NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:11pm On Apr 27, 2015 |
alex81: som of us don kno wich stream we dey already...
*#Team stream II*
I jst dey look all of una... In 3D
*hmmmm sweet ice cream* since ur own don sure pass me the ice cream make I use am take cool my mind |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:09pm On Apr 27, 2015 |
cooljude: na just observation na.but da reply na brutalilty. tor na so we c am o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:09pm On Apr 27, 2015 |
reyin: Excerpt from nysc twitter handle....no need being agitated or frustated. PCMs will print CUL today
fyi and further patience yawns Tell them say make them wait small so that them go gimme my perfect birthday gift tomorrow my letter stating akwa ibom as my place of service |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:07pm On Apr 27, 2015 |
dynamicbuzz: I'm not fine o, this nysc delay is making me lose apppetite Abeg pass me the food make I use am get strength de wait |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:06pm On Apr 27, 2015 |
alex81: lol the population even pass some Africa countries entire population self |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:05pm On Apr 27, 2015 |
spartoo: some days are like dat na true sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:05pm On Apr 27, 2015 |
sparkleRed: Am here see ok, I cn see u Abeg if u de whatsapp holla me with d digits for my signature make we discuss that our Saturday parole |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:04pm On Apr 27, 2015 |
mallprof: I have prepared oooo, and I cant see the posting yet... wat am I going to do now.......... reverse and offload |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:03pm On Apr 27, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:02pm On Apr 27, 2015 |
cooljude: i notice sey u sabi throw jab wella. Dat reply na upper cut. y u de whine me like this nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:01pm On Apr 27, 2015 |
spartoo: I neva c am oo.. y u say u never still print lik say u don c am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:01pm On Apr 27, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:00pm On Apr 27, 2015 |
alex81: Mehn c hw d house full!!!
Choi!! C d observers list!!!
NYSC deris God ooo them don reduce self |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:59am On Apr 27, 2015 |
Owliver:
*patrolling** 1900 in view where u commot from again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:59am On Apr 27, 2015 |
Gracyel: Really?
Well then, I better make stream 1 o wetin make u talk so |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:58am On Apr 27, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:57am On Apr 27, 2015 |
Frankenstein: Is this thread now exclusively for chatting? What does it look like For eating or for sleeping |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:56am On Apr 27, 2015 |
SparkleRed Please can we c in a jiffy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:55am On Apr 27, 2015 |
spartoo: baby we are trying to print it but it does not want to agree to print where them ship u go |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:54am On Apr 27, 2015 |
richybanky: Den I no go get any choice dan to go meet Estellar, tank God say she be Ibo gal  sorry for u eh this one no b only brick wall u go meet na ironed wall |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:52am On Apr 27, 2015 |
January27: Good morning people, has anyone printed call up letter successfully? Have u seen urs?! Hw will I print what I've not seen |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:51am On Apr 27, 2015 |
richybanky: Dat one no be greeting joor, wetin u go gain if she give me red card u go b d first person wey I influence him red card nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:51am On Apr 27, 2015 |
Enoquin: Say what? r u a prospective too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:46am On Apr 27, 2015 |
richybanky: Bad market.. Y u dey do all dis tins to ur padi nau  make I no greet my padi boo again ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:45am On Apr 27, 2015 |
vocalprince: *draws his ear* if U tell me sorry again ehh!! I go yus woze U! #Oyatellmesorryosiso!! I no tell u sorry nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:42am On Apr 27, 2015 |
Emmenyk: me wey old pass Uncle Methuselah here, just that I deactivated and changed my Moniker
Anyway I'm Alex Civil class 14, Mouau Ok boss A gigantic welcome to u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:40am On Apr 27, 2015 |
leemah4u: kiss fire, no be u dey push him, by d time u push him enta lagoon, him eye go clear I want make him use the lagoon take wash face nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:40am On Apr 27, 2015 |
leemah4u: pls warn him vewi well after u don kiss finish Smh for u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:39am On Apr 27, 2015 |
richybanky: Bro me too dey respect u, go look for anoda boo cus na Muslim babe I wan marry  dexcira gudam Hw was ur nyt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:38am On Apr 27, 2015 |
leemah4u:
now u knw d kain person wey king Philip be, na him type una go form formation for exam hall by dtime wey ugo seeam u go begin cry as if u know me na wetin I de do o BTW me no de plan formation sha But wait o U b wan kiss am before bi |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:35am On Apr 27, 2015 |
Ahmed4002: Sh**t
I dey that side now for wco regional training center. I been wan hook up before I leave. No lele no p boss E go beta jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:34am On Apr 27, 2015 |
richybanky: I no sabi Philip prob sef any small tin he go dey mention my boo, wetin he go gain if dexcy give me red card  u go de booless nw That'll make my birthday tomorrow |