NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:55am On Sep 24, 2015 |
Wey the sense u say u don get ademasta: Thank God u no dedicate am to keribaby; she is d monster behind all these jagbajantis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:26am On Sep 24, 2015 |
Lol character elmisti: Kikiki, if efcc and ndlea enta EL DOLa wen we ar partying, mehn, dey wnt av a choice buh join us in d groove.....na only DEA I no too like and my biznes partner from mexico |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:26am On Sep 24, 2015 |
Hahahaha u don get sense Lmao ademasta: Hmmm... Wetin i do you self? *hmmm, omo na to beg dis keribaby make she allow me rest o*... Erm..erm..keribaby u knw what, pls i am begging u, i knw i did wrong... Please help me beg harinholar... Biko, dakun joor |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:14am On Sep 24, 2015 |
A good friend wey dey call ur woman "baby"  ademasta: A friend in need is a frnd indeed... Wen Harinholar finally agree to forgive me, i don already mark d faces of people wey no go come our house again. Thnk u bro |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:12am On Sep 24, 2015 |
All this sweet baked up lies wee not work Only truth wee save u now o ademasta: I have promised to always tell u the truth...nothing but the truth. I demanded for the kiss and when she wanted to give it i checked the kiss and noticed it's not as sweet and romantic as urs, then i ordered elmisti to take it. *dnt tel him i told u; the guy is also a bad boy* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:11am On Sep 24, 2015 |
Now I know the kinda person u are If it happens once it is definitely gonna happen again Shegofams: Baby listen to him, remember the good times u spent together. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:08am On Sep 24, 2015 |
Did I mention what her usual is? U see? U are just looking for whom to blame I'm not the problem here I didn't flirt with Jglad, u did So man up and stop looking for people to put the blame on ademasta: Harinholar oya look at what keribaby said wen i was looking for you yesterday... Just imagine the foes u call friends! That was wht she said yesterday wen u were preparing me delicious food o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:59am On Sep 24, 2015 |
Your love wear better designer (glass) Harinholar: Na so so guyz cheat oooo...later dey will come with different excuses....Not diz time around.....Love is not blind.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:58am On Sep 24, 2015 |
Hehehehe u want make police and efcc come spoil my party, maybe na dat day ur cup fit full Meanwhile we are all gonna be sharing good news steady No time to dey frown face elmisti: Choi, see down grading....wait till ya birthday, na dia u go com celebrate, if u wan do wedding, na dier b d reception, anything @ all....except sad events, cuz none of us will experience such IJN..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:55am On Sep 24, 2015 |
Okay good U cannot go to a drug dealers crib and not take drugs nw....dats all he can offer However I must commend elmisti for standing by u in this very trying times Harinholar: .....u knw say I be guest now....tho I took weed 2 cool down my temper..bt all d same den do normal 4 me..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:50am On Sep 24, 2015 |
You are still not ready to tell the truth U know how some boys hate their gfs friends cuz dat oda friend sees right through their bullshit? That's what it is here I am tired of watching you treat Harinholar like she's not a lady worth loving truly ademasta: Hmmm... Baby ayam sorry, i knw wht it sounds like but i hav explained all that transpired btw me and Jglad, can u see she is not here again? She just came for a short term contract and she is gone... Keribaby u are seeing is the number one enemy of awa lorff... Remember wen u were cooking for me yesterday in d kitchen, i ws lukin for u then i asked her, she told me u have gone for bad thing as usual. She just wan spoil you for my face but i no gree. She had to repent wen i threatened to shoot her with my newly acquired r1ffle. Harinholar please |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:43am On Sep 24, 2015 |
I was wondering na This one u slept at El Dola suites Hope u are FINE Nothing good comes outta there o Harinholar: ......Morning keribaby....can u imagin diz?? Forgive him 4 where Wen I no chop weed... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:34am On Sep 24, 2015 |
Good morning everyone
And a very happy Salah to all my Muslim friends here |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:33am On Sep 24, 2015 |
My sister I have always told u But I'm glad you can see for yourself the kinda person u've been e-love Leave him Leave his house And find true love A man who is never gonna cheat on u right in front of your friends and tell u a cheap lie about how it's all a planned test *are we kids* The.decision is solely yours to make But if.ademasta could not man up and tell the truth I wonder why u will even consider forgiving him I will always be here to support u Chief Sammy is still very interested in you Harinholar: Hummmm....*e-crying* don't even knw where 2 start from...bet y jglad?? I don offend u b4 ni...even if ademasta Bleep up must u accept just like dat as if say u don dey wait 4 diz day 2 come.....abi na crime 2 add u 2 single ladies in the ouse.?.*mobi18 I really appreciate ur effort God wll not kuku suffer u...faithluv5 all diz happened u no fit rescue mi @all chaiii....Keribaby I tink dat ur opinion na en I go do last last...*e-crying* ademasta y me??...Elmisti hummmm am speechless bt I tink I go take d e- elders advise naw....dbeejay...hummm don't even knw where diz one dey naw....just 2 tell u am packing out of ademasta ouse 2nite ni ooooo..*thinking* where wll I go naw......Blessedgurl should be @home....chaii of a gud e-friend of mine...Ademasta see ur life.......see hw e-haterz just dey laugh *sammy2310*.....et al.....jglad I tink u are happy naw....* e-walking out of ademasta ouse* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:05pm On Sep 23, 2015 |
Lol true that mobi18: ah swear down babe, people dey anxious to enter camp,wen dey reach d camp,d anxiety will die down |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:59pm On Sep 23, 2015 |
Is that thing still on We sha rush that thing o mobi18: jes 2 weeks and 2 days to d end of online reg..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:58pm On Sep 23, 2015 |
Lol person no dey follow u play ni ademasta: Plz expanciate! *takes out my 6rounds assulted riffle* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:25pm On Sep 23, 2015 |
Lol be deceiving yourself Harinholar has gon out to do her usual ademasta: But make una wait o, Harinholar mi da? Keribaby u see her? Abi she go greet her frnd Blessedgurl for house ni? But she don do her hair now, i for say she dey with faithluv5.... Oh! I forgot she is in the kitchen preparing me kalamari and bujunuah(bujunwine)... That's my girl! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:59pm On Sep 23, 2015 |
Lmao Faithluv5: Dis thread is getn boring day by day *sigh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:53pm On Sep 23, 2015 |
Lol elmisti: Kikiki.....m nigga will be in ilrn now........I doubt if both of them will pray side by side 2mrw..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:39pm On Sep 23, 2015 |
Elmisti! See your role model
|
NYSC › Re: All NYSC Camps Situation Report & Live Countdown by KeriBaby(f): 7:58pm On Sep 23, 2015 |
Thank you jare Nice one  Danator: I guess this testimony will allay the fear of all would-be Akwa-ibom PCMs. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:56pm On Sep 23, 2015 |
Lol no thank you Gazaliah: lolzzzz....Make lolz
Make I give you link to sneh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:52pm On Sep 23, 2015 |
 elmisti: Shey make I drop m as he talk am, go better make u go listen y slf. Go beta oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:51pm On Sep 23, 2015 |
Hahaha Choi Nice one Yahoo yahoo boy Gazaliah: Convert October to numbers and put + as prefix |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:47pm On Sep 23, 2015 |
Hehehe Help a sista out abeg elmisti: 313515......He drop hi number 4 one trck like dat....go download dat hin album |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:40pm On Sep 23, 2015 |
 Someone should gimme Drake's phone number pls
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:35pm On Sep 23, 2015 |
Thank you dear Akwa-Ibom my Akwa-Ibom Danator: I guess this testimony will allay the fear of all would-be Akwa-ibom PCMs. Cc: keriBaby |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:55pm On Sep 23, 2015 |
A big thank you to all those who nominated  Bless y'all Meanwhile make person summarize all that I missed abeg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:54pm On Sep 23, 2015 |
Oga nla Greetings to u blym: Evening madam. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:49pm On Sep 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:39pm On Sep 23, 2015 |
Good evening my people!
Missed y'all
How go dey go |