₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,871 members, 8,525,597 topics. Date: Thursday, 26 November 2026 at 10:36 PM

Toggle theme

LordJudeEfcc's Posts

Nairaland Forum › LordJudeEfcc's Profile › LordJudeEfcc's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

Romance › Re: 11 Silly Things Girls Do In The Name Of Love by LordJudeEfcc: 3:48pm On Feb 12, 2017
oilyqueen:
Lol

I'm not a guy
you resemble guy
Romance › Re: 11 Silly Things Girls Do In The Name Of Love by LordJudeEfcc: 3:29pm On Feb 12, 2017
cheesy op funny guy
Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 3:19pm On Feb 12, 2017
Half time grin where dem


Roll me one tye there
Romance › Re: I Am Very Good In Bed As A Guy by LordJudeEfcc: 2:30pm On Feb 12, 2017
CplusJason:
Do you really want a septuagenarian to live longerhuh?

Not me Boss,


He should be resting peacefully.


What do you think sir? grin
he was voted into power , allow am rule biko grin
Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:28pm On Feb 12, 2017
richommie:
abeg who create weed? grin


#YOLO
gbam

Na oga solo smoke am pass that year wink
Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:27pm On Feb 12, 2017
SINZ:
Una nor wan go heavenhuh
weed rolled up grin muva babe fried rice



Nigga thats heaven on earth
Romance › Re: I Am Very Good In Bed As A Guy by LordJudeEfcc: 2:25pm On Feb 12, 2017
CplusJason:
Lol, my boss, greetings to you sir. I say make i go check our president if e don finally kick something.
lmao why the evils

Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:23pm On Feb 12, 2017
richommie:
JUDEEFCC. . .AMI FI TELL YOU, BEAT THEM BAD cheesy kush up bro. . .this ganja is for you daddie #jahbless man



#YOLO
crying cry jah bless you a billion times
Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:22pm On Feb 12, 2017
TrapHedges:
u node see weed comot eye?
it calls me cry
Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:21pm On Feb 12, 2017
Draei:
Recite that to your Dad. fuçk off.!
smoke make u get sense , my papa no dey here
Romance › Re: Will It Fit Me Or Not (photos) by LordJudeEfcc: 2:20pm On Feb 12, 2017
Nothing does u grin beards wont fit you , my 2kobo , chelsea match oya oooo
Romance › Re: I Am Very Good In Bed As A Guy by LordJudeEfcc: 2:17pm On Feb 12, 2017
CplusJason:
Well, I graduated from AAU Ekpoma.

Six years in Esan land.
i done catch u grin

Were u dey since , under arrest for being away

Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:15pm On Feb 12, 2017
richommie:
shocked



#YOLO
that 3rd picture , abeg i wan watch ball , no tempt me to smoke cry
Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:14pm On Feb 12, 2017
Draei:
mtcheeeeew..!
not for kidults
Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:12pm On Feb 12, 2017
See how my body dey hot grin trapqueen77 i see you , you want a tye?
Romance › Re: Dope by LordJudeEfcc: 2:11pm On Feb 12, 2017
Bless you man cool
Romance › Re: #5000 Each For 10 Lucky Winners In This Section by LordJudeEfcc: 4:23pm On Feb 11, 2017
frankeencense:
Its recession sir cry cry
cheesy biko how the recession take make ur normal life diff , recession or no recession una dey beg 24/7
Romance › Re: 18+ Guys How Do One Handle This Situation? by LordJudeEfcc: 4:18pm On Feb 11, 2017
lol i done die
Romance › Re: #5000 Each For 10 Lucky Winners In This Section by LordJudeEfcc: 4:18pm On Feb 11, 2017
una no dey tire cheesy yaba
Romance › Re: Wife Mercilessly Beat Up And Strips Husband’s Mistress In Public (photos) by LordJudeEfcc: 2:46pm On Feb 11, 2017
you get that kind loaded 3D wife u dey follow toothpick angry angry angry




abeg who know the man i wan beat am small angry

1 2 3 (of 3 pages)