Foreign Affairs › Re: Nigerians In South Africa Protest The Murder Of Chika Ibe (Video) by Kingluqman(m): 7:29am On Jul 28 |
ogelekpomgam: This is really bad. All these people on this forum,instead of you to condemn the killing,you are stupidly asking what is he still doing in south africa. Tibalism no go kill una..  Because say na Igbo man..  Tufiakwa!!!  Okay, we condemn the killing!!! What has changed? What has happened? You go see truth, you go dey talk another thing. Nor be who dey alive go fit do many many things for life, now wey dey don kpai am, wetin e go fit do? Must you dey for country wey you know sey dem fit kpaii you anytime |
Crime › Re: Two Ritualist K!lled 70 Girls For Rituals In Osun State. by Kingluqman(m): 7:37am On Jul 27 |
Over 70 girls killed already tori Olohun  Imagine them saying "Girls of nowadays are very easy to lure with fancy and material things", where is the lie? |
Education › Re: “garri Is A Family” — Primary 3 Pupil's Debate Performance Gets Nigerians Talkin by Kingluqman(m): 9:54pm On Jul 26 |
Tinubu!!! No more debate about Doctor is better than Teacher again, Na Garri and Rice  My vote is for Garri anyways  |
Celebrities › Re: I’m The Only One Responsible For My Daughter - Sophia Momodu Claims by Kingluqman(m): 8:39am On Jul 26*. Modified: 8:56am On Jul 27 |
If you like, spend all your dime on her, Na person wey get the pikin still get am  |
Romance › Re: Foul Smell May Be The Cause Of Some Sexless Marriage by Kingluqman(m): 8:37am On Jul 26 |
doctore212: One man food is another man poison .
Such smells turn me on, especially if the babe never baff for early morning and u come collect doggy ontop.
It makes sence die Be like Na Mortuary you dey work oo  |
Celebrities › Re: Peller Turns Down Dstv, Says He And Jarvis Will Stream Their Wedding by Kingluqman(m): 9:13pm On Jul 24 |
He is so wise Omo Ọlọmọ  Dstv trying to milk from their wedding  O Jara ẹ |
Celebrities › Re: Peller Shows Off 12 Cows He Received For His Wedding by Kingluqman(m): 11:27am On Jul 24 |
OgwuEgo: At least you go reduce small hunger for Lagos. Who told you the invited people are hungry  |
Romance › Re: Drunk Man Promised Lady ₦500k At The Club, But Gave Her ₦20k In The Morning by Kingluqman(m): 11:21am On Jul 24 |
Never trust a man when en preek don stand  |
Foreign Affairs › Re: Concerns As Burkina Faso’s Traoré Pushes For ‘moderate’ Islam by Kingluqman(m): 11:14am On Jul 24 |
We need this in Nigeria also but not just Islam but every other religions |
Education › Re: Is First Class Degree Highly Celebrated By Whites? by Kingluqman(m): 11:00am On Jul 24 |
No they don't, they only care about how you can impact lives with it |
Politics › Re: Video Of Substandard Lameco Bridge Adeleke Commissioned 2 Weeks Ago by Kingluqman(m): 10:53am On Jul 24 |
I know the OP is APC sponsored but this is bad!!
The governor should do the needful and call the attention of the construction company to this, so as not to endanger the lives of Osun people. |
Celebrities › Re: Kora Obidi Looks Sexy As She Storms Seun Kuti’s Mansion by Kingluqman(m): 10:49am On Jul 24 |
See Seun eyes  Were ti mugbo yo 😂 |
Politics › Re: Governor Adeleke's Daughter Omolola Graduates From Adeleke University (photos) by Kingluqman(m): 10:09am On Jul 24 |
AbelAbdul: Make him do am for public University na So, if you get a university now, you go still suffer your pikin make e go study for another University and people no go ask you wetin do your own?  |
Politics › Re: Insecurity Will Soon Be History In Nigeria – Akpabio by Kingluqman(m): 9:18am On Jul 23 |
Greencloud: This man's brain needs lubrication Original synthetic one oo  |
Business › Re: Dangote Refinery Resumes Petrol Loading In Naira At N1,215 Per Litre by Kingluqman(m): 9:15am On Jul 23 |
|
Politics › Re: How Much Is Fuel Price In Your Area? by Kingluqman(m): 8:48pm On Jul 21 |
Na N750 for here at Aso Villa Mobil Filling Station  |
Sports › Re: Mbappe First To Win Golden Boot Twice As Rodri Named Best Player by Kingluqman(m): 11:03am On Jul 20 |
brain54: :::
Spoilers.
I see people like him as spoilers. Not as good as Messi yet won't allow him achieve what he deserves.
::: Una goat wan chop grass yesterday 😂😂 |
Politics › Re: Osun2026: Drone Shots Of Ambo Governorship Campaign In Ile-ife(pics) by Kingluqman(m): 10:43pm On Jul 16 |
press9jatv: Adeleke's defeat is imminent. He's a goner Just make sure to make good use of the money they are paying you now oo, because after the election, no shishi for you again oo.  Imole ✌🏼 |
TV/Movies › Re: BBNaija Announces Date For 2026 Edition, ₦160 Million Grand Prize by Kingluqman(m): 3:25pm On Jul 16 |
thatigboman: speak for yourself, sir. we have. Congratulations 🎉 |
Crime › Re: Video of Content Creator ‘odogwu Of Asaba’ begging family of victim by Kingluqman(m): 9:28am On Jul 16 |
Benwallt: Billionaires r̃æpēēṣt That's an insult to "Billion"  Who be billionaire? |
TV/Movies › Re: BBNaija Announces Date For 2026 Edition, ₦160 Million Grand Prize by Kingluqman(m): 9:16am On Jul 16 |
People no really get time for this shiii again |
Health › Re: Doctor Claims A Woman's Body-Count Affects Child's Skin Colour During Birth by Kingluqman(m): 10:10pm On Jul 15 |
Tell us the color of a baby with Mom of low body counts  |
Romance › Re: Men Can Lie, They Only Have Standard Online Says A Lady With Big Belly by Kingluqman(m): 10:09pm On Jul 15 |
Why lifting the big belly Na.. why dem no enter from backyard  |
Crime › Re: NURTW Secretary, Toba Ajiboye, Assassinated In Lagos (Photo) by Kingluqman(m): 5:58pm On Jul 14 |
Sonofgod1990: Old News. I know the people behind his killing VDM no go for save you  |
Education › Re: A Secondary School Gave Students Weird Hairstyles (Photos) by Kingluqman(m): 11:41am On Jul 14 |
Be like dey want make dem support England for World Cup  |
Politics › Re: Accord Stakeholders Give Gov. Adeleke 7-Day Ultimatum To Support Gbenga Hashim by Kingluqman(m): 12:25am On Jul 14 |
You wan put Adeleke for tight setting but Na small issue for him Na Everybody know sey e don already declare en support for Asiwaju reelection, even tho he declare publicly for Hashim Abi wetin you call am, if dey don re elect am, e go still support Tinubu. If it come to worst, e go later defect go APC. We all know sey e be wan go APC, but Na Oyetola and co no gree for am  |
Celebrities › Re: Jérémy Doku Is Reportedly In The Court Of Divorce From His Wife. by Kingluqman(m): 12:19am On Jul 14 |
|
Celebrities › Re: Jérémy Doku Is Reportedly In The Court Of Divorce From His Wife. by Kingluqman(m): 9:37pm On Jul 13 |
And this guy cut my ticket when e born oo E run comot leave en team for World Cup when dem wan play Iran oo So, no be you get the pikin  |
|
Romance › Re: Women Going A Year Without Sex. How Is Life? by Kingluqman(m): 11:58pm On Jul 12 |
There is a reason why all engines uses OIL for servicing. It performs several essential functions that keep the engine running smoothly and extend its lifespan. It even serves as protection against corrosion During a service, the old oil is drained and replaced because, over time, it becomes contaminated, loses its lubricating properties, and is less effective at protecting the engine. Service your engine today  |
Education › Re: Mmesoma Is Now Eligible To Write JAMB Again by Kingluqman(m): 10:37pm On Jul 12 |
This is good news for her
I hope she has turn to a new leaf now?
I pray make life no surprise am.. cos she fit dey write jamb now make she no pass again |
Sports › Re: World Cup: FIFA Top Rated Teams Dominate Semi - Final Features by Kingluqman(m): 9:49pm On Jul 12 |
ChristianMuslim: Go carry an give dem now.. Dey play Lol, e dey pain you abi  Just supporting France because General Mbappe and good football they play |