Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 546 547 548 549 550 551 552 553 554 (of 603 pages)
Cheriepet: not my sis... not yetDon't tell me she never reach to get one o |
Cheriepet: u slow... come KP wetin do u n LolaHw u min |
Cheriepet: i am not sleepy cos my swthrt is still awake:pK o Hw ur day go |
missuniverse: u sef, u are talking lyk u dnt knwHmmmm OK o When am I coming |
MzMariah:Y weeping nw Oya collect handkerchief |
Cheriepet: i don tell...Hmmmm u too fast jor |
kayjuu: I'm coming...lemme wear slippersK o BTW she don tell u |
Cheriepet: u wan knowGo sleep jor |
3Dimension: don't tell me you've neva been to our quarters? (Cherie and I ). We will invite u some times for drinks.I de wait |
Cheriepet: KP no dey try pour fuel for fire wey don off since:pIf fire don off even 19 trailers of fuel no fit revive no fear JJ no c am |
MzMariah: Is that why you visited lag and boned me?Chai Na So? Hope u no go revenge ontop my head |
Hmmmm this one everybody is supporting Linda y not c it through Henry's point of view U r saying Henry has pride but I'm asking what is Linda trying to protect if not her pride... For crying out low everyone knows Henry's a playboy n doesn't want to marry n So y did Linda spent ha last few days in Henry's arms if she wants to jolt away from ha unserious relationship with him... If it weren't for the baby I believe Henry won't have any reason to hold on to ha just like dat inside she'll walk him out without any iota of fear.. TiffanyJ great one dearie just take kia n have a great rest tonight |
crislyn: Hahahahahaahahahahaha o Jesus! Ds is so hilarious!What's hilarious about not understanding something |
BashirAhmad1: I concurred, but still in Linda's side.K no p sha Me I'm teamnobody just being on the opposing side of people's views sha |
missuniverse: 1 bottleK dearie what kind of bottles do u want TiffanyJ waiting for da nxt update |
Queenxstar: Yes I am. Miss you, hope you're Splendid.Yes I am Wen will u b back |
mohammad11: Yeah i already knew who aunty vic was. Kayemjay abeg Fastforward it to where we are b4 data was lost on nairaland.Bro kul temper me too de up-to-date but wat he is doing is really great.. u remember say Na anty Vic but e get some wey I go don forget if him no rewrite So abeg free am for us Tnx KMJ for ur dedication in recopying more strength I wish u |
Cheriepet: no be u teach me 'Teacher nwa njoku'Na u nw |
kayjuu: The Gambit? I'll check it outWhere dem de call gambit self |
Cheriepet: ah Kp u like amebo... anytime u c my name na so u go dey run come like rabbit wey see carrotHmmmm |
Cheriepet: haba CJ u follow ur twinny dey do me dis tingU tot she dint know? She was only siding u den because of ur bro |
Cheriepet: Yes oo i was dere... so Kaybaby tell us sumtingAllow ha settle down before u start Kia amebo na bad tin o |
kayjuu: Aww...thanks a lot Dygeasy...hope you alrightDon't tell me u were ryt at my backyard the confluence state without paying a courtesy visit |
Cheriepet: No mind Kp... i dey as u leave meNa lie jor Kayjuu come make I gist u latest about Cheriepet |
kayjuu: Kp kp...my very own kp! I've missed your wahala..how are you?Great o Just missed u sha because the people I was supposed to wahala reduced |
I'm right here boss Fire on |
missuniverse: evrybody need am,,but as His Royal Majesty concerned ,come wiv 7 bottles of olive oil7 bottles too small make I bring 1 bottle |
Wow boss great one So Henry is not rusticqted again |
missuniverse: so sorry Liligirl,still praying 4 uAbeg channel dat prayer to me I need am too |
dammygoody: I'm here boss......Welcome sir Hw ur day de go |
MzMariah: You no say me and you no be friends naI know ur friends don too much Atleast make I occupy d opposite seat naw ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 546 547 548 549 550 551 552 553 554 (of 603 pages)





