Kmute's Posts
Nairaland Forum › Kmute's Profile › Kmute's Posts
@A1real: well jst gt ur affidavits, birth cert, acceptnc nd guarators leta, olevel, jamb slip nd som passpots redy 4 now |
@A1real: boy how far na? @Franpharm: hahaha i go just help u faint. |
@Imhomoh: Guy doe i dnt knw much o, but i tink clrnc mite lykly start on mon 19th. |
@Alex: Amen o, we go evn nid fastin because Odisco don alrdy loze him own rmain ur Vicky but thnk God she no dey dis thred. |
@Odisco: Bros sorry o, na now we dey knw. @Frampham but u get mind o. U open im hand colct him gf. Oboy u get liva o. |
@Alex; so u mean say Franpharm go dey cry lyk small pikin when girlz attack am for main gate abi? ![]() @Franpharm; e file, kole so ni waju e. ![]() |
U be law wetin? Anoda count charge 4 impersonation. Ur case don dey multiply. |
No, are u asking me wat a SAN can do 2 u? Dnt wori, afta pressing multiple charges against u, u wil den b due 4 smthng, |
Odisco u wan try me eh? just wait make my lawya wake up 1st. we wil probe ur admissn. |
Odisco only insinuated, Chano only imitated & now Alex is implicated. Oh my God its getin complicated. |
Chano make d owner of doz words no catch u o. If him catch u, u go no d IMPLICATION of IMITATION. IMPLICATION HAHA!! lol |
Kelvo my guy jst bone dem 4 dey knw not wat dey do. |
@Odisco make Chano no hear am o. hehehe |
Alex nd Odisco abeg una know wetin Chano dey talk because me i no stil grab am o. |
@Chano: abeg wetin u mean by 3packs? |
Odisco wo je me re. Me confirm vwe nure. @Kelvo: Urhobo na colonial lang. o. Kiemute Isikuru is odeme(my name). |
@Odisco: haha mé search odevwe Adheri Odiri, ane ovwe tiyi. |
Odisco! Odisco!! Odisco!!! Brabo mi sewe? Abeg hit me up on 07068607275 make we relate. lol bro |
Yeah talking about accommodation, me wil prefer staying @ d hostel atleast 4 de main time. |
Odisco na lie i talk? ok tell us wat u meant by "i get plan 4u". oya tell us, |
@Imhomoh: ha u ar here, i wonder whr dey all went. |
@Chano: Truly we are one no mata d tribal diffrnce. But e be lyk say odisco stil dey wash plate. i just dey gues o |
@Odisco: haba Y u dey talk lyk say u no know say we want colonize dem. |
@Chano: Urhobo mena! Ovovu. so my pple plenty here. Nofin do u i go snd u request on fb. |
@Odis: ha bros mornin u don wake? shey u knw say i don rpot ur allegd tret giv men in blak n soon u go hear frm my lawya |
@Chano u get fyn name o. ok tell me whr ar frm? |
@Imhomoh: my broda thnk u o 4ur concern. na u care pass nd abeg try talk to am cos dis is serious. lol |
@Franpharm: wishn ur mum hapi bday wt many mor fruitful yrs ahed nd she wil liv 2 rip d fruit of ha labors Ni oruko Jésu |
Security Alert! Odisco has threatnd 2 re-kidnap me. Dose in autority pls take note. Shld incase i miss make una hold am. |
@Alex: But jokes apart dat odisco pic fine o. see the way him they claim alaye baba for the photo. Odisco my guy nothn do u. ![]() |
ok just me again
|
@Odisco: no worry akoba liver nor reach. Alex shey u see whr odisco kidnap me put. but @ d end him return d ransom. |