NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:46pm On Jun 26, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:45pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: So na babes teach u all dis nonsense wey u dey do everytime #smh when Pinkiepetitee de my ryt hand, mzjaney de my left, and sleekyonyx de my front u think say I no go sabi ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:43pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: I tink u ar somehow close to d military both men and women if not u for hear am for camp.. Bt anything military give spmone to do is a punishment, so squatting down na big punishment  for u it is but for men like us it isn't |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:42pm On Jun 26, 2015 |
doublezero7: Yes oo! Come and experience the end of KingPhillip, 
#A15Party
#July4
#TurnUp abi na me de come collect the kingship from u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:42pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: I didn't! frog jump ke, d highest was squat, and dat one was after plenty mama squat there. Mamalawo u wan buy job, d thing vex me one dat I just para 4 d soldier say which job I'm sabi sell sef, lol kia, prolly if it was other camp I might nt ve gotten away with it, buh in paiko camp, I did get away wit it  correct |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:40pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: She already replied my mail, so go drink poison if e dey pain u  e no concern me If u like give am belle oho e no go add $100 for my nysc account |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:40pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: U go do frog jump tire ni yen ooo  u think say everybody de like u ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:39pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Alaye come, wetin be ur wahala sef na u b my wahala nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:38pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: He was our camp commandant, cute and swagalicious yea lol d man tire 4 me na, I use trouble finish those soldiers esp kazeem n u de happy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:38pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: Don't worry will get it soon u de even anticipate am self |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:37pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Must u knw everything dat is happening on NL Smh yes o When I de troll nl where u de  When I was carving a high niche for myself wetin u bin de do then |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:36pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: It was 4 me, I rebelled a little was taken 2 guard room, wey I no enta I stubborn sha I.I peters nicknamed me politician lol
Estellar my Fellow uniben graduate come and gist dem ur own story of paiko so my boo has a strong to tell |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:36pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Guy wetin be ur problem sef, werin u wan take d name of d place do Shey d name of d place go add $100 to ur nysc bank account ni  I wan come visit u ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:33pm On Jun 26, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:33pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Wayray guy I sha dey enjoy my PPA cus na less work I dey do  throughout today I never do anything for office just to receive ac throughout Hw about that |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:32pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Lols.. Abeg no tell me dat one joor U must attend d party since u already in lagos, moreover is paiko camp lively?  u no attend paiko camp  Y u de ask again or u don exhaust chat |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:31pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Me ke, wen I no be amebo like u Na u be d first pesin wey be guy wey dey do amebo like women.. Aproko guy when I get enough babes u think say I no go learn aproko ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:30pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: Ok nt gotten d mail tho just d notification on NL n yahoo mail is not happy with the mail sent Richybanky kpele |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:29pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Done.. Now u can unfollow smh4u e de reach this levels |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:29pm On Jun 26, 2015 |
dexcira: tnx dear. hv u resumed work? today marks my 10th day at work o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:28pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: Yes ve done my own party in camp  if I hear say i no see u for the one wey I go attend first |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:27pm On Jun 26, 2015 |
megawax8: My brother, na the thick forest for ebonyi state wey dem carry me go o
How you dey now? I de fyn o
Kpele for ur ppa boss na just 10 months remain |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:25pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: Ok sir sorry sir no vex sir
And esss be fast about dat tell am o
What is that so important that he can't post it here |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:23pm On Jun 26, 2015 |
erisegun: bros! No vex wetin u de think take post that thing |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:22pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Hmmm, make sure u Enjoy ur two, three, four weeks break well well oo  the same way u enjoyed urs ba |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:21pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Y don't u give me a min or 2 mins to send a PM before unfollowing, right now I can't send u a PM cus u already unfollowing me  hahaha na so sparkleRed badt reach |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:20pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: Waitin 4 ur PM hmmmmm hope no b toasting letter him send u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:19pm On Jun 26, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:18pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Secondary school outskirt Bida town.. Wat abt u call the name of the place Abi d motor wey carry u go d place na outskirts u tell am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:18pm On Jun 26, 2015 |
richybanky: Yeah, I don't use to open dere comments, sometimes I have more dan 100 comments of d pple am following hmmmmm bunch of lazy individuals |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:15pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: Hmm Richy where is ur PPA them no fit post am go better place nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:14pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed: Problem wit following is dat i will be notified of all ur comments just send a PM Good dear no follow am jor |