NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:12pm On Apr 13, 2015 |
ernesterioo: Bozz Chairman , you too dey tackle me ooo , am I d only nairalander ere, yoo always responding to Ma matter, I sabi fight ooooo, just pray no be same camp dem go post us go ##WINKZ go complete d dream make u tell us d outcome of d meeting |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:07pm On Apr 13, 2015 |
OgidiOlu3:
. I sabi sing sha. I sang to a baby once and she started crying. I knew at that moment that I could move anybody to tears  hahaha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:04pm On Apr 13, 2015 |
Gracyel: Very well; thanks. Trust your day is making a lot of sense too..My regards to madam Estellar o  she'll surely hear dear How ur evening de b |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:03pm On Apr 13, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:00pm On Apr 13, 2015 |
doublezero7: The babe is deaf and dumb!  eh Pray for her to hear n talk nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:59pm On Apr 13, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:57pm On Apr 13, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:55pm On Apr 13, 2015 |
richybanky: Lols.. Any course wey no involve doing something like calculation dey always give me prob  go n do well in them |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:12pm On Apr 13, 2015 |
Luchiana1: awwh i miss am nowahala next time always de nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:09pm On Apr 13, 2015 |
lagmostkuit: U be home breaker  says who Pishure or adonbilivit |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:43pm On Apr 13, 2015 |
tunbebes: Lol. This one is stamped and sealed. hope u go invite me come chop rice |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:42pm On Apr 13, 2015 |
doublezero7: Lol...I see the babe! She get bad mind for me!  say hi to ha for me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:41pm On Apr 13, 2015 |
ernesterioo: At the just concluded meeting held with GMB and the DG of NYSC with other Senators and and a representative from the finance ministry at Abuja. However concluded all plans to start paying the already aproved #39,800 allawance to serving corps member starting from Batch A. However....... Then i woke up go sleep back jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:38pm On Apr 13, 2015 |
Salihumainasara: Tnx boss how ur e boo hope u don catch 1 too she's good o U no go like get one |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:23pm On Apr 13, 2015 |
Gracyel: Am fine jare...Good morning hw today de go nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:18pm On Apr 13, 2015 |
richybanky: Dere is no way u can fail d screening even if u used fake o'level result, na final year OAU go send d pesin comot for skul OAU na mad skul I for say o My school de screen everything before u go put money for bank |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:16pm On Apr 13, 2015 |
richybanky: Lols, I go soon start dat one now.. I want finish dis
#OperationShareUrTestimonyOfWatYouPassedTruInSkul
First Abeg complete am I de gbadun am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:15pm On Apr 13, 2015 |
richybanky: Na bottle nau baby, just in case some peeps want to pass dere boundary  Baby  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:13pm On Apr 13, 2015 |
richybanky: Biology for physical sciences
I hate dis course so tey I don't knw how I can describe it, first I hate anything like cramming cus my brain fit burst wen I dey crime secondly any reading dat doesn't involve me pressing my calculator only boring to me.. Dis course was grp into 4 aspects biochemistry, microbiology, botany & zoology D lecturer frm biochemistry aspect Dr Okonji, make d guy never die well I tink d guy finished his first degree in Unical, dis guy na mad man and like ladies more dan anything, d guy frustrated everyone of us dat took d course by giving us yeye assignment dat we can solve within 3 hrs and be telling us to submit 1hr after his class, like I said earlier may dis Okonji guy never die well I tink DamiEsan will also knw d guy 
D lecturer frm microbiology aspect na clown, telling us we going to do test and is not going to inform anybody wen d test would be written, dat anyway he doesn't wear his tie means we going to write our test, I was like who talk say make I comot Lasu wey be say na enjoyment I dey always dey cus OAU don frustrate me like anything, majority of us always pray dat God should keep allowing dis guy to use his tie ooo na so I dey waka come class see peeps dey rush in to class and d class small (BOOB) beep frm d Window na hin I see say bastard no wear tie, me too jump enter d class rough myself for one place sit down and tear a sheet if paper, d test was something else bt is better writing down ur name and matric number maybe dat one go attract some marks, after some classes again dis mad man came to class one day wit his tie on him, wrote d topic he wants to teach us on dat day on d board and before explaining, he turned to class and remove his tie Chai na so I curse dis man say hin pikin too go suffer nothing to say abt d zoology and botany aspect just na names wey I never hear before I dey see  D exam of dis course na something else, dat microbiology aspect was full of date like which date dis wayray scientist discovered jack Daniel, MacDowell etc Like which year Estellar would finally accept my proposal like which year kingphilip would finally give up on Estellar and use spaghetti rope to hang himself etc Dere was a part 4 guy at my back, d guy don write all d dates on his palm na so mad lecturer talk say make we show our palm, mehn d guy enter one chance ooo, told d lecturer he just wrote it on his palm wen he's trying remembering d date so so scientist discover so so micro organism 
To be continued.... Modified : sheyman4phy can say something abt dis course and wayray guy (Okonji) no wonder u no do well for d cause U de always eye girl for d man class I go tell ur papa for u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:14am On Apr 13, 2015 |
lagmostkuit: Megawax go break una head! 
Okay I get breakproof head |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:13am On Apr 13, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:12am On Apr 13, 2015 |
lagmostkuit: kingphillip? Iffahear..
Just be careful sha.. padi mi what I do wey u de blackmail me like dis |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:15am On Apr 13, 2015 |
Ahmed4002: I don't care leemah4u make use of segun 3D glass. All I know we still dey 4life ah this jazz is strong o Sofdoc bring chain make we carry this guy for deliverance |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:11am On Apr 13, 2015 |
megawax8: Wen we see na......na u go run finally start somewhere jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:10am On Apr 13, 2015 |
megawax8: Errrrrm, they have not met d ever ready to protect me.
But kingphillip resemble person wey go be my goon na not sure of the other though u na my goon nw no worry |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:09am On Apr 13, 2015 |
lagmostkuit: Fine buh short.. Urs? mine was long o All thanks to nepa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:09am On Apr 13, 2015 |
lagmostkuit: Really?
Congratulobia.. Watch out 4 kingphillip and richybanky, dem be agent of union break up  richbanky let's start operation put megawax n mispetit asunder |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:07am On Apr 13, 2015 |
richybanky:
after paying OAU skul fees and normal dues dat were supposed to be paid. Den we move to d wahala aspect which is screening, d faculty screening na die I moved out frm d screening exercise
To be continued...... Modified : pls don't mind my typo error cus no time for editing  una de pay all fees before screening  That's serious o If person fail d screening how him go get him money back |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:01am On Apr 13, 2015 |
lagmostkuit: I dey alright..
U nko? Good o So u go resume duty this nyt ba |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:00am On Apr 13, 2015 |
megawax8: Lol
*drumrolls*
Introducing......The finest.....cutest....highly resplendent boo of moi
Mon cheri; misspetit  bring isiewu n nkwobi jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:59am On Apr 13, 2015 |
Ahmed4002: I will denied it for her. Cos I trust leemah4u with all my life.
Guy shift abeg tell me where she can erisegun 3d screen wey she use watch you yesterday They don bewitch u Alfa zeez can b of help |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:56am On Apr 13, 2015 |
|