolzzzzz if its real that guy is over gay!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:03pm On Oct 13, 2015
grin

Una get strength

Great point anyways

More argument more pages
So continue
mobi18:
lol,true sha,,buh ehn,as per d hospital mata,soo mny cases wey private ones no fit handle that dey refer to d general hospital.. i dnt know about oda states,buh general hospital ikeja is one of the best hospitals in lagos ere.. if u enter dier emergency unit alone and c wat dey handle,dts wen u'll understand dt dose private hosp aint got nuffing..will u ever c any1 wid kidney prob going to a private hosp ere in lagos? my cozin"s baby was born wif a liver prob,we took him to a private hosp nd we got referred to general hospital, a correctional surgery was done on him dere @ 8 weeks old,, his 6 mnths naw nd hale nd hearty..d only thing i cn recommend a private hospital for is simple uncomplicated delivery, kos of too much people in d delivery ward in ikeja... dough i use a catholic hosp atimes... kai,all dis long talk..phew
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:56pm On Oct 13, 2015
Is this photoshop or real!
Cc all Football lovers

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:26pm On Oct 13, 2015
Lol too much looting
elmisti:
I think Ex-governors will have trouble wit questions oooo....
NYSC › Re: All NYSC Camps Situation Report & Live Countdown by KeriBaby(f): 12:23pm On Oct 13, 2015
Very true
MrJah:
Are you sure that CrossRiver pays only 3k? Mehn, am in deep trouble if what you said here is the truth

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 106 pages)