₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,001 members, 8,520,602 topics. Date: Wednesday, 18 November 2026 at 06:24 AM

Toggle theme

Kingphilip's Posts

Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 443 444 445 446 447 448 449 450 451 (of 603 pages)

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:29pm On Feb 26, 2015
pinkiepetite:
see dis one wey dey deceive himself! won tan e o tan lantern
Hey,pinkie wetin b d meaning of this thing we u speak
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:22pm On Feb 26, 2015
doublezero7:
Na so hin dey do! Bastard child!

#A15Party #July4 #TurnUp
I just de look u
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:20pm On Feb 26, 2015
sparkleRed:
Ahahah see dis one oo be giving ursef hope
since u no wan gimme nw lemme b giving myself

BTW hws work going today
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:14pm On Feb 26, 2015
doublezero7:
*ignored*

July 4 don reach finish!

#A15Party #July4 #TurnUp
boned
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:13pm On Feb 26, 2015
mayorsweet:
Abi i don envy u nihuh U be chris brown wey i go dey envyhuh...go sidon my friend...besides;i still fine pass u sef
u don turn girl ba?
boys de handsome.Na girls de fyn
olodo tongue
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:03pm On Feb 26, 2015
richybanky:
Wetin be my own, shey I look like Boko guys nihuh
Ehen nw see as ur face hard like them own
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:57pm On Feb 26, 2015
mayorsweet:
Tolustx...no be so my guy;na dat King Philip guy i wan deal with...i no dey tackle anybody concerning e-boo here except dat nigga
u de envy me say fine girls de crush on me??
park well jor
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:53pm On Feb 26, 2015
pinkiepetite:
fine!but u can like to find trouble sha
how sweetie??

r u back from the free lunch??
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:53pm On Feb 26, 2015
mayorsweet:
U dey craze nihuh everybody here knws dat Sleekyonyx is hooked up by doublezero7;so wat's ur probes bro?? na so u dey try snatch everybody's e-boo here...if u no dey careful...i go call my goons to deal with u now
call dem now

me n doublezero7 resemble I go redirect dem to him

MODIFIED
the first post of this thread to dedicated to all my e-admirers sleekyonyx, pinkiepetite, sparklered, chidexsmokey, rmfunky, pretty3 and the rest...


let's do this same space on page 400
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:51pm On Feb 26, 2015
doublezero7:
LMAO! No be so bro! Na 5 boys I promise them, erisegun, Owliver, babatawa, King Phillip and 1 last person wey go vex me! grin


#A15Party #July4 #TurnUp
seems u never bothered asking where I rule right??

I rule them if u care to know
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m):
tolustx na me go,finally finish u

see post 12345 wey me wan possess u come carry am

if I see u for page 400, u no go like yourself o
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:40pm On Feb 26, 2015
richybanky:
Yes oooo GEJ must catch den grin grin
na u him go,catch first
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:36pm On Feb 26, 2015
pinkiepetite:
I tell u
how u de this hot Afternoon
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:31pm On Feb 26, 2015
sparkleRed:
Na I don't succumb under pressure grin
that's y I rove u sweetie
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:24pm On Feb 26, 2015
erisegun:
philip* tak time o!
she is. mine so please check else where
tongue
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:21pm On Feb 26, 2015
sparkleRed:
i attended past tense tongue
go learn pidgin English jor

difference de between these two sentences
so u self attend UNISTRESS ba
and
so u self de attend UNISTRESS ba

the first na past the second na present

to learn. more pidgin text pidgin to 3600 text is 100/sms
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:01pm On Feb 26, 2015
sparkleRed:
i attended past tense tongue
no wonder it's really written all over u

hope them no stress out ur life then
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:00pm On Feb 26, 2015
sparkleRed:
Good morning my wonderful e-family :-*
top of the morning to u too
Hw ur nyt
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:59am On Feb 26, 2015
richybanky:
Bro u funny gan oooo, Dexcy sef knw say na whine I dey whine pinkie.. I don't joke wit my Dexcy
so u no fit whine dexcy na pinkie u de whine
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:58am On Feb 26, 2015
mayorsweet:
U want to be second fiddlehuh hehehehe grin kontinu then
u lack understanding abi na understanding lack u?
I no say I wan play second fiddle
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:56am On Feb 26, 2015
richybanky:
Una don see am? Na so Boko Haram take start war
who told u so if u weren't part of dem

Jonathan must catch u
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:27am On Feb 26, 2015
sparkleRed:
Dem really choke me wit work oo, e no Tey wey I enter sef
make I come sub u now sweetie
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:55am On Feb 26, 2015
Nakarey:
Real niggazz don't beg to be 'boo-ed' by any gal..u don fuq up already.
Sorry sparkleRed aint for u bro
no mind erisegun
him no just well
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:53am On Feb 26, 2015
Luchiana1:
sleeky see oo...ur 007.mayb e no mean am, tell am make e xplain himself, i was on my own o... No worry yasef. I no do eboo. Na important info abt Nysc mataz am here for.
u can b my own pending when info pops up
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:49am On Feb 26, 2015
Luchiana1:
awwh no seat remain na two seater..sleeky dey sitbeside me :p:p
I can lap u dear
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:25am On Feb 26, 2015
Luchiana1:
wch?
whatsapp me through the number on my siggy
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:24am On Feb 26, 2015
babatawa:
see as u dey drag me for ground sad
e still beta than hanging u for pole wire tongue
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:16am On Feb 26, 2015
richybanky:
Hmmmm, shey make I write application, hope my Dexcy is nt watching sha wink
I said it

Richy one proof
do u need more??
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:15am On Feb 26, 2015
pinkiepetite:
u can lie o!
that guy can lie for Africa tongue
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:13am On Feb 26, 2015
Nakarey:
Sparkle how fa...e don tey me for here tho.I just dey on the low since.
No worry..u nor get problem again..I don dey here fully now. Dem no fit intimidate u
Owliver, erisegun and Babatawa who b this onehuh
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:12am On Feb 26, 2015
mayorsweet:
U dis kingphilip shahuh U go just dey try break people's e-relationships sha...go find ur own e-boo now...shuuuu! undecided
I no need one
the bench wey me de for sleekyonyx do me jare tongue
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:11am On Feb 26, 2015
sparkleRed:
Bros thank God say u show, all dis pple dey intimidate me since! Erisegun esp kingphillip, owliver, tolux, babatawa, dem dey gimme tough tym...my fellow uniben person welcum
A15 parry july4...ya invited
so u self attend UNISTRESS ba tongue

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 443 444 445 446 447 448 449 450 451 (of 603 pages)