NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:05pm On Apr 24, 2015 |
richybanky: U wlc dear how was ur nite must u wink ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:05pm On Apr 24, 2015 |
richybanky: Abeg, make e cold well well na my best drink be dat hmmmmm |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:04pm On Apr 24, 2015 |
tolustx: Ehn na. U nur know? U see wetin I mean... mtchewww if u de spiritual eh mak this page reach 5000 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:03pm On Apr 24, 2015 |
misspetit: 28th of April pix of ur birth certificate or u just copy my own dob |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:02pm On Apr 24, 2015 |
Emmydny: me don brace up.. anyhow e b sha e sure for u o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:01pm On Apr 24, 2015 |
alex81: hmmm, ur mata dey court court de do wetin ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:01pm On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:00pm On Apr 24, 2015 |
tolustx: Na only spiritual people go understand spiritual matters. Hmmmm...I feel d spirit all over me...hmmmm Smh u na spiritual |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:59pm On Apr 24, 2015 |
Emmydny: but sha I missed d 1700 no wahala not to d next..... 1800 ehya no p boss Wishing u de best in next |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:58pm On Apr 24, 2015 |
richybanky: Y be say u dey always support anywer den wan scatter somebody relationship U be agent of darkness ni  no o my post never near darkness o Na agent of scatterness I b |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:56pm On Apr 24, 2015 |
misspetit: Thanks dear uwc dear U know u deserve it |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:55pm On Apr 24, 2015 |
misspetit: My love I slept well jare Nd u? misspetit is this u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:51pm On Apr 24, 2015 |
dassypearl: Good morning everyone,hope u guys slept well?? yea I did Hope u did too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:51pm On Apr 24, 2015 |
alex81: *clears throat*
if esteller catch yu.......  is that a name of a person animal place or things Shey u forget say she called me ha boo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:49pm On Apr 24, 2015 |
vocalprince: Lol!! See dis guy O!! I think say U don go!! she don 4get U kpakam! #Runawaysoldier! me go for where I still de gidigba |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:47pm On Apr 24, 2015 |
vocalprince: *pulls his ear and gives him a knock* U see wetin U cus?? #Everybodysayinggudbye!! me just shift base nw but the same estate but them don't know for them o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:45pm On Apr 24, 2015 |
dassypearl: thanks dear u r welcome beautiful U know u deserve it |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:44pm On Apr 24, 2015 |
tolustx: na u na. As u jes call my name, na so I check time see say clock don knack 16:99. Naso I sharply get up, carry shirt, trouser, singlet, slippers and d oda one. next time na ac I go on so that u go change position for sleeping levels instead of waking up |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:43pm On Apr 24, 2015 |
stevedestiny: Goodmorning guys! kingphilip itz bn a while... why has some people's dashboard been modified and some not i'm very concerned about this.. some people's dashboard modified n others not Please Hw do u mean Because my dashboard has been same since I registered |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:42pm On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:40pm On Apr 24, 2015 |
leemah4u:
our philips is back ouch baby mi I missed u leemah4u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:39am On Apr 24, 2015 |
tolustx: Wee yhu kip kwayet dia? no Mind am jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:39am On Apr 24, 2015 |
Owliver: Meanwhile, on page 1800. Nobody should dream of the front sit. Its mine  no dare me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:38am On Apr 24, 2015 |
tolustx: lol. Na d spirit dey lead, guide, and direct me. Ah nur fit miss road. Na God win. iffa hear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:37am On Apr 24, 2015 |
Goldpeas: wait o ...this 1700 reach me so ? make i check with with phone cos my PC dey play tricks on me... use ifa o even fone too de misbehave |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:36am On Apr 24, 2015 |
Owliver: lolz* nothing you go do wey go pull her off. Trust me iffa hear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:35am On Apr 24, 2015 |
richybanky: Y u no allow me to modify my post before u start to dey quote me  na so I c am o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:35am On Apr 24, 2015 |
Owliver: na me dey hack una Owliver bin deceiving himself |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:34am On Apr 24, 2015 |
vocalprince: Good morning Madam. hw ws ur night? she no sleep |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:33am On Apr 24, 2015 |
richybanky: No worry next time I go spam her mention  please do o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:32am On Apr 24, 2015 |
tolustx: Na since I don dey contest for page 500 I don dey c dat thing. The message can vex me. Anyway sha, I get 4 plots for #1700. 3 dey for sale. I no know wetin de cause am o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:32am On Apr 24, 2015 |
cooljude: na dey try o. See as d page dey fly y u talk so |