Kingblingz's Posts
Nairaland Forum › Kingblingz's Profile › Kingblingz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 24 pages)
Op! Ur mumuness wear suite ahswr! Wetin u want make seun do? |
Na only God knw d music wey u wan perform! KOLOMENTAL? Who dey craze 4 d arena Buhariiii? |
Sometimes I wonder if God truely created some ppl in his own image n likeness,if not d Crayfish dat commented above me wuldnt make such statement! @OP ur case might be cool cox I knw of a guy who always walk abt with face towel coz d pimples on his face is nthng 2 write home abt every seconds,every minute every hour he is busy cleaning his face buh thnkGod 2day its now a history..... I will advise u 2 just stop using anything on d face when it time comes it will disappear |
Perfect Couple! PRAY: God pls help me neva 2 date my wife nd marry my Girlfrnd AMEN |
Life begins at 40,besides am just 39 I can still get married.... |
Baba if u no nd u no that u don't want 2 be receiving showers of SLAPs.... Better go nd REPLAY dat rubbish nd do d proposing |
At this point that Stabiliser wey dey power the PLASMA TV wey ur village witches take dey watch u n ur family needs 2 be destroyed bcoz dis aint ordinary..... Take hrt Bro Oluwa is involved he's busy attending 2 my problems mayb he's next stop wuld be urs! |
What's sexy about the Leg? Leg wey be lyk YAM |
Just gimme Meek nd Jay Z's shoes that will be all 4 nw |
Oluwa Wizzy! God bless ur hustles.... |
rawpadgin:Oga na die u dey o! U dey gym nd ur hand still be like toothpick? |
Well Said OP! |
Some families shaaa! |
OP Point of correction Olamide,Sark nd Phyno are indigenous rappers,if u are talking abt real Rappers then u give it to 1. VECTOR THA VIPER 2. MI 3. ICE PRINCE 4. AKA 5. JARGO |
Mprex:Why u dey laugh nw? Abi no be so... |
Ur boyfrnd talks while sleeping? Ur boyfrnd must be a Messenger of d gods... |
Make I no talk! No be my mouth dem go hear say ALABA market catch fire... |
@OP, Lemme give u 30K! @TumaBaba please help me confirm the network it is locked too! NB: Am in ABJ.... |
LMAO! My belle wan burst! The guy indeed looks lyk a Whatsapp Smiley |
Skales feed up that Guy b4 he SHAKE BODY n die.... Nd pls that Gun looks heavy 4 him 2 carry... |
Pastor be like usher in deeper life! My frnd wat are u waiting for? Buhari don win start trekking 2 mars... |
Pls I beg you with GOD add me sharply 08069540127 |
Zedric:Guy how much did u win nd with how much did u play it pls?? |
If that's d property am seeing in d second Pix u are talking abt then OP u must be HIGH coz even if KWAM decides 2 sacrifice all he's family members he won't still be able 2 buy those buildings.... |
OGA! So u mean say I won't complete diz story abii? God pass u! As for the that iD!OT hmmm the Dangote trailer wey go kill u,still dey road dey come with 2million bags of cement.... |
For any reason in this world I will never click on that thread! BTW why did u keep ur pant careless?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 24 pages)

