LASUITES's Posts
Nairaland Forum › LASUITES's Profile › LASUITES's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)
emflex: all these boys wey dey shout chopped chopped.. no dey stake more than $0.5 per game. if not y dem no fit sell Pm to k2fresh. I for sell for u but I don reinvest for MTV.LWKMD...SHEY NA BY FORCE TO SELL? |
Valdblngx: I initially recommended Alexander after checking his record buh I stopped visiting that page after losing almost ma bank on his two tips that none played.dnt worry...i wil help u in collectin ur hard earned cash from d aunty bukky 2 by 2...and i wil save it 4 u in my bank acct |
Gentlepapi: Guys no hard feelings oh sincerely am nt gud in punting am using d FB inplay jst taking chances if ℓ̊ get sure picks y ℓ̊ no go drop am abeg no vex sire na una ℓ̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ rely ono.k i undastand u....bt if u dae talk say u chop and u knw drop d picks...guys go dae doubt u na...once u knw drop d picks...just chop am alone my 1 kobo |
Donemmex: @lasuites......gud a.mit depend on ur bank...either big or small....as 4 dat money management...na oluwa dae involve oh...cos GREEDINESS IS A BIG DISEASE IN PUNTING... I wil advice u to contact udemzy 4 MM PLAN |
Valdblngx: can't wait tho I hate handball for its poor oddshey boss...am nt talking of 1*2 oh goal market sure lyk 2-sure....over/under tinz...handball coming soon |
holuphisayor: You just lied,come and show me ur bet slip o.4GET ABT ALEXA ISH FOOTBALL ZUCKSZ |
Chimoski87: Hello great punters in d house & PM user, what is d minimum stake on POB and again, I hv this problem with my Perfect Money account cos each time I log into it with my phone browser or opera mini , it automatically closes on its own. What could be d cause of this & what can I do to solve d problem cos I need to fund my POB.lemme ansa d 1 i knw...minimum stake on p.o.b is 0.05.....do u want to join d bb dudes.... |
holuphisayor: What's the fuss about this money guys are declaring.I TIRE OH...DROP PICKS MAK GUY JOLLY....DAT Y I LIKE THAT GUY CALLED PUNTERW....HE IS A FB GURU |
Handball season wil soon start and guess D HB DUDES coming soon |
Valdblngx: no other sports re on now except those threeCOrrect....I PLAY HANDBALL AND ICE HOCKEY....I AV A 80% Working system 4 handball...while i lov playing ice hockey 4 fun |
Withdrew my profit yestaday 30usd back to square 1 MISSION>>>GROW MY 6USD TO 25 OR 30USD...by God grace...i must withdraw 2day |
k2fresh: Sadly bank doesn't work today,would have love to have it today.any other ideaU CAN STIL CHILL TIL MONDAY...BY THEN...i can sell 20 or 25 USD if u wish...or wat do u fink? |
Cnt remember d last day i punt on football....dis p.o.b inplay football wae i dae see na bukkys trap....BB RULES... Abeg shae na only 3 lives sport p.o.b get.. |
k2fresh: Don't really have idea hw u guys sell ur pm onI TINK BANK DEPO WIL BE GUD |
shina101: how far monsuru, i fit get perfect money frm u, like $30 2dayWHAT MODE OF PAYMENT WIL U USE?? |
holuphisayor: Good morning @all2DAY GO SWEET 4 P.O.B USERS NAIRA BET USERS....NO BB MATCH 4 U 2DAY ATALL....so go to FB port to p.o.b nw or alabi suck ur bank ARE U GUYS READY TO INCREASE UR BANK??.... |
juwoonn: U feel am baoga...drop this tin 4 ur boy na...i stil dae learn oh ![]() |
Gentlepapi: All dis our BB dudes wan finish d money wen ℓ̊ plan say ℓ̊ go collect frm bukiest take by new range rover sport and complete my house for villlage lol abeg make una suffery D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ collect am ohhhhhh nd d football punters watin D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ sup BB dudes no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ allow una see road again anyway my saturday target na 4K already made 1K remaining 3KOGA NO TIME TO WAIT 4 A DAY OR ANODA ![]() THE BB GUYS MAKE MONEY EVERYDAY XCEPT IF BA3 FLAT OR MB FINISH OR NETWORK F..Uck up do u code |
juwoonn: Alexander tips wan send me go village o.....so far I've playd 6 games wt him lost 4, won 2..... Too bad a formFOOTBALL SUKZ BB RULES... |
Valdblngx: so na you they share the cake... where my own na?guy...hope say ur bank don increase from that $10 wae u depo.....am killing them seriously here....all i need nw is to "IMPROVE MY STAKE" e.g 50,000 multiply by odd of 1.80....hw much go be my profit?? BB RULES... |
albacete: nwanne, uche gi no dia.LYK SAY U DON NO MY MIND .....na dat restriction...i dae fear...my 25$ or more/day don do me... |
k2fresh: I see u wen u dey do your exploit yesterday,I knw say your account done full by nw,abeg make dem sell me small pm.WHAT MODE OF PAYMENT WIL U USE?? |
Blackberrydude: ALL BET WON. Who follow me? Thanks to my oga for his system he gave to me .p.m me d strategy nah...,..i dae wait u oh... |
Gud morning guys ![]() HAPPY GREEN DAY TO OUR SLIP...hiting the d bukky patiently |
Valdblngx: Lol.. no be small thing, you self dey flex wid POB cashGUY U MISS WELLA 2DAY OH. Wher u go nah |
Lwkmd....mr alabi is flexing wit ur cash
|
Abeg mak una organise tourney 4 BB IN PLAY PICKS |
texzzy25: Cool 3K profit just under 20min BB making alota sense @monsuru u don over chew this guys today sorry for them nwI DON OVA CHOP THEM...IF U DAE HEAR "I DON HAMMER" |
Any BB MATCH TONITE AGAIN...AM HUNGRY OH...I WANT TO BUY JET THIS DECEMBER LEGGOOO |
texzzy25: New yourk nicks - LA ClippersBET CHOPPED...BT D ODD 2 SMALL NA...KAI |
Blackberrydude: New york knicks under 162.5 odd 1.69 legoooBET CASTED....SEE D SMALL ODD WAE CAST U...LWKMD ![]() ONTODANEXTONE |
holuphisayor: under 164.5BET CASTED...I TOLD U AMERICA N.B.A DAE SCORE LYK MUMU...4TH QUARTER system dae work jet on america n.b.a legoo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)

