Kokonets's Posts
Nairaland Forum › Kokonets's Profile › Kokonets's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 151 pages)
Omolola1:Ok. . . i understand thanks 4 luffin me ![]() |
^Must u put that bracket ![]() |
^U wan break 190 heart jor o ![]() @topic. . . na who love me ![]() |
^I knew u wuld talk ![]() |
See dis babe sha u wan use format nice one =D> i no get wives o jor oooooooo or u get any 4 me ![]() |
^No be so o no mind dat luiz boi jare ![]() So wassup ![]() |
^Keep quiet n ansa d ?? above u jor ![]() |
googles:Wat of me na. . i cant hurt a fly ![]() |
Luiz say dem fit leave sugar with ant or yam with goat we both no d outcome |
^Na d kain thing i wan hr b diz oya ja mi si ![]() |
luizworld:Bros whr dat ur case sef e don tay way i c am o ![]() |
googles:Well i guess we havent been properly introduced last time i checked 190 was on ya case. . .wats new ![]() |
luizworld:Na Egbesu go comot dat ya eye u wan eye my casegoogles:u wish. . .haba dis gal stingy o u wan make all NL guyz dey ur case ni ![]() |
googles:Been here jor u no find me na so many judges on ya case ![]() |
^ I just stagga comot frm one weed farm jaree werin dey ![]() |
^Hey u is that u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 151 pages)


