Leetunechi's Posts
Nairaland Forum › Leetunechi's Profile › Leetunechi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 47 pages)
berem: who cares which section it is? Lumuve my name now!if you nor smile i nor go remove am ![]() |
MizMycoli don turn male too |
hannesy: same question I asked himmaybe,he wan turn new leaf ![]() |
barcanista: seun need to be quaratined in sambisa forest for 3weeks under the supervision of boko-haram grandcommanderi no join u talk dis one biko..befor oga seun go on banin rampage ![]() |
berem: You guys keep pushing me to Romance Section but I am not interested in posting comments. Op,if you no get anything to write join my name,abeg remove my name sharp sharp!easy ![]() u dnt have to frown ur face err time..here aint politcs section ![]() |
MizMyColi: Okay. If that rocks your boat, it's fine by me. If you do need to talk, I'll be a mention away ![]() maybe as time goes on..i might have to edit the post ![]() still observin u ![]() |
Dygeasy: I came here and I found my name misspelled.lol welcome bro ![]() dnt be too quick in makin promises :p |
barcanista: bro hahahaah, why the ? Smiley for me na? Wetin I do? If seun catch you ehn, na life banseun na my paddie ![]() na dat M to-4 guy i dey fear one kine ![]() |
MizMyColi: Please shoot. I promise not to get angry.girls are used to breakin thier promises. I'd rada keep mute ![]() |
Aprime: Cheap Publicity.do i look like a signboard ? |
marieolae: So how does dis relate to romancemek i post am for politics ![]() |
drnoel: A really mumuniqqa,do i knw u ![]() ![]() |
MizMyColi: Leetunechi.......you better speak your mindyou go vex..ifah talk ![]() BoiledCorn: i have always been femalei nor knw befor..nor vex ![]() |
BoiledCorn: op na muguwen u turn female boildcorn? |
ok..here we go ![]() this thread is purely created for fun only.and no pun intended ![]() no vex ifah mention your moniker ![]() SEUN: like wtf?? Dis dude is overated.forget say na him get narialand suen make comment like 'oops' den u go see 57likes ![]() ??MYND44: anoda over hyped duded .i dey fear to quote dis dude at times ma nor kolect e mighty hammer ![]() MIZMYCOLI: i dont want to say any thin..but bae..u ova rated as well ![]() BEREM: ![]() COOGAR: ur head don dey swear bkus u won dat rap bato ba ![]() BARCANISTA: ![]() ![]() ![]() ![]() ?KINGTOM: ![]() ROMANCIELLA: ![]() DYGEASY:ur name be don excape me ![]() mek i stop here..bfor i go mention d full nL monika ![]() y'll can add yours ![]() i don run..go cum update lerra p.s . Mondisweats are u still on nl ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Jarchi: Am sowi bro,hope u no love am like kilode shanah! no love for hoez |
Houseofglam7: Yes na.lol i dont know ..dont blame we guys we say girls are cheap .anything for the money!Its well |
Jarchi: U knw her type and u gave your self such ah big headach,ifa be u I go bleep am pass to my cousin join den we do make jest of her and let loose of her. I hate shit ![]() i just felt..i shd let it go |
Houseofglam7: Now that's pretty low....life time misery ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
hannesy: ahahahaha rotfl do I look like d gal? Anyway sorry shaa ![]() |
hannesy: lol ok ooooyou cant say sorry ![]() |
edozie04: Have you not heard of the saying an eye for an eyelike seriously i should cheat and still keep her ![]() Hell no !And besides..revenge is meant for God ![]() |
write2obi:and who is the right babe ![]() |
hannesy: so is bad sympathzing wit u okwa yano but dat 'eeyah' is annoyin to me ![]() |
edozie04: If she cheats on you cheat on her back nau,e hard to do?yes it doesnt add up ! |
hannesy: Eyaaaa ndo lolsmh ![]() |
As long as its informative its worth it ![]() |
Ok so,i Dated this babe some months back.she claim to love me..but i was very sure she was a cheat.but i needed some evidence to be fully conviced.she likes money alots and the kinda babe that love the fancy life.to test her..i shared her with my cousin.and i told my cousin to toast the babe..just to know if she truely love me...and she already know him as my cousin.i wanted to also know,if she was goin to tell me that my cousin was makin some advances on her. But to my surprise..she did not tell me anything.my cousin went ahead. toasted her and she fell for it.. she even demanded for 4k for sex well..everything went accordin to plan.she was shocked when i stormed the place they were secretly meeting. Tho forgiven..but has been kicked out of sight! Girls sha cheatin since 1960 ![]() |
I dont see this as a nightmare or any spiritual attack ![]() When i was barely 11yrs..this sleep paralysis was a frequent..then i usaually dream of segun arenze /no offence/ .i just see my self laying helpless on bed..at times,seems like people coming and going out of the room.but they are unable to hear my cry for help ..well i quess is normal anyway..cause i dont usually experience this sleep paralysis at night..broadday light ! i do experience it now.but not as frequent as befor tho..and not also terifying ..just laying down on bed paralised ![]() |
I dont see this as a nightmare or any spiritual attack ![]() When i was barely 11yrs..this sleep paralysis was a frequent..then i usaually dream of segun arenze /no offence/ .i just see my self laying helpless on bed..at times,seems like people coming and going out of the room.but they are unable to hear my cry for help ..well i quess ist normal anyway..cause i dont usually eperience this sleep paralysis at night..broadday light ! i do experience it now.but not as frequent as befor tho..and not also terifying ..just laying down on bed paralised ![]() |
I remeba hw i was arrested in nigeria for driving... The guy who drove the car was 21.but the police said it was underage driving ..i slept in cell that very day.mofos! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 47 pages)





?