Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 7:45am On Mar 15, 2016 |
Rollar: No be wife I talk oh. Even if their wives worwor, at least dem dey follow all these university babes wey nor dey hear word. My point is very simple, most girls wey their eye don tear no dey find fine boy, owo ni koko. Na you small small ajebo pikin dem wey no dey use hand clean nyash, dey find boys wey get swag. No worry when una grow up, una go appreciate me better  Those girls wey u dey yarn na because say #1 dem no get. Na condition make dem dey follow monkey up and down, but as you sef don talk fine rich babes like us with better silver spoon for mouth no fit settle for wowor..instead make i remain single.  |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 7:41am On Mar 15, 2016 |
Adaure4ever: Lies.. Some guys here in romanceland are cute.. Iffa hear  |
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 7:38am On Mar 15, 2016 |
hifaif1: The "F" is actually an "M" Gossip  |
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 7:37am On Mar 15, 2016 |
|
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 7:36am On Mar 15, 2016 |
hifaif1: Why did you finish the guy like that!!! Must you write everything out. His skin his problem! At least he make sense pass u  |
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 7:35am On Mar 15, 2016 |
hooli: Two threads same topic ur problem  |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 6:07am On Mar 15, 2016 |
CrownV12: Hope im ugly enough... I know say i no fine U neat if not er  |
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 6:03am On Mar 15, 2016 |
|
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 6:02am On Mar 15, 2016 |
|
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 6:00am On Mar 15, 2016 |
MrWhaley: I have a feeling you are a dude...but if not,then Madam,I put it to you that you are Uglee AF! Most uglee gurls always want to look for a consolation.. and that is exactly what you are doing!  i no wan talk |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 12:12am On Mar 15, 2016 |
Burnnotice: that's what am doing.... I love them cute too you know  |
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 12:10am On Mar 15, 2016 |
|
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 12:08am On Mar 15, 2016 |
ThuGnificenX: If after all dis wahala and u no fine... U go regret watin my time  U go sign undertaking before you see me  |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 12:07am On Mar 15, 2016 |
Burnnotice: awww' y'all should try n look cute na Pls tell yourselves  |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 12:04am On Mar 15, 2016 |
|
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 12:00am On Mar 15, 2016 |
ThuGnificenX: All dis shakara dey quick tire me o.. Which one u dey na.?  pic or waka |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:55pm On Mar 14, 2016 |
ThuGnificenX: all plastered with $100 dollar bills. Youll love it  I have dem already  Need a kutie  |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:52pm On Mar 14, 2016 |
|
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:51pm On Mar 14, 2016 |
ThuGnificenX: Check my signature.. Why are u awake? Want some head? Describe your mouth 1st  |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:48pm On Mar 14, 2016 |
|
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:45pm On Mar 14, 2016 |
ThuGnificenX: that'll be private... Can't show u here... Am popular here with a very familiar moniker so uploading a pics will blow my cover  Private sec dey nairaland  |
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 11:39pm On Mar 14, 2016 |
Xionez: Lolz. If u saw my stature, you will seek other avenues to come at me. Trust me, love. Too much mouth, i dey wait  |
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 11:38pm On Mar 14, 2016 |
Leriebloom: Hahaha.So u registered bcoz of guys Naso o  but wetin i dey see don push my hand go ground |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:36pm On Mar 14, 2016 |
|
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:35pm On Mar 14, 2016 |
|
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:34pm On Mar 14, 2016 |
ThuGnificenX: You haven't seen me before...  because you no fine na  |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:33pm On Mar 14, 2016 |
Olodonairaland: [size=60pt]NUMBER 1 OLODONAIRALAND[/size]  why why why u don chop  |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:32pm On Mar 14, 2016 |
olac21: Why is your life centered on looks?or has another mad man(woman)been let loose of her cage?now I agree totally that many are mad but a few of them...... oooooooohhhoooo go na. U no fine a no do. |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 11:30pm On Mar 14, 2016 |
Rollar: Lool! Common sense no fit penetrate your coconut head. No matter how man take worwor, so far he get small change, e go marry beta fine girl. See Adams Oshiomole, see Obasanjo. These are men wey gorillas dey fear for night, yet the girls wey dem dey useless fine pass you 1,000 times. My dear, man no dey worwor oh, only woman  God forbid abeg no insult nme. Oshio wife wowor; because say she fair? she no fine abeg.  which obj wife u dey yarn? hope her name no start from S  |
Romance › Re: Nairaland Lacks Handsome Dudes by LuveU2(op): 10:52pm On Mar 14, 2016 |
olac21: In all sincerity you're not worth my time but one thing for you-go and die!you ok with that? Ugly ugly ugly |
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 10:51pm On Mar 14, 2016 |
|
Romance › Re: There Are No Cute Guys On Nairaland. (examples) by LuveU2(op): 10:50pm On Mar 14, 2016 |
Rollar: Hahahaha!! This is a pathetic excuse of a counter thread to the one about the dearth of non ape-like girls on NL. You and I both know it doesn't work that way. We yab girls about being ugly/worwor and you yab us for being broke or having small weiners. Unfortunately you can't do either without sounding like a hoe. I just realized how awesome it is to be a man  After all this talk, u still resemble ape. Nawa o |